Willibounce's Posts
Nairaland Forum › Willibounce's Profile › Willibounce's Posts
Hmmm! I see y Lagos is filled up. Who no like better tins? I dey pay moy taks. Haf u pay uR taks? Alzin, iz lyk , u know. Elsquize me. And some ppl no wan pay and obey for d foin foin tins wey dem dey see for ragos. Soup wey swit na money kill am. |
If them close him church na, him go begin cry. Him dey find money to move to permanent site then frm permanent site to CAMP. Bros paRk well. But errrm e fit be tRue o . |
Ummmm! Orishirishi. MR fashola abeg no forget to pursue agbero o. Them dey disturb us too much. |
ballabriggs: You see one thing I have noticed when threads like this come up is, it is those mgbeke's and agavu's that have never really lived in Lagos who come online to post crap about our Lagos.Bro u wicked. |
Mayb if she was married and had kids, she'll have better things to attend to rather than peddling Lies. This is what happens to ferrking b--tches who refuse to marry @ a very old age. They automatically bcome a public nuisance. She's had problems wit so many celebs. Mke she dey deceive herslf say she be self made millionaire. Lyk sa na only she b d first old aunty wey go first get money. RUBBISH. |
Hope d igwe did not carry any um um ... Clears throat.. to ameLica? We no one hear stoly o. |