NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 3:37pm On Apr 17, 2016 |
Now that red card ain't good for Jamie Vardy and the team. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 3:30pm On Apr 17, 2016 |
Fraih: Wittyemi dear! This is You Happy Sunday! apparently it is I ma,hope you doing great ma. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 3:26pm On Apr 17, 2016 |
iambibi: ..lolz...i dey call am because i wan wish am happy sunday Very thoughtful of you  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 3:21pm On Apr 17, 2016 |
Leicester City ooo!!!!  , this has got to be a mini replica of Liverpool vs B. Dortmund match...hmmmmmm |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 3:18pm On Apr 17, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 3:07pm On Apr 17, 2016 |
Fraiser: lol... Witty baba ur boy just dey loyal to ur mentorship ni o... If I carry dos legs nd interrior go service, na both teacher nd students go dey get belle o, I dey tell u... Me sef dey fall for ur package lyk folake Bros calm down oo,me wey dey understudy you. Even traditional ruler go start territorial battle because of ur apartment.. So abeg no carry those stuffs go yet,stay low for a while sir. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 3:02pm On Apr 17, 2016 |
Fraih!!!! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 3:01pm On Apr 17, 2016 |
iambibi: WITTYEMI!!!!!!.... Happy sunday dear!! Same to ya cute female. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 2:59pm On Apr 17, 2016 |
iambibi:
Fraiser What is it nau,the brother has got good tidings for his female students n colleagues,or do you wish to be the first on his very very long list? because I no understand why you dey scream d star boy name.. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 2:54pm On Apr 17, 2016 |
biotechshola: she's in her matrimonial home, my house! Hmmmmmmm ok ooo,hope she's not undergoing the nine months training programme yet oo,camping already here o. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 2:48pm On Apr 17, 2016 |
LogoDWhiz: Boss mi the writer.
How are u?
Hope you're here to stay? Pressy, I Hv kukuma been around, just that the peeping flu just caught up with me. Hope you doing great sir. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 2:45pm On Apr 17, 2016 |
Abbeyunique2: Boss mi, Eyan erima peppin. Kilowa fun awon boys yin sir Owò mi meji loke fun iwor ni kan baba. Make I join you for your G.wagon @ dp make we paint the town Green (Karki colour) na, base on who you be. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 2:40pm On Apr 17, 2016 |
LogoDWhiz: Lol. U sabi ao we take dey do am every nyt  [b] "Every nyt"?? **[/b]speaking in tongues**. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 2:36pm On Apr 17, 2016 |
Merikims a.k.a MeriDwhiz |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 2:33pm On Apr 17, 2016 |
Biotechshola!!! Where is Hardie oooo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 2:31pm On Apr 17, 2016 |
LogoDWhiz!!! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 2:29pm On Apr 17, 2016 |
I.a.m.b.i.b.i!!!! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 2:29pm On Apr 17, 2016 |
DTOBS Well done. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 2:27pm On Apr 17, 2016 |
Abbeyunique2!!!! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 2:24pm On Apr 17, 2016 |
Oga Fraiser I dey see your wicked legs wey you go dey wear go teach during service oo,i trip for your interior deco format ooo, abeg na your apartment I go like stay ooo during service (@ Dp). Good afternoon all....... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 2:20pm On Apr 17, 2016 |
Fraiser baba!!!! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 12:43am On Apr 13, 2016 |
jubrealguy: wittyemi, oga oga....... na so u dey always peep, abi... u no go greet ur Gs bAbA no vex,i dey try catch up from the page I left off ni. I hail you ma sure dude. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 11:15am On Apr 08, 2016 |
CROBBOY: Nice one man.
Its been a while with you here. How are you? I m doing great sir,you doing great job here no doubt; keep it up. Signed: MANAGEMENT |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 11:12am On Apr 08, 2016 |
Fraiser: it's been awhile we saw d witty man here. Baba I kukuma dey oo,i just been dey area wey Glo network bloody,so I no dey fit Holla in GC. Hope you doing great sir. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 11:10am On Apr 08, 2016 |
Fraiser: notin dey interesting for dat monicker o, na since smellymouth enter dis city I don dey use nose mask upandan. I don spend d better part of my salary on air freshner... It's interesting ironically Oga mi,na FRAIH go understand. How u dey baba n how is IYA Oni paraga? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 12:31am On Apr 08, 2016 |
iambibi: .. Ahn ahn... This your good night sef... , no any other gud nite? you are in for it Iambibi,you never chi chun chin. You go feel real love today; just enjoy it while it last  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 12:16am On Apr 08, 2016 |
jubrealguy: baba, na grammar i ask na, no b headache Bros wetin dey cause u headache?  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 12:15am On Apr 08, 2016 |
Smellymouth: .... meaning??  meaning you are special and we love to have only special people on air in our studio GC 109.9 fm. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 12:00am On Apr 08, 2016 |
Smellymouth: In the voice of Falz tha Badt Guy :::  Wait let me explain, actually boo/ When i saw you/ My attention was attracted to you/ And then talking to you/ Seems like what is perfect to do/ But confusion is the reason/ That i acted a fool/ I come dey ask random question/ Like she’ole swim, Did you know kola/ Did you ever spoke with him/ Is your name sola did ever go to redeem?/ With this your nicca burger are you going to gym/ You resemble pretty woman, do you know the film?
 shouldn't we rather go to the studio to interview yet another fellow with an interesting moniker? Cc FRAIH |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 11:53pm On Apr 07, 2016 |
jubrealguy: omo ogbon, owo meji fun eyan kan.... me bn dey chill make all ds our GC queens welcom u first before i cum do normal. Padi mi, i miss u no b small, i wan find u come house buh fuel no dey, no vex..... oya gimme grammar abeg, juzz one Lolzz.. My real real guy,na to go burst pipeline get fuel for you oo,just give me the command. Bros no grammar oo na just to reciprocate your avuncular gesture of humility oo. I hail. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 11:43pm On Apr 07, 2016 |
iambibi: awww, this is so emotional alryt then, first thing tomorrow morning, i'll be saying hi to you with my fruit salad, u have encouraged me!! What more can i say? Fraih Pepperoni!! Muaaahhh!! Thankia!! pls make plans for my own salad too oo,or else I ll scream your name the whole of tomorrow. Thank you. Signed. MANAGEMENT |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 11:34pm On Apr 07, 2016 |
JUBREALGUY!!!!!! |