NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 11:46pm On Apr 19, 2016 |
Fraih!!!! The award girl. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 11:45pm On Apr 19, 2016 |
LogoDWhiz: Nice one boss. Bigger BOSS,I admire you. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 11:43pm On Apr 19, 2016 |
jubrealguy: na him oooo, awon oloshi spoil party, cum go sleep.....see dere big big eye..... una dey read my post, abi? Thunder fire una Boss abeg calm down ooo,make dem no go use left eye fish u out too come go ban u oo,Fraiser no happy for where him dey oo,na so so beans wey no done dem dey give am chop there oo. Them suppose don ban those Jombojombo girl too na (I think) n she no go dey see ur post,abi no b so? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 11:19pm On Apr 19, 2016 |
*Walks through the Isle with my designers everything,ladies saying little prayers in their hearts like **oh! how I wish he says hi to me*,but I press towards the mark of receiving my award; gets on the mega stage,spotlights on me as I pick the award,Grabs the M.I.C and I say:-
Good evening ladies and gentlemen.
I thank the inscrutable great geometrician of this great city for honouring me on GC's first natal award night like this,i m deeply grateful . I really don't have much to say cos I didn't prepare a good speech to read out but I always say; the best way to say thank you is to say Thank you from the heart.
I m dedicating this award to Baba God, the bringer of greater light and I say Gloria in Excelsis Deo, and I say Deo Gratias, and i say Deo confidimus, and I say Deo Optimo Maximo, and I say Deus Caritas Est, and I say Deus Lux Mea Est, and I say Deus Spes.
And to the planning committee members, LogoDWhiz, Kbs468,Fraih,Bobolil and Spixytinxy; Hmmmm, your labour of love and togetherness will not go un appreciated.
To every member of GC, there couldn't have been a greater loving family than you guys. I LOVE YOU ALL. THANK YOU |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 8:43pm On Apr 19, 2016 |
DTOBS: We should manufacture one CUL for you abi when it is not yet time to print it Mtchewww; sometimes I doubt the way some of this our "omniknowest" think! If you've truly passed through the wall of the uni, you should have gotten some real sense of talking to fellow graduates in a public forum like this. And please kindly tell us that throughout your 4/5/6/7 years in the school, it was lecture, reading, assignment, test and exam galore no social life include!
Please Mrs girl something or whatever you call yourself, you and your haters should please #RexeiveSense. #NLOrubebe Baba leave those attention seekers jare. Them no know say book sense different from common sense. I hope and pray when next they go shopping (that's if they don't remain broke) they ll buy some common simple sense . |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 8:42pm On Apr 19, 2016 |
DTOBS: We should manufacture one CUL for you abi when it is not yet time to print it Mtchewww; sometimes I doubt the way some of this our "omniknowest" think! If you've truly passed through the wall of the uni, you should have gotten some real sense of talking to fellow graduates in a public forum like this. And please kindly tell us that throughout your 4/5/6/7 years in the school, it was lecture, reading, assignment, test and exam galore no social life include!
Please Mrs girl something or whatever you call yourself, you and your haters should please #RexeiveSense. #NLOrubebe Baba leave those attention seekers jare. Them no know say book sense different from common sense. I hope and pray when next they go shopping (that's if they don't remain broke) they ll buy some common simple sense. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 8:34pm On Apr 19, 2016 |
hardie14: dont mind dem. when updates on states we live in was asked for business/economical/geographical opportunities dem no talk oooo. they will now come and be forming ober serious.yeye children. We are giving them too much attention jare,its obvious that's the only way they could join the GC family... who unleash them sef  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 8:23pm On Apr 19, 2016 |
goodgirl247: This thread is actually the worst iv ever been on, lol, need to update my friend who invited me, @lastborn3401 isnt it hilarious we still have village meetings on social media! Lol, even the ones who bear the name witty have no brians atall ( hiccups! My bad) nice meeting everyone here, lol.... This is hilarious, im female though for all those who care about me enough to know...... Hmmmmmmm,ok ooo. Kwantinu |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 8:17pm On Apr 19, 2016 |
Kbs468: Most actually disappeared and when into Limbo but we had to remember them for the sake of the Generation yet unborn. correct man,your brain dey hot. One bottle of chilled kunu n milk 4 u. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 8:10pm On Apr 19, 2016 |
goodgirl247: 1) i didnt refer to anyone in particular 2) there was nothing insulting i wrote 3) i perceive u are the clan head thats why u r taking it offensive its a thread for PCM's 16a, the objective i believe was to share info about nysc updates and if theres nothing to talk about we could hold on until something comes up, the time used to do the village love talk, that same energy could be used to update relevant infomations like motivational stories, business ideas etc., btw sir, its an opinion not an insult, swallow it like a pill! We Hv met and dealt with people like you severally, you are not a suprise,we v been expecting you..Goodgirl247 OYOYO!!! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 8:07pm On Apr 19, 2016 |
Abbeyunique2: lol, you dont want to hear what's on my mind. lemme just say there are better ways to pass the message without insulting peeps Baba abeg leave all this people with no gender jare.. how your domain? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 8:05pm On Apr 19, 2016 |
goodgirl247: Up until now, this thread has been a village meeting with people husbanding and wifeing themselves, iv just been observing in one corner though. Tomorrow is a big day for us all 16a so please all those who engage in these irrelevant village meetings, carry it to whatsapp, facebook or even 2go and spare the rest of us the childish and nonirrelevant posts, abeg! Tomorrow is what we should be talking about Who this  ?  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 2:24pm On Apr 19, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 10:20am On Apr 19, 2016 |
Sent4rina: Who send mc make he dey shout upandan, as wey no giv ham name he no shoutup?
We don do d naming 4 afternun na d party we do 4 night..
Wetin concern u if na ônly rukkyola fit pronounce d name, na u get d pikins, na u wan dey help us call awa pikins?
Abeg we don settu d mata finish, move 2 d next chapter jare. I know say you no go mind if na only Rukkyola fit pronounce the names of the pikins; Na only she kukuma know the father(s). Finally bro,your parri was a hit Back 2 Back. Oya come join me chop hot beans and bread because I know say ur account dey bleed now..Holla!!! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 9:56am On Apr 19, 2016 |
Sent4rina: Bad belle no gud 4 ur body..
We have named our children in the afternoon abegi. Buh wait o... Na mid-night dem dey do naming 4 ur village(i wonda o)?. Which kind name? Names wey be say na only ur wife fit pronounce ?. Which afternoon u do naming? When Rukkyola start naming by 10pm and Alaafa show by 10:30pm! Why u no tell MC say u don name pikin for afternoon when MC dey shout make una bring names 4 Alaafa? My people,clearly this man is traumatised because of his current zero account. Rukkyola don finish her husband ooooo,e clear say na garri una go smoke for camp..Hembelembe!!!!!!!!!!! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 9:40am On Apr 19, 2016 |
Fraiser: lol... Enh enh o ti yemi, infact i hear sey na d triplet den take do collateral for bank wia den collect loan do d namin you see!!! Thank God say u sef hear the marra,well I wish dem well oo. I heard d presidency is offering them something that looks like a national honour, but thank God one guy is currently Orubebeing the president on that issue. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 9:28am On Apr 19, 2016 |
Pls oo,who has read,seen or heard from Bobolil? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 9:24am On Apr 19, 2016 |
iambibi: lolz... U ehn... U can observe for Africa o.... Hw comes i no see you for the parry naa... Abi you sef dey back stage dey do Oti clear?.. Btw gud morning, hw was ur night? I gallant for the parri oo,i been dey Regular section because VIP's n VVIP's dey dull me,dey were acting too dignified n me love to get dow,and u know say regular section always dey more distant away from the stage ,thats why u no see me. But my dear you did great on the M.I.C. Morning to ya cute female. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 8:56am On Apr 19, 2016 |
Fraiser: twinnie wotsup gud morni, hw ur nyt? Rukkyola do namin bur we no remember giv names to d triplet, pple just dey eat, drink, dance nd forget wetin dem com do gangan Why Rukkyola no go forget to name d babies when she and her husband go dey quarrel 4 backstage say Rukkyola don dry him account,n na borrowed money sef,na y d guy rush comot for stage say him chinko phone ring. Oti clear. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 8:47am On Apr 19, 2016 |
Fraiser: Oya every body calm down,,, dj je ko wa le... My own personal sugar mummy potatoe madam spixytinxy iyalaje ti wole wa... Eyin eruku e kuro lona, make she dey enter lyk dat... Where dem my sure bois jubrealguy, abbeyunique2, ABB1, adusco I dey see u, sirguy542, aghans, Smartins1, wittyemi wia u dey, terrymason I dey see u oya make una com dis syd party won dey hot now, iyalaje don pack botus enter for bois, gbogbo aye fe ma sele... Rukkyola wetin happen na, na rice nd beef u talk sey u go cuk for dis party na... Na beans I dey see wey dem dey serve lyk dis... DJ je ko wale si... Abeg wey d pikin fada make hin go bring name com give dem alaafa na... Sent4rina, stainlink, eddikisses1 oya make una come contribute una name o... Den alaafa don dey dey para o.... Omo mehn see d way everybody just dey flex dey enjoy, make una dey enjoy dey go, d namin na community effort of three fadas so enof beans full ground everywhere... Oya next tin on d program now na to com annoint d triplet head wit paraga nd regal drygin.... After dat we go announce dia name... Dj o ya gbe soke... Give me shoki by lil kesh... Awon omo ibeta yi gbodo ja... Baba I dey Regular stand dey feel ur Ajasa on stage jare,you are mouthed. That iambibi girl na just ur perfect stage partner,u teach her work wella.. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 8:41am On Apr 19, 2016 |
Abbeyunique2: hmmmm, no be me talk am o. Rukkyola Lolzzzz,abeg no be me talk am too ooo,someone was using my phone oo,judt like someone did use Fraih's phone to post sometime ago..*winks*. You be Alakoba ooo. Kontinu |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 8:21am On Apr 19, 2016 |
Cynnny: Rukkyola and sent4rina this ur parry make sense o, thank you for having I and my hubby sirguy542 here o. I can see ur triplets are shining. u have cute babies o Why the babies no go cute when it's the effort of three fathers hit back to back..**Runs to the dance floor,VVIP dey dull na Regular win am. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 10:05pm On Apr 18, 2016 |
jubrealguy: Tell them, no form of oloshery ooooo, Wittyemi, ABB1, terrymason, Testimony89...........ita!!! haaaaaaaa!! Yekpa!!! See my guy wan hunt me oooo,no go dey think say I wan hustle your Erima na,i smell revenge oooo... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 9:59pm On Apr 18, 2016 |
LogoDWhiz: Lol. okay na.
What about smileey? Yeah, I yaff tendered my reserved apologia to Smileeey. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 9:54pm On Apr 18, 2016 |
smileeey: Good evening everyone, am so sorry if I have offended you with the post I sent earlier about someone posting it on nairaland. I didn't post to make anyone sad, I am a PCM and can't wait to go to camp too. I don't think there is nothing I can't posted in here except I am going against the rules and regulations of nairaland. Anyway I am sorry again if una dey vex.... Cc... Wittyemi I m not vexing like that my dear,i was just concerned about the sad looks I saw with my soul eyes on d faces of some ppl reading that post; that was the reason for my 'straight and crooked thinking' and write up. So I say,i m deeply sorry for sounding that way.. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 9:41pm On Apr 18, 2016 |
LogoDWhiz: Lol. 
B lyk say u dey vex dis nyt baba Vex kwa,no ooo pressy,did I sound too serious? I just dey wan pick on Rukkyola ni o. N I wan use her dp against her. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 8:52pm On Apr 18, 2016 |
Rukkyola: Which kain pressy is getting the ticket for free. come closer so that i can tell u a secret ** whispering** I go help him & him wife put rat poison their food. He think sey e fit cheat me just like that. Next time, he wont think of suppressing the minors with his powers. too much village movies... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 8:05pm On Apr 18, 2016 |
smileeey: social media has not only given voice to the voiceless, but also to senseless and silly. This case is a classical case. Wittyemi, I posted his moniker so you can get across to him yourself. * looks for ignore button, finds it and I click Ignore. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 7:40pm On Apr 18, 2016 |
smileeey: See what someone posted on nairaland ooooooooo. NYSC / Breaking News by FaboyedeK (m ): 6:27pm My aunty who works@NYSC just called to tell me they just finished a meeting in Abuja and the DG said they don't have money for about 130,000 corpers so half would go nextweek since prospective Corp members have been waiting and they dont want to change d date again and the remaining half would be batch B.So not everyone would see their call-up letter(I guess this must be a joke) all these uncle, aunty palava Even with the happy aura everywhere on the thread about finally seeing the light at the end of the tunnel, someone called Smileeey still brought this kind post from one clowny person's uncle or Aunty or grandpa or great grandma. I guess you were happy u were bringing NYSC related info abi? Now,even if this news is true,wisdom should have just told you not to post this when everyone is trying to take a breathe of fresh air,couldn't you Hv just chosen to dwell on the positive news all around and ignore this news wey fit injure person spirit? Pls tell the person that posted this on fbk to come join the ' Common sense league' . |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 5:27pm On Apr 18, 2016 |
1mrblitz: The new Director-General of the National Youth Service Corps, Brig-Gen. Sule Kazaure on Monday took over as the 17th DG of the scheme, promising to be transparent and to prioritise the welfare of the workers and corps members. Kazaure, who said this during the handing over ceremony in Abuja, said the tasks ahead are huge, but added that with unity of purpose, his administration would make progress. He said, “I know that the tasks ahead are enormous and the road is rough, but with unity of purpose, we will make progress. Therefore, I urge all to be pro-active, positive and optimistic in all our dealings so that our individual effort will result into success in line with the vision of the present administration. “On my part, I understand the importance of motivation for staff, I will endeavor to be fair, transparent in my administration to enable us succeed together.” Earlier, the immediate past DG, Brig- Gen. Johnson Olawumi said the agitation for increase in the monthly allowance of the 260,000 serving corps members would soon yield the desired result. He explained that the leadership of the scheme had written series of letters to the Federal Government on the issue, and “there seems to be a ray of light at the end of the tunnel.” Olawumi urged the workers to extend the cooperation he enjoyed during his tenure to his successor. “I want to call on my successor to please prioritise corps members’ welfare during the orientation camp and thereafter. In this regard, the Skills Acquisition and Entrepreneurship Development programme needs to be sustained to reduce the tide of unemployment and promote self- reliance amongst corps graduates,” He stated. Olawumi took over the NYSC leadership on January 6, 2014. Thank jah no news or statements on 'Lack of funds'. Oya let's go to the gym.. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 4:25pm On Apr 18, 2016 |
Rukkyola: THINGS YOU CAN DO TO MAKE MONEY IN CAMP Firstly, for you to engage in any kind of business in camp, you will have to register with the camp officials. The amount you will be charged for depends on the kind of business you want to set up in camp. Once your registration has been approved, then you are free to go on with your business in camp without any form of harassment.
1. Selling of food & drinks. ( spixytinxy, Iya paraga, I no sey make u carry ogogoro go dey sell for camp o. I mean soft drinks. I know u are hardworking & don't depend much on kbs468. Make money when u get to camp.)
2. Photocopying service.
3.Taking photographs/photo shots. ( iambibi, the reporter, I c u are good with camera, u can switch job in the mean time. Jubrealguy won't b there to give u money o)
4. Phone calls & battery charging kiosk.
5. Film video business. ( Oga Abbeyunique2, minister of amebo, u can engage in this, by video covering the camp activities and selling them in disk or dashing them out to people)
6. Laundry services
7. Mending torn clothes & Shoes. ( Fraiser, I hear sey u b shoemaker, u can continue ur business n camp)
8. Browsing configuration. ( Ur excellency LogoDWhiz, heard u are computer scientist, don't feel too pompous, coz nobody will regard u as d president in camp, configure phones, laptop & whatever in camp & make ur dough in camp if u know how to do it.)
9. Selling inspirational books & offering unique services ( Aunty fraih & brother crobboy, I heard u like books & u know many ov them. U can sell books n camp & make some cool cash)
10. Video & games viewing centres ( Oga sirguy542 & Darey00, I heard u discussing games yesterday when u were supposed to be discussing NYSC related matter. U can set up a video & games viewing centre when u get to camp & make some money. And what will you be doing to feed the triplet huh? Sent4rina no go put money under rug for u again oo. But I see potential in you; a potential of controlling dancing puppets. It's fun and low capital intensive,you don't need a kiosk cos every crowdy place is ur kiosk,just carry umbrella waka...thats capacity building dearie *winks* |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 4:12pm On Apr 18, 2016 |
johndanny: thanks BOSS. But am still surprise am d only one dat got a text message from Nysc telling me CuL will be available for printing from 20th Abeg make dem no send us any sms cos even our subconscious mind is aware of CUL printing date. Make dem use d money wey dem wan use buy bulk sms unit go dey prepare for camping logistics jare. |