₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,113 members, 8,420,426 topics. Date: Thursday, 04 June 2026 at 07:17 PM

Toggle theme

Wittyemi's Posts

Nairaland ForumWittyemi's ProfileWittyemi's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 18 pages)

NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 3:50pm On Apr 18, 2016
jubrealguy:
the question is this WHO SEND YOU MESSAGE
na wa ooo,e b like say I go stop to dey do good ooo.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 3:43pm On Apr 18, 2016
jubrealguy:
lolz, na u cause am na.....see d kind eruku artist u invite, all of them wan come see. whizkid, na y na........dem neva kno say gate fee dey, u sef gan......u no get PRO ni?
leave Rukkyola make she dey demo,see gate fee be like wetin person go use start life after NYSC.Abeg make una no tell d crowd about the gate fee o because if u do,maybe na only Rukkyola family all those artist go perform for last last. Wait oo,na Yen or dollar she wan use pay Chris Breezy?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 3:23pm On Apr 18, 2016
jubrealguy:
ko si eyan mo...... chai!!!
Brother! It's just a control measure so that our wifey won't derail from marital vows. All for you bro.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 3:18pm On Apr 18, 2016
iambibi:
Emmyhuh Bring your head come here, *knocks him* kpo!, bring your head again *Knocks him again* kpo!! Kpo!!! Does my state of deployment look like a joke to youhuh,
you wan give me bald head ni with ur strong knuckles. Pls where are the ministers of state for health n minister of federal for health abi wetin dem call una,abeg I need drugs cos Iambibi don deposit headache inside my brain's left hemisphere.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 3:03pm On Apr 18, 2016
Abbeyunique2:
clifford orji?
Who add Orji? Orji Bawo. If I did it for Orji I wouldn't Hv been alive to place another advert here nau.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 3:00pm On Apr 18, 2016
jubrealguy:
see my friend ooo, u wan gi ragabo my babe for enugu, abi?
Haba nau! Is it bad if I help my boss keep an eye on his woman,infact I promise to stay in the same apartment with her so that I go give her close marking cos I no wan hear say rice done beans remain small or person shoot bird the mama com fly. What are friends for,anything for u my Nigga.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 2:53pm On Apr 18, 2016
Abbeyunique2:
I still dey adjust antenna jo,
wale E show?. abeg yemi help me check am. wale no dey reply me again.
Sule talk say e never clear oo.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 2:49pm On Apr 18, 2016
iambibi:
.. Lolz.. O boi!! Na there i dey pray for oo...
Call me on +144 75238191739 if you want your preferred state. I did it for Buhari(but he was kicked outta camp,dnt ask me y)Obasonjo,Atiku,Clifford and many other great men. E fit be your turn oo. Come and sow ur seed..
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 2:38pm On Apr 18, 2016
Abbeyunique2:
meself chose enugu o
shey oti clear?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 2:35pm On Apr 18, 2016
iambibi:
..hu be this? Which enugu? , no lemme catch you for enugu because na cane i go use pursue you comot angry.. *back to prayer* Baba God don't mind this guy, plz pick my Enugu call nagrin
Yekpa!!! You too fill Enugu? Oti clear. I need intensify my prayer be that ooo; fasting on my mind,i need sow another wicked seed join. Wouldn't you rather pray for two ni Iambibi.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 2:23pm On Apr 18, 2016
BlizzydoDo:
we still de tink am weda make we pick ya call
Abeg na emergency ooo;Abeg use your connection facilitate the pick up biko,as GC member concern.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 2:03pm On Apr 18, 2016
haywire1:
Yea, 10k

#
Thanks boss,meaning if I get Akwa Ibom,i ll get 10k attached to it..Singing**Baba God abeg pick up my Akwa Ibom or Enugu call oo*
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 1:56pm On Apr 18, 2016
hardie14:
10k. and it is almost prompt.
Yekpa!!! Who dis? Am I seeing Hardie14 or Hardie15. Where have ya been expensive person wife. Hope u good? Nice to have ya back.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 11:21am On Apr 18, 2016
haywire1:
[b]How preparation?

NYSC is a waste of time, i knw u all r very eager to go but theres nothing in service, just a waste of a full year

THIS PAGE IS DEDICATED TO MY GOONS (NYSC BATCH B 2015)

2el
Ayima
Ademasta
abdrazak
Aare2050
Ay50
Babatawa
Bluish
Bolakale30
Bharkarh
Blym
Blessedgurl
Beamborla
Clark0
Chidi4eze
Charley94
Christay
Donxab
Danpaul50
Debris
Dejiadisa
Darazonian DoubleLady
Donpsymon
Dossylvanus
Elmisti
Emlina
Ellagoldy
Eseohe23
Ekeneluvsu
Eclipsehemmy
Elfibar
Flex12
Freegaza
Gazaliah
Goodyboo
Goldenone
Haliluck
Harinholar
Heybel
Herojunior88
Hilsocial
Humblega
Ibraheematics
Idirect
Ifeanyija
Iykemomen0
Jannahgem
Jglad
Joyce21
Kunlesufyan
Kunle106
Kingnap
Kogistan
keribaby Larboye1
Littlemistress
Mamman40
Marcelinho
Mcdonald59
Mevsu
Mekstaniac
Mobi18
Mistersle3m
Naughtylagosguy
Neduzze5
Omitooguns
Opomulerobanga
OKEYISYMA
Olami90
Orlahtohbadt
Ogbetty
onuwaje
Peeparty
Pwettyface
Rayangel
Rmfunky
Sambest2
Shehu9ja
Seun305
Shawwal1
Sirwittee
Sod09
Sugarcoatted
Thespark
Tk4life
Tonyx4x44
UdemeEfanga
viktaslim
Walad4yhu
Willyblinx
Winningbt
Whodohgeepee
wunmi590
Wreetah
Whizqueen
xzbit91
XCOZEE
ZEEENAS
Zaynab9876

HaYwIrE Waz Here, iREP NYSC AKWA IBOM STATE
#[/b]
Guy abeg,Akwa ibom state govt. dey pay corpers? If yes,how much?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 11:11am On Apr 18, 2016
FolabiBret:
Eyin temi, iba yin o, iba olorun! Awa tun ti de o, werin don happen in my absence ke! Nor vex say I just *evaporate*, I bin jand ni jare. I don come back now.
Cc:
DTobs;
AbbeyUnique;
Fraiser;
Wittyemi;
Kbs468
EagleVision
Olasalo;
Jubrealguy;
Et al.
Paddi I see you jare,you r most welcome back. why is it that anytime I see your moniker I see Nairabet.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 11:05am On Apr 18, 2016
haywire1:
[b]How preparation?

NYSC is a waste of time, i knw u all r very eager to go but theres nothing in service, just a waste of a full year

THIS PAGE IS DEDICATED TO MY GOONS (NYSC BATCH B 2015)

2el
Ayima
Ademasta
abdrazak
Aare2050
Ay50
Babatawa
Bluish
Bolakale30
Bharkarh
Blym
Blessedgurl
Beamborla
Clark0
Chidi4eze
Charley94
Christay
Donxab
Danpaul50
Debris
Dejiadisa
Darazonian DoubleLady
Donpsymon
Dossylvanus
Elmisti
Emlina
Ellagoldy
Eseohe23
Ekeneluvsu
Eclipsehemmy
Elfibar
Flex12
Freegaza
Gazaliah
Goodyboo
Goldenone
Haliluck
Harinholar
Heybel
Herojunior88
Hilsocial
Humblega
Ibraheematics
Idirect
Ifeanyija
Iykemomen0
Jannahgem
Jglad
Joyce21
Kunlesufyan
Kunle106
Kingnap
Kogistan
keribaby Larboye1
Littlemistress
Mamman40
Marcelinho
Mcdonald59
Mevsu
Mekstaniac
Mobi18
Mistersle3m
Naughtylagosguy
Neduzze5
Omitooguns
Opomulerobanga
OKEYISYMA
Olami90
Orlahtohbadt
Ogbetty
onuwaje
Peeparty
Pwettyface
Rayangel
Rmfunky
Sambest2
Shehu9ja
Seun305
Shawwal1
Sirwittee
Sod09
Sugarcoatted
Thespark
Tk4life
Tonyx4x44
UdemeEfanga
viktaslim
Walad4yhu
Willyblinx
Winningbt
Whodohgeepee
wunmi590
Wreetah
Whizqueen
xzbit91
XCOZEE
ZEEENAS
Zaynab9876

HaYwIrE Waz Here, iREP NYSC AKWA IBOM STATE
#[/b]
It's a mindset thing,

There is no sermon you ll preach to any PCMs for us to affirm NYSC is a waste of time,lets see it for ourselves.

Also,the challenge isn't NYSC being a waste of time,the challenge is YOU; you probably didn't plan to make the time fruitful. The question is,What are you seeing?
My brother ATTITUDE IS EVERYTHING. stop using the statement "NYSC is a waste of time" to blind your soul eyes bro.

There is a lot to achieve if you make up your mind. Are you through with self development?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 12:52am On Apr 18, 2016
Now I ll Hv to leave you guys to go and do what I do every night. I wish ya'al a night worth resting and a morning worth rising for. Good morning all.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 12:45am On Apr 18, 2016
Rukkyola:
I pray sey dat ur left eye no go comot as u dey look me so. How I go use him meat take do naming when we don buy plenty chicken & cows & rams & turkey & fishes & eggs & goat.
Ehn en! That reminds me. In case u c village goat, help me tell him to uncover himself & stop hiding o. We don already buy another goat, so we no go use am for naming. So him self fit show face if he like.
Eshey!
Lolzzzz. We dey studio dey record o wey d guy run enter under chair,so na u dey scare the life out of him. Well the guy say na exile things oo. #Bringbackvillagegoat
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 12:33am On Apr 18, 2016
Brimmie:
[size=20]Nawa o! shocked So una don dey invite una selves go BBM and WhatsApp?? Choi! I haff carry last finally! QutyJoice my Love.. iAmBibi my Bae.. Fraih my Queen.. BlizzyDodo my Angel.. Oya make una connect with me on BBM na? I'm in love with y'all! tongue [/size]
Ogbeni you go fit manage all those shakers n movers for your tiny tecno bbm list so. Abi u no know say na big names you call so..
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 12:29am On Apr 18, 2016
Rukkyola:
Jubrealguy where are u? Sombori wanto marry ur wife on bbm o. Better start coming with ur cutlass, knife, arrow, catapult, gun, fork, firewood, hammer, shovel, and bomb b4 he snatch her 4 u o.
Rukky ti Ola!!! Na the guy meat una wan use as beef for the naming ni? This one wey u dey call for tools backup so. I dey watch u with left eye oo.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 12:27am On Apr 18, 2016
jubrealguy:
just like a sidekick of mine would always say.......he who laughs last laughs longest... Barca ti ru igi oyin, see me wey dey talk, ask me who i dey support? I no go even tell u.... dahs by the way, wait! y una dey put all ds NYSC chairman names for head sef
me dey suspect say u be Chelshit oh no sorry,chelsea fan as I dey see u so. Barca go triumph, just be looking..
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 12:22am On Apr 18, 2016
jubrealguy:
see.......leave rukkyola alone oo, i see d I.V na buh ah neva wan talk abt am.......twale baba, u juzz dey fresh, e ja awa si na....dat ur kick...ehn! d thing get power.. Anyway, e no go make if u go dat wedding as bachelor ooo, u gaaz find ine. chikito hold oo
Baba na wedding abi naming ceremony? Abi one wedding dey wey I no know ni? No worry,i go show with my neck twisting, mind blowing,eyes popping, very gorgeous, very accommodating n free spirited Erima come the event. No lele,baba I greet u again.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 12:11am On Apr 18, 2016
jubrealguy:
lol.....my money now no be for public use oo, awa ti jara wa....... Sunday was great.....barca lost, athletico won..... i guess we are H A P P Y
Happyhuh? So u too follow dey witch hunt my barca,isorai we shall see. But Barca sha,how we go just go lose for home like that. Make Barca stop to dey do like NYSC oo. When no be Brig. Gen. Olawumi dey coach Barca.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 11:48pm On Apr 17, 2016
Rukkyola:
Instead ov u to just talk sey u no get money, so dat I go pity u dash u IP ticket, u dey miss yarn. In short I don vex, I no go allow u enter gate whether u buy ticket or not. Dat ur friend wey u dey report me 2 go carry take away come 4 u.
Choi!! Rukkyola gba eyin get mi. Well as an igbo man,i ll just wait when you release the video of your ceremony I ll buy plenty copies for myself,friends and family. If I attend your ceremony finish,which money I go use flex for camp? Abego!!!
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 11:23pm On Apr 17, 2016
jubrealguy:
Witty Chief Wittyemi....Bossman,i hail oo, ds one u come GC today, hope say no b because of Rukkyola naming, make i run burst ur bubble, no fried rice and goat meat oo, dem say na moinmoin dere power carry
Baba i greet u Orientationally (camp on my mind). Hmmmmm,na born-ing pikin ceremony b dat no be naming ceremony again oo...

But you dey see her recent naming I.V? Wey shey go invite star boys them n she come Bleep up go dey put price,na free she go do that show last last,she think say her pikin na Tiwa Savage own way don be mtn ambassador on first day @ life..
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 11:14pm On Apr 17, 2016
iambibi:
undecided.. Emmy
Making sense righthuh wink
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 4:03pm On Apr 17, 2016
Qutyjoice!!!
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 4:01pm On Apr 17, 2016
JUBREALGUY!!!!
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 3:59pm On Apr 17, 2016
DTOBS:
Wittyyemi; what I does shocked
Community service...Thumbs
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 3:58pm On Apr 17, 2016
Fraiser:
lol... See bad man tin, kai u don add anoda very join d very very, you no nice o... Hmmmm break outta d friend zone... Iambibi com nd see dis
Boss but you know say na from clap dance take dey start ooo,as u don call her your "best female pal in GC".. I rest my case sir wink
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 3:55pm On Apr 17, 2016
Oyehomie:
Viewing this topic: bhankyskillz ( m), BukkyAdeyemi, Kbs468 ( m), jamesval ,
blairbrook ( f), lollydope ( f), wittyemi ( m ), Sambest2( m ), jubrealguy ( m ), DTOBS
( m), Fraiser ( m), Ndejiko ( m), johndanny( m ), tuffpivot ( m ), Pheelpraizly( m ) and 2
guest(s)
Happy sunday guyz
I greet you in Spanish bro.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 3:44pm On Apr 17, 2016
Fraiser:
lol... Witty u fit put sekeseke for person hand o, dis one wey u use very very long qualify d list... As for iambibi, na my best female padi for dis city b dat... We understand oursefs..
Sekeseke ke!!! Hehehehe,no nau,i just wan protect the interest of my boss ni nau and i m trying to help her book the number one spot one the very very very long list should you both decide to break outta the 'Friend zone'. wink

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 18 pages)