Xbit's Posts
Nairaland Forum › Xbit's Profile › Xbit's Posts
Why Africa and Greed be like Ehjima? Everyone House Rep or Senate member want automatic ticket, na dere birth rite? How the Youth will take over when these our politicians see Legislation as Retirement/Pension home and Kalukalu for their selfish gain. |
more baby Mama as Tiwa is nxt in line ![]() |
dream well HIGHESTPOPORI: |
c money wey dem go take pay workers na e still dey waste even on his eve of leaving office. Africans greedy |
Everyone is pointing and shouting APC and u pple forget dat SOMEBODY in PDP was denied these ticket and You think e go sit down look. Dis na Coni man Die and Coni man beriam |
I just dey pity pple wey get tym for these two friends wey dey us our head, bc as far as i know, dem no dey quarrel, na just plan mk IKWERRI MAN RULE FOR 16YRS. Watch, after 2019 wetin we go hear b Rivers Elders Reconciliation Committee to reconcile Rivers Son(Amaechi and Wike). |
Wo dem go put honey for him mouth e go vomit am. Wen u come out from d BBN house come hear say Tobi PAPA na BIllionian wetin u go do? ![]() |
ybalogs:. dat d police shud try and lets see |
See Labour Party making wave in senate. wait o! Where DINO B DEY ABI? ![]() |
I dey laff pple wey belv say dis men dey quarrel, very soon u go hear reconciliation of Rivers Sons to Mk Rivers Great again. Dem dey use pple head and anyone wey no use e head too Na e sabi. Dey talk different but dere eyes says the same tin |
JasonScolari:Chelsea will consume Baca watch and see |
NDPVF:Was Oke appointed by GEJ administration or Buhari administration. |
Some people just read things up side down just bc of bias. All d pple call dis administration should read b4 commenting rada dan commenting without reading. GEJ admistration arrange d money gv NIA WITHOUT Assembly knowledge. Now Buhari Administration see d hw d money waka and dey luk for am u a dey coz am. Wic one una dey sef. |
pple are here supporting innoson but we forget that the said money is d money of the poor masses they r dragging lk dis |
No go repair none sense dis one e na d money mata dey disturb u pass d job |
pTomz:9ja wey lk e life and enjoyment |
Generator importers on d fight |
i greatest annoyance is that after these incident that was wen the construction company nw opened all block sections of the road. |
run from here if u lk ur life and parent |
As for dis UYO stadium is a doom to our national Team. NFA should stop using these Stadium Because we always struggle on these stadium. |
My guy plz hurry and report to EFCC ICPC &NCC bc MTN as a WHOLE R THIEVES FROM TOP TO BOTTOM. Dey capitalize on our bad system to enrich themselves. Am still using dem but am using an Extreme Long Spoon to eat with dem. Wayo network. |
Plz Saraki, since u hv tried all court options to stop ur trial, mk u try NATIVE DOCTOR e fit get solutio. Hahahhaha [font=Lucida Sans Unicode] ![]() |
Even n Port Harcourt wat dey do, wen u r stopped one will be discussing with you and the other will go behind and put implicating item inside ur car. |
Guyz, dis drama na Linda arrangee with Wizkid, since bloggers don full her pocket dey run dry, she meet Wizkid to write doz stuff mk constormers increase for her blog. Marketing strategy. |
These lecturer sef don't even know how to lie rather roping himself more. My question is simple; 1) Wetin e com find for chemistry exam hall wen na statistics e dey lecture? 2) what right does he have to disturb another lecturer's exam and did the chemistry lecturer gave him the go ahead? 3) where in nigeria institution a student will start insulting a lecture that he is wicked if he didn't caused it? 4) malpractice form when she no even enter the hall? 5) abi e dey eye d babe she no gree. Also, that Dean should be questioned for failing womanhood. |
Take it up also to Federal House of Representatives and Senate. The Dean, a woman for that matter is not worthy to be a mother. |
You pple behave lk Jehovar witnes. From the quote; a) that you must be a registered member in the constituency or an INDIGEN OF THE STATE. So stop d arguments. He is qualified to be Governor. |
Y r pple so sentimental and point everything to PMB. Right from the creation of Nigeria those in power and high office holders paved ways in the most important Federal government jobs for their children so it didn't start today and will not end today. We b truthful to ourselves with party sentiments. God bless Nigeria and give Wisdom to build the nation. Peace. |
Y is everyone that is involved with allegation of stealing public fund, will want to go for medical abroad? Wen they were enjoying the loot hospital wasn't dere potion, y? |
Wait ooooo, was election conducted on 8th of January, 2016 in Nembe, for wat and who conducted the Election? The only election to be held is Southern Ijaw, Nembe have concluded their with the others. The source s a big fat lier. |
Dasuki:20yrs and Dokpesi:between 5years to 7years |
You only think, you are not sure. think well bro. sukkot: |


[font=Lucida Sans Unicode] 