Youngaz's Posts
Nairaland Forum › Youngaz's Profile › Youngaz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 34 pages)
Bt diz ur grammar sef fit scatter somborri brain ooo |
Ah aha aha aha ah aha ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() why dem dey bend down nw somborri tell 'em to raise up their heads ........ah aha aha ahhaa aha ah aha ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Uuhhhmmm *clears throat*......yh i tink i did it den........i even do am in d hostel sef ![]() |
Aha ah aha ah aha ![]() ![]() ![]() ...........wey dose girls dat use to carry cardboard displaying #round 1 or 2 inside boxing ring...........we nid ur service here......lala go pay u fyn fyn![]() ![]() ![]() |
D gluttonious orangutan rigggurgitating anytin dat comes their way ![]() ![]() |
Wen dey were d main hits of d music industry......dey were producing different hits back to back ![]() ![]() |
U guyz no wat....u are just saying jungle justice iz bad(am nt lyking it anyway ) bt d moment diz pple catch dem tiff d 1st tin dat will cum to their mind iz to beat dem nw although i dnt lyk d burning aspect......do u no wat d owner went tru b4 he got d items stolen?? Dat one sef go make somebody vex nw |
U guyz no wat....u are just saying jungle justice iz bad(am nt lyking it anyway ) bt d moment diz pple catch dem tiff d 1st tin dat will cum to their mind iz to beat dem nw although i dnt lyk d burning aspect......do u no wat d owner went tru b4 he got d items stolen?? Dat one sef go make somebody vex nw |
Hmmm......i luff d write up sha.....OP is u ave done it for u Bae b4....some girls might turn away saying "i dnt even lyk im b4" |
Engineer,,cabman,,ehn dey are related nw ....maybe d guy fixed a problem in d girls car coz of iz engineering experience.....i go kuku jejelly collect my fone nd vamoose #23000 no b small CHANGE!!! |
Ah aha aha ah ![]() ![]() ![]() .......anyways d OP said "ladies" so make i dey wait for commentus |
Hmmm talking abt rapping i dnt tink he iz a rapper...... Money sef fit change......eerrrmm....neva mind |
Where dem dey sell am make i go buy am even planning on goin to seville sef......bt wait ooo change no go gree me sha abeg lala u get small change there make u yab me i go return am ![]() |
Ah ah aha aha ah ah ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() i laff in swahili ![]() .....there a*s lyk dat of a chicken wey neva no im mother![]() |
Iz dat black guy iz broda ni dey kinda luk gud togeda sha.......make i go find my 3 years old betday pics put am for nairaland also ...wu knws i might make it to FPHBD papa flavour |
Aaaaahhhh dat house iz tall ooo |
Ehn *cleans my eyes to read again* iz she serious??!!!! U nid 10 lashes of cane for ur eyes to clear seriously lalasticlala are u seeing wat am saw?? ![]() ![]() |
Eehhhmmm aah wat shuld i say oooo hmmmm.......... No u shuld nt date im anymore itz nt rite....it doesn't mean maybe u are related by blood or not bt i feel it is nt rite....my opinion anyway |
Lol....ave since diz thread b4 nah anyways it just brought both smile nd sadness to my face....mums are wonderful pple tho i lost mine to d cold hands of death 3 years ago |
Bt anyday anytime i will prefer dat very first one "Nigeria we hail thee" although i wasn't born wen dey stopped it sef i met "Arise oh compatriots" |
What!!!!? Bt if itz too much it will be flooding outta d ears nw nd biliv me datz yuck.......eh eh may God help us diz 1 wey science say make we no clean ears again notin science no go talk giv pple![]() |
Eeehhmmmm (clears throat) is anyone ave a baby here....it iz a thread dat iz wanting ur attention ooo b coming nd b saw....... Lala hope say u iz nt born pikin yet ![]() |
Are their parents wealthy cuz if nt i tink dose dat took dem nid to be taken to Yaba left....dem go catch dem nw nah "itz devil's work please" we go dey hear Wen u dnt ave work to do why devil no go use u 4 errand boy |
Well well well lemme just wait here for comments cuz am nt yet a dater or datee #nt yet 18# |
U dey ask again?? Nah rice anyday anytime anywhere....parties,homes hausa igbos yorubas tiv nupe nd all ![]() ![]() |
favouredseed:4 once u guyz shuld at least pray for dem to succeed...we all no d technically defeated concept iz nt wat we are all taking it to be bt @ least just forget about lai muhammed or anybody nd pray for diz soldiers.....God bless u |
49?? Abandoned |
D name sounds familiar bt dnt knw im sha......anyway nice outfit |
Sometyms i just wonder why pple will continue to do diz to dem selves.....infact we are our own enemy of progress in Nigeria.....if economy iz gud,boko haram iz gone nd all wat will apun if d pple living in d country dnt even love demselves....4 Naija to move forward.....we must LOVE EACH OTHER!!!! |
Sometyms i just wonder why pple will continue to do diz to dem selves.....infact we are our own enemy of progress in Nigeria.....if economy iz gud,boko haram iz gone nd all wat will apuun if d pple living in d country dnt even love demselves....4 Naija to move forward.....we must LOVE EACH OTHER!!!! |
Seriously if dey shuld start counting d crimes committed by diz pple mouth go just dey open anyhow.........am nt a wailer nor a APC-ist.....bt let us face d fact.....wen diz present govt leaves office maybe PDP too will ave to probe dem nd in dat case PDP too will stop corruption in their party |
If dat report iz true den we seriously nid young guns in diz nigerian politics wen d old are flaundering lyk diz |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 34 pages)


........ah aha aha ahhaa aha ah aha