Youngaz's Posts
Nairaland Forum › Youngaz's Profile › Youngaz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 34 pages)
Lalasticlala shuld b 1st on d list nw anyway where iz LadyF......ichommy...fredooooo.....Mukina2(preparing 4 camp nou i tink?? ) nd of course youngaz![]() |
youngbyc:i can see u are d daft person here cuz u are clearly blind He said dey didn't implement d change why because dey are stealing 4rm their govt nw under diz Buhari admin hw many pple ave u seen dem probed 4rm APC nw i no u will say datz bcoz of witchhunting...nah u sabi bt who truly stole 4rm their pple APC or PDP mumu of dah highest degree.... |
Does dat nw mean he was talking about the change Cant u read where he said dey are stealing 4rm their own govt nw who nd who does dat apply to?? A sensible person will know itz dasuki metuh nd all diz people who directly or indirectly looted and almost milked Nigeria dry..........he iz clearly saying d govt of dat tym was bad coz all d money dat shuld be used inside d country was being transferred to an individual account.....sensible people here shuld get warram saying mhen..... |
Where iz presidential election 2015 where orubebe nd jega-quinne d cure 2 orubebetitis.......nd so on nd so fort![]() |
If dat iz true den dose pics gat mah heart beating faster....itz so so lovely mhen.....bt iz bigger dan TITANIC?? |
Moku mogbe modaran ![]() Lobatan ooo![]() oya who iz interested send me my own SMS kia kia![]() |
Am only 17 so i dnt ave any idea about wat u saying ![]() ![]() ![]() |
Why she go accept b4.....UK values religion more dan dose Americans jare |
I truly understand wat diz person means....i swear if dey say people shuld cum nd say their mind on diz issue in front of d Dibu man ehn.....some of dem will ave pocketed stones to smash iz head.... I just did mine yesterday nd am praying 2 God dat i shuld pass ooo......dat man truly iz 2 b blamed |
Gud 4 im sha |
He loves d guy??really? Hope say he no b homo sha bt if i hear say diz post no reach FP :-/ |
End tym scammers(courtesy of d OP.....lasisi69 )bt seeing naija in d top 3 iz somehw hmmmmm nt surprising really......bt south africa as numba 1?? Datz really absurd isn't it ![]() ![]() |
aieromon:u are rite sha bt i go dey watch d 3 matches 2geda ni.....arsenal vs hull,,,madrid vs roma,,,,benfica vs gent......everytin all togeda ![]() ![]() |
Hey guyz i can't see Mukina2 on diz thread if i see am wen match start ehn............ichommy,aieromon,edwife it ave come again ooo![]() ![]() #Gunners d heart breakers# ![]() ![]() |
I no iz in america lyk dat ooo.......there iz notin we no fit see 4 dat country technology don twist their brain baje baje ![]() LadyF wat dah Bleep iz she doin ![]() |
To me Davido:sir ave finished d house chores b4 u arrive ooo Future:you beta finish or else dele momodu no go recognize u by d tym i burst ur 'osinachi' mouth ![]() ![]() |
Moku mogbe modaran RIP to d dead ooooo hmmmm |
If dose pics are nt photoshoped den "End Time" iz really near ![]() lalasticlala,seun do d needful jare |
Wen pastor say "In Jesus Name we pray" nah dat tym holy spirit go capture iz heart ![]() ![]() |
Iz dat d**k nd p***y? LadyF cum see sometin ooo![]() shey u fit eat am......as for me no no no.......NO!!!!!!!!![]() |
There iz no denial dat diz iz from a loyal PDP specialist so am nt surprised :Dif i say make i type why buhari administration iz far more beta dan jonathan own infact a page will nt even be enuff 4 me Starting from d progress of NA,,ur hero corruption record,,hw much has been generated from d TSA implementation,,nd many more abeg make i no talk jare...........u guyz are just complaining was Rome built in a day??even singapore dat turned 2 one of d most visited place in d world do u no hw many years it took Dey are just less dan a year in d govt u are blabbering.....mtchewww |
Person wey say make NA no progress im neva go no greatness 4 im lyf person wey say Boko Haram no go run marathon comot naija go run marathon jam dangote trailer![]() ![]() God bless u NA God bless us all in Nigeria(only 2 those dat want d NA 2 progress ooo ) |
Yh ave read it on Goal.com......d guy has definitely ruined his career badly infact sunderland ave suspended him since d report came 2 dem......it has been confirmed dat he truly had sex wit d girl in court nd he also pleaded guilty 2 it so no b only in Nigeria diz tin dey appun sha a 15 yr old girl 4 God sake.....SMH for him ooooFTC!!! No big deal!!! ![]() ![]() |
She'll be lyk "u are visiting romance section hehehe childrren of nowadays durin our own tym we neva knew wat iz called nairaland wait are u sure u are not on dollarland bcoz d way am seeing it u diz children dey look 4 money on diz site.....nairaland ko....dollarmountain ni![]() ![]() ![]() ![]() |
No wonder my mum said we shuld nt go 2 mile 12 area if we wanna go out |
HungerBAD:oh boy u bad ooo ![]() beta don't let dem wailers eat u raw![]() ![]() ![]() ![]() |
OP why disturb urself wen mukina2 has all d answers ![]() .......nah 4th place sure pass 4 arsenal jare @ least dey will still go 2 UCL![]() ![]() FTC!! Hurray!!! ![]() ![]() |
OP why disturb urself wen mukina2 has all d answers ![]() ![]() |
Wait wat did dey do 2 warrant such cruelty |
Please who read all dat write up finish make im summarize it 4 me jare ![]() |
Well iz just drizzling here he neva fall ooo although d air iz nw kul shaSTC!! No big deal ![]() |
I pity dose dat kill/protest 4 diz peepz dey dnt even no u exist do dey? Last dey will do iz 2 visit ur graves wen there iz a mass killingFTC!!!no big deal ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 34 pages)
anyway where iz LadyF......ichommy...fredooooo.....Mukina2(preparing 4 camp nou i tink??
