Yungchop's Posts
Nairaland Forum › Yungchop's Profile › Yungchop's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 91 pages)
hustlertothecor:Boss, I'm a gardener and I do POP too.. Abeg no forget gimme the contract o.. Make I tap from your blessing. |
Davo93:How far bro?? You don see work? Omor Na gardening I dey do now o |
Same thing with Kongolam border town in Katsina state after Daura.. Omor you no go even know say you dey Niger till your phone network change to Orange and you see their plate number.. Its just 100naira from Daura. I wanted to go to the capital only for them to tell me its 13hoyrs from the border.. Omor I run go back. This was during my service year 2019. Modified Igbo kwenu!! Kwenu o!! I hail una.. Na una people I see for border dey sell cooked food and cloths with high patronage!! I be Yoruba but I must confess I salute you people's hustling spirit.. |
All these epistle for 5h? Drop your aza for 5k. |
Gentleman001: |
Gentleman001:Visa is €80. So your school fees will determine how much you'll budget for the whole trip. |
fela1000:I have not seen anyone asking you for your agent information. Your information will not determine anyone's move. Don't be a goofy. |
bobobri:Bro, can't access my mail. Can you drop a mail so that I'll contact you? |
bobobri:Hello bro, can't access my pm. What's up? |
boboro1:Hello, I saw your PM, what's up? |
Aaaaarghmed:1.8?? Omor.. Why is it that expensive? Normal normal 600-700k carry you enter Turkey. But maybe the 1.8 contain your flight and school fees but still.. Its too cost.. Check the turkey thread.. And I don't know when agents start paying school fees on behalf of clients.. I swear you don't even need an agent to enter Turkey.. Apply for admission on the university of your choice, once dem send admission letter, go embassy for visa and fly to Turkey. Very simple. But anyhow sha, no loose guard. |
Any one with useful information about any ov his family should contact me.. I go pay you.. Bastards need to be taught a lesson. |
Insha Bastard if you can see this, I PROMISE YOU all your family go collect.. Aje.. You go hear scores soon.. My money na just 100k but it took me months of hard labor to raise that... Moradenyo, I repeat.. I promise to make you weep terribly.. I give you till end of this year. This is a promise.. Report to any security you want.. I'm currently in offa.. I promise your family go collect.. Bastard |
Aaaaarghmed:Let me know if you find a genuine one please |
dehiero:My brother.. The only thing still holding me here is that I have a surgery coming up by Oct.. I for Don waka tay tay. Even if na Asia I no go mind. |
NONNYG:Can you please elaborate? |
Aaaaarghmed:From my research and the comments on the turkey thread, if no be yahoo or school avoid turkey. Too much stress for very small money. |
Badsatan:Werin I wan use Poland permanent residency do na? Lmao. Highest na to save up and leave for a much better place after 2-3 years.. In two years man go don save up like 8m self.. This is enough to take you to Germany. And in Germany omor money Don come be that.. Imagine doing menial jobs and earning at least 1200 euros monthly and could be more than that depending on the kind of work and how many hours you work daily. |
Badsatan:Exactly but if I go see genuine permit, I no mind to go borrow from my family members o |
Badsatan:Yeah na student route sure for poland now.. You sure say Qatar better pass dubai? Albania embassy na for Egypt e dey.. I just see am for Google say na Netherlands embassy dey represent Lithuania embassy for naija |
Badsatan:My brother last last dem go get embassy for Egypt or even for Ghana self.. If the permit sure make we ball in abeg.. Naira just dey useless everyday |
Badsatan:Ma nigga.. Every body just lock up ni jare. As embassy dey do Fala folo na him make me still dey observe.. Me I no wan burn the money wey dey my hand at all o.. Those wey Don go dey do shakara dem Don turn big men wey no fit update thread again.. Na so humans be sha.. I get one sure Hungary link but the guy man too over price am, person wey call Poland parol for me 900k.. When I no be mad man.. E too cost. But be like the Poland Don cast sha.. Last last if I no see pure ways.. I go carry my 1.5m enter dubai.. Starting with a job of 150k monthly for a start no bad till we gather enough money wey go carry us enter Europe properly. But I dey search Facebook groups daily sha.. I dey see Malta, Albania, Azerbaijan, Belarus, Czech, Croatia and Co but the agents na Indians dem dey always be na why I dey observe make dem no run me street.. Sha I still have now till October to observe.. If you see link to any better country, remember tag me abeg. |
poik:Interested |
NewDawn2O21:God bless you. Got a notification. |
ivolt:Many investors have done that. I am an investor too. I just want my capital back,he should keep the 6 months interest |
When will they Arrest Insha Allah import and export company too? Baba has absconded with over 9 billion naira. |
AntiAPC2023:08141641501 thanks |
Artistavin:Be like na English you no understand, okay go and pay him since dem dey tell you but you no wan hear.. 2.2m?? Lmao |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 91 pages)