Zeestunner's Posts
Nairaland Forum › Zeestunner's Profile › Zeestunner's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)
He's just 2 months into his administration and u guys(fuc-ass taniods) are crying already lols una neva see anyting na dis hate wey de una heart go kill all of una. Enemies of nigeria so make PMB forgive ppl wey still our billions de enjoy with there families because e wan satisfy dis fuc-in op. Infact op ur left leg |
PassingShot:Abeg o help me ask them because it seems we have a lot of educated illitrates in dis country. Sentiments just de make a lot of people sound dumb |
Op u are a disgrace you can't even spell yet you open your dirty mouth to insult our president. |
babajero:Ur mumu de show in HD. If u hav nothing positive to say just keep quite. somtimes silence is wiser than words |
sobastical:Sorry to say o buh u and dat guy u quote na mumu una be. Make isreal go siddon look bush dem no get nuclear weapon? Saudi's are bunch of hypocrites Bleep all dis so called religious countries. |
That's how nnamdi kalu lied that radio biafra is in warri on 102.1 and we aint seeing shit. Anyways good to know NBC are now awake |
This is how the north bring there young ones to national limelight how many young ppl from south jonathan. Bring come national limelight b4 u know this guy go become member of house of rep later,later who knws speaker or a very lucrative commitee later governor etc na small small d boy go take turn don for naija. Southern leaders watch and learn. Don't hate the player hate d game. |
AtlanticBreeze:For your mind now u get sense smh mumu. E b like say one northern guy collect ur babe why are fools like u on nl making d north too important are u afraid of the north? Everyday north dis, north that as if dem be God. They are not ur problem they are just so good with politics instead of hating watch and learn. Don't hate d player hate the game quit cryin buhari is ur president weda u like it or not |
koligs:America with all their drones,military hardware and everythings they've got including the f-16's and shit ran away frm iraq and afganistan anr are afraid to join the isis war. U see terrorism is a very dificult type or warfare and it takes a long time to finish. So bros abeg nigerian army don over try sef if u compare there budget,weapons,technology,training even alawee sef with western armies most especially d US army. |
Seriously all d guys I see here non of them I fit call a 9 d best here na 6 on a scale of 10 cos all d guys are just average looking. Anyways una congrats all d best to u all |
Typical of nigerians lols wetin d so called enyeama and him super chickens don do to help nigeria during dis trying times. Instead of dis fear fear atitude no dem for rally around kd people show defiance to the bh. When terrorist bomb france everybody de form je sui charlie. Africans sha |
IfeBUBA tando--g lols 4 years still far small o no go die of heart attack o lols PMB carry go jare infact anting u do correct lols their left nyash no bi only political analyst na catalyst u be. Dish u for put dat ur ugly passport pics wey make dem rejct for congo here nw. Enemies of progress |
Always pray the sanusi prayer Say father lord may u elevate me above ma enemies that they may bow before me. May u disgrace ma enemies out of office (dem knw dem sefs) may de run helter skelter and start forming sickness(cancer) lols may de watch me frm afar as u make me bigger lols amen o. Rankadade sarki sha zaman ka |
Make una help d op with answers to the questions instead of dis childish insults. I opened a thread once and asked these same questions all I cud get is insults. If una think say niger-delta go follow una go biafra una lie infact asari de decieve una even akwa ibom wud prefer republic of niger-delta than ur biafra. Hypocrites they want to do the same ting they acusing north and southwest of. Una de tink say una get sense pass other people we fit dash una asaba buh make una no just call niger-delta for una useless biafra. We go de our own or better still remain with nigeria. Insult me if u like I don talk ma mind.any insult I say back to sender ten fold |
:PSomebody Nominate me d finest worwor guy lols |
Every militant leader wey don hammer no go even tink of creek again o lols. How ateke wan take liv in lions and fine life go stay for jungle with mosquitos. Na hungry man de fight o if u don see beta money like dem ateke u no even fit insult persin o. Godbless nigeria and strenghten our nation with peace and unity. Enemies oya go straight to the lagoon |
Any one of them will do I'd be happy lols |
adeekiti:Oga abeg before jealousy kill abeg make I ask u WHO YOU HELP ?? Allow the boy liv his life |
Op no vex o abeg who stop apga frm joining the merger wey form Apc dat time. Una for get stake for dis in coming government by no. You guys did exactly what u are accusing apc for |
Op go school u no go gree u get locus standi to challenge d result? Dish lol |
The great Sir ahmadu bello saw this way back in the 60s. He said if you giv certain people an inch they will want to take the whole yard.that was why he refused to allow them wrk in the civil service in the north then. Yorubas where forming intelletuals and liberals when the hausa/fulani where drawing the line now you see ? Make I hear somebody call kano or kaduna or anywhere no mans land hmm e go see im self lols. Its not late sha yoruba can correct their mistakes. |
Some people wey wan die because of goodluck loose shebi una hear wetin even tompolo talk abi. The annoying thing be say the GEJ wey dem wan die for no fit give Massob pipeline monitoring contract even tho say some small part of east don get oil buh e give Gani adams and OPC along side Nigerdelta militant leaders. For life if u no respect urself nobody go respect u simple! Make una repackage #unaknowunaself |
When some of us insisted on the zoning ting some of una no gree dat time by now apc and pdp for field in southern candidates all this tension for no de. Anyways nobody go get presidency dat cheaply again if igbo want it they should organise,forge alliances and fight for it just like north is doing now and will continue to do since no more ZONING. Wetin elders go see siting down small pikin on the highest mountain no go see am. Everybody answer im papa name |
Useless post see the name sef lols ukwu=nyash lols |
Who gives a bleep isreal and iran and go Bleep themselves the mouth don too much. Bleeping retards |
To succeed in warfare weapons are not the only thing you need. You need food atleast to keep u going I hav been wondering where BH are their supplies from? Both medical,weapons,food and even money to pay there ppl. Why havnt we been able to discover and cut off their supply routes even with the heavy presence of our military and other multinational forces on land and on air. Shebi americans came with drones and watever hw com this guys seem to be always well fortified. These guys are not that smart unless they are smarter than all these our paper generals or they are getting help from a more sophiticated army or group simple! Like fela use to say "I say baba buh if u put gida na u knw o" in this case I say C if u put i.a lol or I say mo if u put ... Na u knw somethings just don't add up. Nah wit all our generals training ah ah na one guy and him boys de reck havoc so ah ah no dat guy no smart reach som whitey de help am. |
Nigeria my country! Its well |
?? Allow the boy liv his life