Zeestunner's Posts
Nairaland Forum › Zeestunner's Profile › Zeestunner's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)
Today we go if nairaland is fair and just am seeing a useless topic in the front page. Buh somting as important as this since lastnite neva reach front page if na tonto dike wear new canvas e for don reach front page. Chai PDP |
Ah ah ah PDP don finish us o ! |
I pity the mumu wey go follow people wey don chop billions of naira and wey get guns,boys and escape route fight because of one useless politician. If e red now all of them go discharge wit their families liv una. If asari wan fight make him and the people wey de chop the money since go fight. Period! Plus I hope him fat children de the troops wey e wan use abi |
I support the break o weda dem agree or not my younger once must be at home that period. Una like liv una siblings for school. If u have been to where most of this school are located you wudnt want to be caught there wen violence start e.g a.b.u once those almajiri boys start ehn I pity who no look like or sabi speak hausa. Na who life they use bsc abi dem de use degree for heaven? Or ...hell? |
All this old people sef just de confuse us I tot they said no rotation that it was all about competence and that everybody had a a right to contest so wat or who stopping the south east ? They should jump into the fight and contest. No one should expect power to be given to them on a platter of gold just cos of where they from. Jonathan nd pdp said no more rotation of power so he should let evry one do their thing this old folks should stop causing more problemz for us nd let democracy grow |
With all this noise being made about buhari's certificate here is my humble submission as a smart guy that wrks with his brains not his emotions. Let's look at it this way... Let's assume buhari got into NDA under the difficult british without the required qualification to me it only means the following: Buhari must be a darm smart muh-ah-furker to have pass thru and succeed in NDA. For him to be commissioned into the nigerian army dat means his a genius. For me that kinda person can lead me. For buhari to have succeeded in the military above his peers who have all the qualification to the extent that he became the head of state ah then he has won my respect so e fi be my leader. With all the juicy positions he held pdp could not find anything about corruption to use against him ah then he can be my leader he's a smart dude Let's assume he doesnt have the right credentials and he got into d army and rose to lead all the c.e.o's, weac,bsc,masters,phd and watever holders it means he must be very smart and to me he can leads me Let say the alligations were true it means the nigerian army is full of dundees for a person witout the right qualification to rize above all of them and lead them. Its a shame to their qualfications. E mean say dem be d mugu buhari na d yahoo boy lols so for outsmarting them he can lead me For him to have achieved all that, he must have been darm fearless,smart and well connected to have achieved all that Finally everybody have their own opinion of d kind of leaders they want. As for me I don't give ah F if all he has is a birth certificate all I want is a leader smarter than me Jonathan don't cut it he aint smart enuff wit all his phd I prefer a smart leader I knw d cert issue has been sorted out buh wit or witout cert I prefer buhari and dats my humble opinion. |
Election don come again I no go beg una or convince una to vote right if una like make una vote PDP back again shebi na all of us de suffer am since? eh we go continue to suffer am. soon abba moro go invite una come die for another job scam ppl go die and noting go happn, shebi naira now to dollar na 186 lols oya buy foriegn goods now u de fear lols, ah no be the same bad road we de use togeda abi muslim road de and christian road de?, for market as tings high so dem get muslim price and christian price? abi wen skuls de strike no be all our brodas and sista stay house for 9 months togeda? even wen dem children de yankee. u don see subsidy re-investment for ur village? buh u de pay more for petro abi? infact una even get lite now sef? wen pdp don spend over 20 billion dollars in d last 16 yrs get 3800 mega watts nd south korea use 8.7 billion dollars get 6000 mega wat hmm dia ris God o. who u knw wey sure -p don empower ask urself.as we no de fit move freely so because our police and army no fit secure us because of substandard weapons e gud? u de enjoy d road blocks? come south come see every young man na yahoo boy and chicks na streets,go north ppl don turn beggers. so wetin pdp wan tell us again wey new ? I had no shoes or I was once like u? if they cudnt do it in 16 yrs wat make u tink can do it now wetin change. so if una like vote dem again we go suffer am togeda till we get sense. our president say stealing is not corruption somtin wey even 6 year old know say na our problem be dat at 72 if na d only ting buhari fit fight for us we de ok. once u solve corruption u don solve nigeria problem.so come fe-buhari vote well o shine ur eyes and use u brain o. Godbless nigeria Godbless you |
Make una no go die for buhari matter o. 1st na he's too old,he's a dictator,he's a fanatic,he does not have a certificate,he's a semi litrate ,now na he's sick and will soon die lols ah una go soon run out of ideas o or soon una go say the real buhari de sick bed na photocopy we de see around lols. Who God has blessed no one can curse the more una fabricate lies the more we love buhari. Sai changi! |
If u tink anybody can join the nigerian army witout certificate then mayb u be mumu or the entire nigerian army be mumu since they cudnt detect it and he rose to the rank of maj gen and head of state. So now ask urself who be mumu @ op? U or nig army |
Oya over to una, enemies wa ya say? Lols I wonder hw some ppl go say person become general without proper credentials abi nigerian army na mumus full there wey dem no detect buhari? Na wa o Abeg buhari/osibanjo carry go! |
Mightyify:Oshe! Ah God go bless you |
gratiaeo:Wetin bring islam come join dis talk. Ppl like u are doing jonathan a dis-service. One of the reasons I will not vote for Gej.bleep all christian and muslim fanatics like this n**ga |
gratiaeo:Wetin bring islam come join dis talk. Ppl like u are doing jonathan a dis-service. One of the reasons I will not vote for Gej.bleep all christian and muslim fanatics like this nigga |
Una ehn na God go help una always quick to pass the blame to others. The criminals/419 and drug dealers for malaysia,thailand,china,south africa,europe and all over the world spoiling nigerias image na hausa them be? When last u hear say hausa man commit offence outside naija? Every nigerian is responsible for our predicament we are all to blame. Even u wey de support dis bad government. |
Yesterday na cnn guy today na will ross of bbc. I laff all dis oyibo no know say we don get sense pass dem. These people know buhari will not play puppet or ball with them they knw it will be difficult to control him. IMF/ world bank fucking policies that has never help any country become better is what they want us to keep swallowing under clueless people.they wnt to continue inprovishing us. Weda will ross or cnn/bbc infact white house like it or not we aint voting pdp or any of there puppets enuf is enuf. Sai buhari even if na only curruption u takle my children will be 4eva greatful. #nigerianmovingforward #sai buhari |
TDstarr:Amen ma broda me too lols |
Kingspin:Ehn we gree make e decieve us abi na only pdp u want make dem de decieve us u neva tire for their own decieving? Since 1999 ah abeg buhari decieve us more |
Obiagelli:Ahh lol see finishing for the baggar lizard. Obiagelli u ten much |
Ashawo no de train fowl cos her presence na temporary,na pay as you go buh runs girl fit be residence for ur house it depends sha plus most runs girl de form girlfriend lols and their payment de come in many folds |
Oya bros police and nsa don deny any plot to arrest the speaker. So all this tanoids should shut up abeg |
gunuvi:And PDP ur heaven party don change ur life abi ? |
berem:Godbless you my sista the TAN abi na sand no fit open mouth when tompolo misbehave. Them go de form activities |
Ipledge:No allow tribalistic hate swallow u wetin do emenike ? Abi emenike na ball boy ? No be him be points man ? Abi musa no try for una since world cup and even today 3 goal atempt. Wetin be emenike own hw many atempt? I use God beg una if una wan yarn nonsense make una knw say ppl wey de here no b non sense ppl. |
konjakonja:I greet u broda u talk well I support u |
natureblack:Wetin do ur broda emenike na spectator e be? |
Since e no wan woo u physically then u too make d love remain online de giv am e-lovin,e-kissing,e-doing infact e-everyting until he decide to come out physical ![]() |
Guy invite her over f*ck her for d lastime and then tell her u guys need a break you need sometime off the relationship to really know if you wanna go ahead and get married. Now if she ask why give her all those reasons u have. My friend we talking marriage here don't compromise on wat u want if she no respect u now she'll never respect u. |
Ah ah ah PDP don finish us o !
for the baggar lizard. Obiagelli u ten much