Zemaye's Posts
Nairaland Forum › Zemaye's Profile › Zemaye's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 (of 16 pages)
abdul01: The bastard @jesuswithus is currently reading this thread. His last seen as stated on his profile here is: Last seen: 2:34amNAIJA PEOPLE GOD GO HELP! YES BUT YOU SHOULD DO YOUR PART. ALL OF UNA WEY DEM DON SCAM MAKE IT YOUR DUTY TO ALERT HIS BANK . HE CAN BE TRACED. THIS MESS WILL STOP. IF WE ALL FOLD AND ARMS WAITING ON GOD NA SO HE GO SCAM ANOTHER PERSON AGAIN. KAI NAIJA WHICH WAY. |
I agree its true |
jimtosam: 308km/Hr..Men this calculations ,make sense o. We will get there |
BedLam: It's not like much energy or money were spent on producing this healthy food. Junk food tend to have moreYou don talk am finish o Nothing good comes easy shikena! ![]() |
Lovinam we dey well ha. U and yours . wet in b say we plenty mk una add me for d whatsapp group biko |
Chai see train o! Our kekere mm2 na shite for this one side o |
Ladystew abi Ladystewie who u c for here name naira land bug o. Wet in consign me with fyn or no fyn |
Chai sotay I dey fin this thread preggies wia una dey Na we the vigilante mama com dey his ni[color=#006600][/color] |
vedaxcool: Gradually the reality behind bokoharam is coming to the suffer, secessionist have launched a massive war against Nigeria, first they tried to start a christian - muslim war, by bombing churches, it failed.Awon olori NLA dem no dey read this ones o and if dem read dem no dey understand anything meaningful. Rubbish I smh for this our generation. If this breed of people of naira land is what is obtainable for real in this naija! Then therez God ! |
Wow am learning |
Guy thanks alot it is as you said |
Hmmm pending what you need is a phone call tablet or a WiFi only tab. If it's a phone call and you are not a heavy user ba3 wise go for chinko ainol sword But if you are a heavy user go for 7" Samsung 3g lite SM-T111. That is if you av some one in Dubai that can help you buy but if not get a procure agent here on naira land it will cost more than 30k... Someone sells d ainol @ 21500k here on nairaland |
Twinmama: Am I the only one on this thread today? Mamas where are u all, make una show face o, Julieni, Joilin, Juliebest, dhabeautyjas, Lyndaroyce, Beevan, Donatee, phunmilomo, Dunni, Rukemi(grandma), opeoluwa2 Opeolukoya, Otses, Laroyalhighness, Skimpychick, Smokeydrinkey, favoredgal, God's favoured gal, Chocome, Chiangel, Lovinam, Chifreke rezzy, zemaye, atonementchild, amjane. Preciouscan, Maran1983, Rechybabe, Vickilafab, tchiwinnie, Beckytunde, imurboss, FINA08, Kingskiddie, mamaabike. Make una come out oTwin mama I dey kampe o! I dey try optimise time ni o! lovely day ladies. |
Chillisauce: Break your fast mid day with these.chai diarisgod o! c food o! chili God will c us continue |
mamaz ha pushing and vigil I c say una go weekend congrats to skimpychick may God bless and the LO. |
mommaz I hail o wia talk talk beeevan deyabi Na d ban LaRoyalHighness tanks o! Have a splendid. day people |
we day o Abeg Oga oskaroni ha you take root am again |
we day o Abeg Oga ha you take root am again |
mencade5: as muslimsppl wey dey smoke weed to bomb ppl which kind fast. may Allah help us against this ppl jare! OP jazakallah |
mommaz I hail una how vigil naw on a light and happy note my lil one done dey do twice only feeding @ nyt. so NYC a thing. make una enjoy una day o! dhabeautyjas eshe gan.:-D |
una morning o LyndaRoyce Hez doing really great, ha r u and your have a great day peeps! |
good morning my people pray this brand nu week present brand nu opportunities for us all in all we do. @ chillisauce I gt my poly bag standby , ![]() , ha r you n yours dear @ edwife Na you b d real deal I gbadun that chicken kini kon . chai but I dey fast Na so bring am for evening |
thanks a lot Gregswaggs |
salsera thanks o OK till una finish. |
men c food o .I dey com babes mk I quick follow una |
my username Na my name am married to my best friend we have a son together I love to cook and I eat a lot too I enjoy exercising and I mean I Lift I love nageo wild and history Chanel I am easily endeared to anything natural So Na so. |
chukxie: No be lie. Na so one crook want remove my friend bicycle. The jaguda carry master key unlock the chain my guy take secure him bicycle for one pole. As my guy sight the guy with him bike shout for am the thief drop the bike cross express road. Funny thing be say people dey there dey laugh.Na wa o . hen dis world don spoil o! |
chukxie: Guy na lie oooo. Chinese crooks can nick an elephant in a giffy. It took two guys less than 30 seconds to steal my iPhone. I was standing in line to board a bus from Guangzhou bus station to Dongguan. In one hand was my ticket, in the other was my phone and stripped on my chest was my backpack containing some valuables. When it was getting to my turn to get on the bus, i put the phone in the left hip pocket of my Jean pants and transferred the ticket I was holding in my left hand to the right one so I could hand my inter-city bus ticket to the lady at the counter. Next thing I knew someone shoved me from behind, i turned around to see a guy in his twenties apologising for bumping into me and hurriedly walking away. Seconds later I reached for my phone and discovered it had developed wings. I told the lady at the counter my phone had been stolen, she called two security officers who took me to their camera monitoring room. Security footage showed they were two crooks, one distracted my attention by bumping while the other used a device to nick my phone.choi Na wa o dem smart for d wrong tin |
gregswagzz: well...nice to meet u all..brodas in AINOL,wel i have been using dis tab close to 3 mnths but neva ve got a reason to cmplain...changed my IMEI wifout hitches...playn fULL HD games wif out a single lag...are u guys sure dis tab battry is 2500mah...mre like 3500mah and also got dis baby frm my broda...trust worthy Godsent-liberator THESPECIALONE....waiting for mre tweakings mstly d Kit-kat rom ish...it will look amazing....cus of also d amazing built and metal feel back babes will b like damn hw much u gt dis...u knw wat next na!....NICE THREAD OPdid u av to root the tab to change IMEI , Thanks |
Genea: My dear if you marry a As,u can do a bone marrow transplant if u av a SS as a child,am a medical student,i kno wat am saying and dere is a probability dat u can gv birth to ony one ss or none at allMost people cannot afford it, that is not a practical approach o jare! |
DjAndroid: I am also facing this situation now. though I am not yet married but we are both AS.Na wa o so with all d stories wey una done hear una still dey consider did kain relationship.Abeg no think am twice o. I had a neighbour like that the story never ends well. naija n even Africa children is fundamental in marriage, so pls o |
julibest,LyndaRocyce,Fifa abi Na ;FIFA lovina tanks oLynda lovinam Na only me waka come o. d kola go soon reach hia |

Na we the vigilante mama com dey his ni[color=#006600][/color]