Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,150 members, 7,818,463 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 04:21 PM

Nigerians @ The London Olympic - Sports - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Nigerians @ The London Olympic (694 Views)

Olympic Games Qualifier :Equatorial Guinea 2 Vs Nigeria 1 (Full time) / How Team USA Huniliated Team Nigeria at the London Olympics (Pictures) / Nigeria Into Olympic Basketball Qualifying Semifinals (2) (3) (4)

(1)

Nigerians @ The London Olympic by slimchimex(m): 5:15pm On Aug 07, 2012
I dey vex 4 dis country wey i come frm no be joke oooo!!! Small thing Ogoni man go jump enter water like fish for days we no go see dem. See
olympics nah, go swim,dem dey fear water >:O . Zero medal 4 Naija Hausa man go enter boat dey shout argungu fishing festival. See rowing 4 olympics, dem no
dey :]Y . Zero medal 4 Naija Fulani herdsmen fit shoot arrow from 1km kill anyone wey wan steal dem cow, olympics
reach make dem go do archery, dem no sabi shoot again :/ . Zero medal 4 Naija Igbo man go run from Sokoto to Aba at the slightest provocation by Boko. See marathon 4
olympics, dem no shw face =D . Zero medal 4 Naija Agbero for park no mind pursue bus for road. See 100metres race 4 Olympics, dem no sabi
run again :O . ZERO medal 4 Naija Yoruba man go remove clothes, wrist watch and pant to fight 4 Ojuelegba. See boxing 4
olympics,we no see dem :| . Zero medal 4 Naija Warri man go say warri no dey carry last..... na wetin Blessing Okagbare, our own warri babe
dey do for last 4 women 200metres race8-| abi she think say one person dey her back?>:O
Zero medal 4 Naija Na who even start that nonsense called NAIJA GOT TALENT sef-|hmmmmm wetn u tink...
Re: Nigerians @ The London Olympic by semid4lyfe(m): 7:27am On Aug 08, 2012

(1)

Nigeria Premier League Finally Expels Ocean Boys / NPL Board Dissolved / We Once Used 'juju' For The Super Eagles - Dr Rafiu Ladipo

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.