Nairaland ForumWelcome, Guest: Join Nairaland / Login / Trending / Recent / NewStats: 1060678 members, 1230280 topics. Date: Sunday, 19 May 2013 at 08:57 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Is Just A Question? Dont Read If U Were Lookin For Joke. (663 Views)
If You Don't Want To Laugh ,pls Dont Read. / Warning!! Dont Read This Joke If U Are Asthmatic. .because U Will Laff N Laff N Laf / Proposed New Law For Joke (1) (2) (3) (4)
| Is Just A Question? Dont Read If U Were Lookin For Joke. by Jojo Armani(m): 9:48pm On Oct 10, 2012 |
Please fellow NL, wen is de appropriate time to drink Garri (ijebu garri) cos each time I wanna drink garri is either somebody will say, Dis one u re drinkin garri dis morning........................ why re u Drinking Garri dis Hot afternoon.......................... by dis time of de nite, u re drinkin garri..:.................:... Pls lets hear ur view |
| Re: Is Just A Question? Dont Read If U Were Lookin For Joke. by yungkiz(m): 10:07pm On Oct 10, 2012 |
D appropriate tym is 12 mid nyt I tell eh u ur eye go open well wellh U jst dey see all witches n wizard wey full una house. |
| Re: Is Just A Question? Dont Read If U Were Lookin For Joke. by Valiantvaliant(m): 11:58pm On Oct 10, 2012 |
3 am |
| Re: Is Just A Question? Dont Read If U Were Lookin For Joke. by Jojo Armani(m): 6:30am On Oct 11, 2012 |
yungkiz: D appropriate tym is 12 mid nyt I tell eh u ur eye go open well wellh Valiantvaliant: 3 am hahahaahahahahahahhahahaha dis guys wicked o o. I ve noted dat, @least nobody go see me to say anytin. but no drink am in Aluu community. |
| Re: Is Just A Question? Dont Read If U Were Lookin For Joke. by booqee(f): 7:16am On Oct 11, 2012 |
Werin concern us?? Ur question doesn't affect the price of garri in the market na ![]() ![]() |
| Re: Is Just A Question? Dont Read If U Were Lookin For Joke. by Jojo Armani(m): 8:38am On Oct 11, 2012 |
booqee: Werin concern us?? Ur question doesn't affect the price of garri in the market nabooqee dis one u dey vex for my question. Are u selling Garri? #justasking# dis one u dey look for wetin go increase de price of garri. #nooffence# |
| This post has been hidden |
| Re: Is Just A Question? Dont Read If U Were Lookin For Joke. by Jojo Armani(m): 8:50pm On Oct 11, 2012 |
still waiting for my answer. |
| Re: Is Just A Question? Dont Read If U Were Lookin For Joke. by larride(m): 9:28pm On Oct 11, 2012 |
12am Midnight |
| Re: Is Just A Question? Dont Read If U Were Lookin For Joke. by Jojo Armani(m): 9:38pm On Oct 11, 2012 |
larride: 12am Midnightnoted thanks |
| Re: Is Just A Question? Dont Read If U Were Lookin For Joke. by booqee(f): 11:02pm On Oct 11, 2012 |
Jojo Armani: booqee dis one u dey vex for my question. Are u selling Garri? #justasking# dis one u dey look for wetin go increase de price of garri. #nooffence#lol |
| Re: Is Just A Question? Dont Read If U Were Lookin For Joke. by Mynd_44: 11:37pm On Oct 11, 2012 |
Hmmm |
| Re: Is Just A Question? Dont Read If U Were Lookin For Joke. by Jojo Armani(m): 11:45pm On Oct 11, 2012 |
Mynd_44: Hmmmis dat de answer to my ?? |
| Re: Is Just A Question? Dont Read If U Were Lookin For Joke. by Mynd_44: 11:53pm On Oct 11, 2012 |
Jojo Armani: is dat de answer to myI am still thinking |
| Re: Is Just A Question? Dont Read If U Were Lookin For Joke. by PretiEbony(f): 2:43pm On Oct 12, 2012 |
4:30am b4 ur normal brkfast |
| Re: Is Just A Question? Dont Read If U Were Lookin For Joke. by Jojo Armani(m): 10:07pm On Oct 12, 2012 |
PretiEbony: 4:30am b4 ur normal brkfastthanks but pretty do u eat ur breakfast by 4:30am? #justasking# cos of ur advice. |
| Re: Is Just A Question? Dont Read If U Were Lookin For Joke. by teeties(f): 7:48pm On Dec 26, 2012 |
I guess the real time is I̶̲̥̅̊n̶̲̥̅̊ the afternoon. Dats wen i prefer to drink į̸̸̨τ̲̅ tho..Garri ijebu is M̶̲̥̅̊y̶̲̥̅̊ take with very chilled water and the rest of the items D̶̲̥̅̊aτ̲̅ makes į̸̸̨τ̲̅ enjoyable. |
| Re: Is Just A Question? Dont Read If U Were Lookin For Joke. by Tellmeurmind: 4:52am On Dec 27, 2012 |
Sorry,just drink garri when u r sick and make sure it is 7am |
(0) (Reply)
190 And Girlfriend Spotted / Difference Btw Potential & Reality / Professor’s Definition Of A Kiss
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health Links: (0) (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) Nairaland - Copyright © 2005 - 2013 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See Privacy Policy & Nairalist. 107.22.127.92 |