Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,701 members, 7,809,663 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 12:42 PM

Proposed New Law For Joke - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Proposed New Law For Joke (6887 Views)

Site For Joke At Www.infogiv..com / No Time For Joke.. It's Urgent. Become A Contributor And Make Money / Is Just A Question? Dont Read If U Were Lookin For Joke. (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (Reply) (Go Down)

Proposed New Law For Joke by newdeal(m): 6:14pm On Sep 08, 2008
As an[b] honourable member [/b]of this section, i wan propose new law: because [b]'jokes critics' [/b]don full for here, i dey propose say with effect from now, if you read any joke and you feel say e no funny, after u don condemn am, try post your own wey funny pass! otherwise shut up ya maut! any supporter pls raise ya hand make oga SAM MILLA stamp am into law,
Re: Proposed New Law For Joke by cbase: 6:56pm On Sep 08, 2008
hei ya grin
Re: Proposed New Law For Joke by newdeal(m): 7:08pm On Sep 08, 2008
cbase:

hei ya grin

cbase wetin dat one mean?
you follow or you no follow?
Re: Proposed New Law For Joke by cbase: 8:12pm On Sep 08, 2008
chai! Options A n B wer C n D na grin
Re: Proposed New Law For Joke by studio43(m): 8:14pm On Sep 08, 2008
@poster,
na ya first {post} attempt be this abi? grin
Re: Proposed New Law For Joke by studio43(m): 8:15pm On Sep 08, 2008
Warning - while you were typing a new reply has been posted. You may wish to review your post.


what nonsense!! angry
Re: Proposed New Law For Joke by royalyinx(m): 12:04am On Sep 09, 2008
So many sick peeps on nairaland
Re: Proposed New Law For Joke by Gabry(f): 8:57am On Sep 09, 2008
Eh Eh Poster. What is wrong with receiving a constructive criticism? You dont see 3 Paula Abduls on the judging panel of American Idol do you? Theres always Simon Cowell and Randy Jackson as well so I no agree with you. Eya pele ohhh
Re: Proposed New Law For Joke by clemcykul(f): 10:14am On Sep 09, 2008
@poster
ya left ynash.
Re: Proposed New Law For Joke by newdeal(m): 10:24am On Sep 09, 2008
see as all of them perennial critics com dey show dia nyansh for here, na so more go still com.
NEXT!!! grin
Re: Proposed New Law For Joke by cbase: 10:27am On Sep 09, 2008
After clem finish with ur Left Nyash der, Your Right Nyash 2 der grin
Re: Proposed New Law For Joke by newdeal(m): 10:44am On Sep 09, 2008
No mind clemcy, na d admin. wey put am for office i dey pity because the person no know am! me i know am, him real name no be clemcy.
De guy go china for [b]olumpik, [/b]but na only nyansh e com dey look, till dem drive am comot he no win any medalgrin
Re: Proposed New Law For Joke by Gabry(f): 4:45pm On Sep 09, 2008
Eh Eh Eh
Re: Proposed New Law For Joke by ogorluv(m): 4:40am On Sep 10, 2008
U don.t get it do u? The criticism is part of what makes the jokes section interrestin, OLODO.
Re: Proposed New Law For Joke by clemcykul(f): 8:02am On Sep 10, 2008
hhehee newdeal uno well

u wey no dey wear pant grin grin grin
Re: Proposed New Law For Joke by newdeal(m): 12:00pm On Sep 10, 2008
ogorluv:

You don.t get it do u? The criticism is part of what makes the jokes section interrestin, OLODO.

for one naija language, d translation of ur name na '' luv from inside hole'',
so how is ya hole today?
Re: Proposed New Law For Joke by ogorluv(m): 12:05pm On Sep 10, 2008
Universally, ur name na OLODO tongue
Re: Proposed New Law For Joke by newdeal(m): 12:24pm On Sep 10, 2008
ogorluv:

Universally, your name na OLODO tongue

shocked! no wonder you failed [i]waec [/i]severally. common newdeal , u no sabi intapritate it from ingrish rangwage, go register for adult education joo!
Re: Proposed New Law For Joke by clemcykul(f): 12:30pm On Sep 10, 2008
stamped and sealed
Re: Proposed New Law For Joke by showbobo(m): 12:57pm On Sep 10, 2008
hey,whats causing all this madness all of una never collect una injections this morning
Re: Proposed New Law For Joke by ogorluv(m): 1:03pm On Sep 10, 2008
I don legista for adult educashun, I dey plamaly 4, na how I know, ee get 1 man for plamaly 2, our anty dey call am olodo, him name na newdeal. wink
Re: Proposed New Law For Joke by showbobo(m): 1:21pm On Sep 10, 2008
@Ogorluv

Its glaring you've not been vaccinated.
Re: Proposed New Law For Joke by luvli(f): 1:55pm On Sep 10, 2008
seconded
ogorluv:

I don legista for adult educashun, I dey plamaly 4, na how I know, ee get 1 man for plamaly 2, our anty dey call am olodo, him name na newdeal. wink

quite true!!!! grin grin
Re: Proposed New Law For Joke by newdeal(m): 2:19pm On Sep 10, 2008
showbobo,
welcom from[b] 'Aro',[/b] abeg thank God u are back! that your injection, e be like some pipu like luvli and ogor need to share am wit you grin
Re: Proposed New Law For Joke by ogorluv(m): 3:21pm On Sep 10, 2008
which vaccine? u mean the new antikolomental vaccine? Noway, una no go get me, make una leave my crase for me, if una want una fit remove una own angry angry angry angry
Re: Proposed New Law For Joke by Gabry(f): 3:23pm On Sep 10, 2008
lipsrsealed
Re: Proposed New Law For Joke by ogorluv(m): 3:25pm On Sep 10, 2008
;d
Re: Proposed New Law For Joke by tytylayor: 3:47pm On Sep 10, 2008
sad angry
Re: Proposed New Law For Joke by newdeal(m): 4:22pm On Sep 10, 2008
@ Gabrywyl , TT,
wetin una dey squeeze face for? abi na because of de anti-kolo vaccine wey don enter una body?
@ Ogor,
Showbb say de vaccine no dey pain so make you no fear for injection, you fit even drink am self grin
Re: Proposed New Law For Joke by ogorluv(m): 4:32pm On Sep 10, 2008
dey dey mix am with guilder, if yes how many cartons?
Re: Proposed New Law For Joke by newdeal(m): 4:51pm On Sep 10, 2008
make i go find out from quack doctor showbobo
*steps out*
Re: Proposed New Law For Joke by ogorluv(m): 4:58pm On Sep 10, 2008
but wait first, this vaccine, abi e go cure my crase?
if so, abeg I no want.

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (Reply)

Wanna Make You Laugh/ Whatsapp Crack Your Ribs/ Drop Ur Number. / If You've Drank This Fanta Before And U'r Still In Your Parents Aouz,u Nid Jesus / Old Mama Youngy

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.