Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,150,628 members, 7,809,342 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 08:03 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Culture / FACT: Only Nigerians Can Have Full Conversations With Just QUESTIONS. (1326 Views)
The ILAJE People Of Ondo State(history, Fact, Culture) / Ile-ife - The Cradle Of Yoruba Race, Fact, Myth And Belief / Funny Things Only Nigerians Do (2) (3) (4)
FACT: Only Nigerians Can Have Full Conversations With Just QUESTIONS. by Nobody: 11:47am On Dec 23, 2012 |
CBOND: My guy, How far? KEMI: Wetin dey happen na? CBOND: Why you jus dey call me now? KEMI: You buy me credit? CBOND: Dis wan wey you call so, you wan show? KEMI: Where u dey? CBOND: You sabi Plus place? KEMI: Make we block there? CBOND: Before nko? Abi u wan make we block for anoda place? KEMI: You get pay? CBOND: Wetin you wan take money do? KEMI: We no suppose drink? CBOND: Na me born you? KEMI: No be u be my chairman? CBOND: Abi craze don log on to u? Na my pay u go dey use maintain? KEMI: Before nko? CBOND: U serious abi you dey play? KEME: Bros, wetin u tink? CBOND: So, u no really hold change eh? And u wan drink? U no dey shame? KEMI: Bros, which ones na? Na change for beer come dey cause dis kind yarn? CBOND: Before nko? KEMI: Abi u wan cari d money go chop alone? CBOND: I blame u? 6 Likes 1 Share |
Re: FACT: Only Nigerians Can Have Full Conversations With Just QUESTIONS. by Akdams(m): 11:07pm On Jan 04, 2013 |
Bros I feel you so? |
Re: FACT: Only Nigerians Can Have Full Conversations With Just QUESTIONS. by shakrullah(m): 2:27pm On Oct 01, 2014 |
guys how una see d gist?no be true? |
Re: FACT: Only Nigerians Can Have Full Conversations With Just QUESTIONS. by lafredo(m): 5:04pm On Oct 01, 2014 |
bros,na u write all this tins? |
Re: FACT: Only Nigerians Can Have Full Conversations With Just QUESTIONS. by Jimbadly: 9:30am On Oct 03, 2014 |
Nawa o, you wan kill me with laughter? |
Re: FACT: Only Nigerians Can Have Full Conversations With Just QUESTIONS. by kliq(m): 10:14am On Oct 03, 2014 |
No be lie o! |
(1) (Reply)
Pictures From 32nd National Festival Of Art And Culture(nafest), EDOFEST 2019. / What's Up With All The Hate Y'all? / A Snake Killed At My Balcony Just This Night.
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7 |