Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,150,787 members, 7,810,051 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 07:31 PM |
Nairaland Forum / Science/Technology / Phones / 3g Or Umts Billing Suggestion Here (1496 Views)
How To Keep Your Samsung S3 On 3G Or Edge Constant / Mtn Has Started Billing For Dstv Mobile / Gsm-gprs-umts-rf-rnop- For Rf Engineers Only (2) (3) (4)
3g Or Umts Billing Suggestion Here by ceejay80s(m): 3:11pm On Mar 01, 2008 |
i can see that we all are fraustrated on the way glo is charging us all for their 3G, TO ME ITS extremely expensive,ive been there and i have complained to them but no success,na them go lose,3G streaming suppose be free for 3 months before them go start billing us and the way other network providers in other countries they bill their customers is ten pounds per month or five pounds for less channels and u go watch u go tire,but for naija them sha wan cut our head,how person go wan watch 1hr 30mins movie on his phone and them go charge by 50kobo per kb,make una talk una own opinion too,if e dey good or not,for me its terrible them for mdon make serious money now if them allow us to suscribe for 2000naira for one month,and u go stream stations die.check out www.3g.co.uk or airtel una go see say glo no try at all,if its ok by you,finre just SPEAK OUT,talk your mind
|
Re: 3g Or Umts Billing Suggestion Here by hayprof(m): 3:16pm On Mar 01, 2008 |
I won't try the 3G thing on my Credit lai -lai, @ most not nw' Until we find a Crack or something, then, I am good to ride! :Kapish:?? |
Re: 3g Or Umts Billing Suggestion Here by ceejay80s(m): 3:26pm On Mar 01, 2008 |
@ hayprof if we start to wait for crack,na till 4ever u think say e dey easy,i don try am tire,lets forget about cracks 4 now,lets face the fact we suppose get atleast one or two months free streaming testing make we know how good e dey,3g fones plenty,if na frre now we go know if phone like nec e313 go gree streaming,if them give us reasonable price them go make am before mtn and celtel go start their own,if the 3g no be free atleast the streaming for be free for testing
|
Re: 3g Or Umts Billing Suggestion Here by hayprof(m): 3:41pm On Mar 01, 2008 |
Tell, which One of em' wan giv u the free testing? abi na Mtn, I tell me man, they be they hungry to zap una cash via 3G, man, take a look @ their adverts on 3G, person wey 3310 sef go vex go buy 3G phone, k, make we leave matter, Lets see Hw it all Turns Out! |
Re: 3g Or Umts Billing Suggestion Here by dragnet: 3:44pm On Mar 01, 2008 |
In comparism to other countries ,even the gprs tariffs over here is exhorbitant ! So till they bring down the bill, I'm not ready to pay a dime! Except. . . . . . |
Re: 3g Or Umts Billing Suggestion Here by ceejay80s(m): 3:48pm On Mar 01, 2008 |
them take us as maga,how u go stream pay as u go,10kobo per kb even 1kobo per kb its not proper,u know say difference dey between the 3g settings and the streaming settings as per that streaming own e for be free for one month,them go lose
|
Re: 3g Or Umts Billing Suggestion Here by ceejay80s(m): 3:58pm On Mar 01, 2008 |
do u know what dey told me when i discussed it with them,they said that na abroad, we will get there,na for year 2020 we go reach their level?? make them check other network providers abroad airtel,mobitel,3network orascom,vodafone etc,na only for naija e cost,instead of me to stream or watch a movie for my phone for almost 5000 naira or mor ,why not buying hi tv, these white do them own so that even person wey dey road and them dey play ball,u go fit watch am 4 your phone,but our own u go dey watch and at the same time u dey cry your money dey burn
|
Re: 3g Or Umts Billing Suggestion Here by hayprof(m): 4:04pm On Mar 01, 2008 |
Ceejay, abeg 4get that level, well only if u wan make enuf research b4 the final Crack' |
Re: 3g Or Umts Billing Suggestion Here by ceejay80s(m): 4:14pm On Mar 01, 2008 |
i tried it again just yesterday the thing just take syle connect but e no load as i switch my phone off and on again o boy the network just jaw me. xcept u go their office for night, give everybody sleeping tablet ,come change some settings for their 3G system,without that no miracle o,
|
Re: 3g Or Umts Billing Suggestion Here by dragnet: 4:40pm On Mar 01, 2008 |
;d |
Re: 3g Or Umts Billing Suggestion Here by ceejay80s(m): 4:42pm On Mar 01, 2008 |
instead of them to take money service their facilities them dey take am do bonanza all the time
|
Re: 3g Or Umts Billing Suggestion Here by dragnet: 4:52pm On Mar 01, 2008 |
Real or fake bonanza?? |
Re: 3g Or Umts Billing Suggestion Here by ceejay80s(m): 5:26pm On Mar 01, 2008 |
trust nigerians we know how to decieve us ,them go tell u say make u recharge with one naira say u go win honda accord
|
Re: 3g Or Umts Billing Suggestion Here by 4peace(m): 5:57pm On Mar 01, 2008 |
is streaming by force¿ Cj |
Re: 3g Or Umts Billing Suggestion Here by ceejay80s(m): 6:02pm On Mar 01, 2008 |
no be by force but by fire
|
Re: 3g Or Umts Billing Suggestion Here by dragnet: 6:03pm On Mar 01, 2008 |
4peace, u disappoint me! gerrrrout jo! . . When fuel price go up, na then una go dey strike ! |
Re: 3g Or Umts Billing Suggestion Here by ceejay80s(m): 6:10pm On Mar 01, 2008 |
@ 4peace u fit pay the amount wey them talk? abi u dey work there?
|
Re: 3g Or Umts Billing Suggestion Here by ceejay80s(m): 6:18pm On Mar 01, 2008 |
lets face the fact,na so e suppose be it wont take anything out of them,how many people dey use am now,na only the video call i use once,i no fit try am again till price come down
|
Re: 3g Or Umts Billing Suggestion Here by tobs(m): 6:42pm On Mar 01, 2008 |
hm. . . . .3G is in naija to chop our money. . . .we never fit pay common G talkless of 3G. , . . .i will and can never waste my money on 3G shikenah |
Re: 3g Or Umts Billing Suggestion Here by ceejay80s(m): 7:04pm On Mar 01, 2008 |
put 500naira for ur fone make u watch their silverbird tv for10mins or twenty,why i no go buy china phone watch silver bird 4eva
|
Re: 3g Or Umts Billing Suggestion Here by ceejay80s(m): 8:09pm On Mar 01, 2008 |
@ 4peace,u dey 4peace abi 4pieces. When u watch prison break last or any other season movie,na becos the film writers dey strike,if na naija,who cares. If u no care now when u go care ,u still dey wait 4 who go hack am?,4 where |
Re: 3g Or Umts Billing Suggestion Here by luluosas(m): 11:47am On Mar 13, 2008 |
This is just the beginning. Wait until mtn will lauch their version for N50,000 per month then, you go understand say glo get Nigerians 4 heart shikenah. |
Re: 3g Or Umts Billing Suggestion Here by symbian03(m): 2:43pm On Mar 13, 2008 |
U think say Hacking 3g network na easy thing o boy no be yarm o. I don try am tire the thing no even connect coz they are charging on all their billing servers so how is it possible let just still wait and see maybe they can change till then ceejay go join glo agent o coz u need 5G network ha |
Re: 3g Or Umts Billing Suggestion Here by Nobody: 3:23pm On Mar 13, 2008 |
@ symbian What did u say u tried? *childs play* |
Re: 3g Or Umts Billing Suggestion Here by hayprof(m): 3:34pm On Mar 13, 2008 |
info: sO, U R aWAKE? |
Re: 3g Or Umts Billing Suggestion Here by delejames(m): 4:57pm On Mar 13, 2008 |
ceejay u are good in hacking stuff, whats wrong with 3g hacking,abeg do something about it o |
Re: 3g Or Umts Billing Suggestion Here by hayprof(m): 4:59pm On Mar 13, 2008 |
delejames: Am sure, he is in the Labs nw! |
Re: 3g Or Umts Billing Suggestion Here by symbian03(m): 5:00pm On Mar 13, 2008 |
Guy no be small piking play o. Anyfin fit happen o. Av once h*ck celtel on their wap it works 4 a month and some days b4 it stop guy let still wait sha |
Re: 3g Or Umts Billing Suggestion Here by drwhopl(m): 5:05pm On Mar 13, 2008 |
whats up guy how u doing?how can one h*ck celtel's wap? cos i have been trying to set mine but it does not come up upon all the texts i have been sending.so pls fill me in ,i'll really appreciate. |
Re: 3g Or Umts Billing Suggestion Here by drwhopl(m): 5:19pm On Mar 13, 2008 |
which is better for internet connectivity a multilinks or starcomms .i'd like to know how multilinks run their package for browsing. |
Re: 3g Or Umts Billing Suggestion Here by hayprof(m): 6:01pm On Mar 13, 2008 |
drwhopl: Starcomms Evdo *Coverage area -matters! |
Re: 3g Or Umts Billing Suggestion Here by ceejay80s(m): 6:28pm On Mar 13, 2008 |
I don try even 4 dexter's lab,i still no fit hack glo 3g.I pledge to nairaland my forum,to be faithful,loyal and honest,to hack glo 3g is not by force,to defend my dignity, So help me God |
(1) (Reply)
Get Your Blackberry Paid Premium Fantastic Applications Here / Htc Releases The HTC-DROID-DNA With 1080p Screen And Quad-core Krait / Airtel Illegal Deduction On My Line
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27 |