Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,515 members, 7,954,962 topics. Date: Saturday, 21 September 2024 at 01:14 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Lots Of Young Naija Babes These Days With Sister Mother Arms (1034 Views)
Tanker Accident Claims Life Of Young Man In Enugu State....Graphic Photos / Picture Of Young Men With Laptops: Yahoo-Yahoo? / Is It Possible For Naija babes To Act With Dignity Over Food And Free Stuff? (2) (3) (4)
Lots Of Young Naija Babes These Days With Sister Mother Arms by Nobody: 2:03pm On Jan 25, 2013 |
haba my naija babes na wetin dey happen nah? why e be say these days i dey see lots of young naija babes with sister mother arms(fat lumpy arms) or wetin u go also call market woman hands plus with big stomachs.ehen na wetin even dey inside dat una belly wey e dey potrude like dat? no be say una pregnant ooo but una go just get potruded belly and dey take am dey denge pose on top of tight T-shirt witth undersize jeans trousers for street as if getttin big belly na the latest fashion in town .a naija babe these days no go even wait for marriage b4 she go dey add extra weight.b4 she don even graduate frm university she don already start to dey grow big belle kudos to the many awuf wey she dey get from her numerious boyfriends. Me no even understand why many naija babes these days prefer to overfeed themselves.una no dey feel hungry but yet if one of una boyfriend enter town na dat time una go remember say una never chop fried turkey meat or cow yansh.na so una go make una boyfriend spend unnessary money over expensive food items for resturant and fastt food joint.una go eat everything eatable and drink everything drinkable sotay una belle go start to dey push out like pregnant cow own.una no dey even dey bothered about maintaining una figure.make una see oyibo girls for example how dem dey spend money to get a flat stomach and how dem dey chop vegetables and garlic.but for our own naija all the money wey we dey give our naija babes na to spend am on expensive brazilian wigs,mary kay,bleaching creams,BBs and other expensive materials na im dem sabi.oyibo babes go use the money wey dem get take attend yoga classes and slimming clubs but our naija babes na only material things dem sabi.Me sef i don talready talk am say if when i marry my wife start to dey add excess if i warn her and she no listen nah for me to go my village go marry a second wife.yes oooo na so me go do am 2 Likes |
Re: Lots Of Young Naija Babes These Days With Sister Mother Arms by Desloaaa(f): 2:45pm On Jan 25, 2013 |
moral;fat gals hug transformer pls |
Re: Lots Of Young Naija Babes These Days With Sister Mother Arms by Nobody: 4:32pm On Jan 25, 2013 |
Mu he he he he he he. Lefool lefool dey vex o. Naija babe too like free chop. And as the saying goes 'awoof dey turn belle'. As den be so, den go still wan dey wear tight jeans and body hug . Tufiakwa. |
Re: Lots Of Young Naija Babes These Days With Sister Mother Arms by slimchi2k2(m): 6:28pm On Jan 25, 2013 |
ok |
Re: Lots Of Young Naija Babes These Days With Sister Mother Arms by Nobody: 9:28pm On Jan 25, 2013 |
lol @ sister mother arms I never thought there were that many fat Nigerian girls....... |
Re: Lots Of Young Naija Babes These Days With Sister Mother Arms by Nobody: 1:35pm On Feb 03, 2013 |
fellis: lol @ sister mother armsu never see anythin then |
(1) (Reply)
Can Any One Confirm Another Bomb Blast In Lagos At Chuch Of The Lord Aladura / OAM4J Is The Man / Where Is Pdp/nairaland's Billyonaire?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13 |