Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,852 members, 7,810,280 topics. Date: Saturday, 27 April 2024 at 04:51 AM

Dis One Naah To Read Quick Take Action - Events - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Events / Dis One Naah To Read Quick Take Action (777 Views)

Watch Video ; Watch Every Action In The Just Concluded Lagos Marathon / Check The Meaning Of mouth action But Don't Vomit / Are You An Event Decorator, U Need To Read This (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Dis One Naah To Read Quick Take Action by sellyrite(f): 6:50am On Jan 28, 2013
Ko! ko! ko! my sister and brother! Humm
Abeg come help me hear dis tori o!
E get one ogbonge event planner, wey people wey get parti dey run go use now o
Dem talk say their name na sellyrite Event planners. Their own na to take care of everytin wey concern your parti, you no go face any chikini stress before, during and after your parti. Story don finish. Wetin u still dey wait for? Oya quick go call them today for 08034386178 or 08058444408, if you dey bb add them pin:27923E58. Quick book your event today, tommorow fit be late. (Haa lmao na their number akpors dey dial now =D =))) plz re BC

(1) (Reply)

Are You Having An Event Soon, Then This Is For You / Event Decor, Catering, Event Planning. / Christmas Cum Birthday

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.