Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,194,651 members, 7,955,363 topics. Date: Sunday, 22 September 2024 at 12:15 AM

Valentine Special - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Valentine Special (948 Views)

Valentine Special. Funny Conversation Between Me And My Girlfriend. / Valentine Special (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Valentine Special by bashydemy(m): 8:39pm On Jan 30, 2013
Valentine died for love
Romeo also died for love
Jack in titanic died for love
Samson in the Bible died for love,
Greek heroes Hercules & Archilles
died 4 love
... & even Jesus Christ died for love...
Wetin !!
?? Haba !!! where are the women?
Una no sabi die? Abi na only gift
Una sabi collect? After Una go talk
say boys no dey try. No Gift again
this valentine unless una give us 10 names of
women wey die for love. Oya! I de wait..
Re: Valentine Special by Nobody: 12:10am On Jan 31, 2013
na true o,we must do something about it.
Re: Valentine Special by bashydemy(m): 12:15am On Jan 31, 2013
ekenedegreat: na true o,we must do something about it.
Na so jare when no be we kill jesus
Re: Valentine Special by MrTAnonymous(m): 12:16pm On Jan 31, 2013
bashy_demy: Valentine died for love
Romeo also died for love
Jack in titanic died for love
Samson in the Bible died for love,
Greek heroes Hercules & Archilles
died 4 love
... & even Jesus Christ died for love...
Wetin !!
?? Haba !!! where are the women?
Una no sabi die? Abi na only gift
Una sabi collect? After Una go talk
say boys no dey try. No Gift again
this valentine unless una give us 10 names of
women wey die for love. Oya! I de wait..
i second dis motion.
Re: Valentine Special by bashydemy(m): 4:28pm On Jan 31, 2013
Ur boyfriend buys U Bold 5 for Valentine, U buy him two white handkerchiefs.....Is he an 'atilogwu' dancer?? OMG!!

1 Like

(1) (Reply)

My Hotel Experience / Crack Ya Rib / Comedian I Go Die Recieving Lecture

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.