Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,779 members, 7,810,036 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 07:05 PM

Lola, You Are Greatly Missed - Jokes Etc (11) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Lola, You Are Greatly Missed (11788 Views)

PHOTO: If You Don ’t Know What This Is , You Really Missed / Lola Temp. Banned / From Lola To Studere (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (8) (9) (10) (11) (12) (13) (Reply) (Go Down)

Re: Lola, You Are Greatly Missed by cbase: 10:15am On Sep 11, 2008
u carry ur fellow gal go tantalizer, abi u dey craze, or u no see oda bobos? angry
Re: Lola, You Are Greatly Missed by tufe(m): 12:30pm On Sep 11, 2008
hehehe cheesy
Re: Lola, You Are Greatly Missed by clemcykul(f): 1:14pm On Sep 11, 2008
jealous pikin
just becuss i no carry u go  grin grin grin

i go carry anybody wey i like go anywhere

only say i no like you grin

becuzz u fit make me go bankrupt grin
Re: Lola, You Are Greatly Missed by cbase: 1:20pm On Sep 11, 2008
he ha ha grin u go fear na
Re: Lola, You Are Greatly Missed by tufe(m): 2:01pm On Sep 11, 2008
clem, why u dey lie. u 4get say i know u reash house. no be iya basirat u carry gab go, that one wey dey ur back yard. u wan con come u come dey form, abeg, make dem no hear am oh. no be only tantalizers
Re: Lola, You Are Greatly Missed by Gabry(f): 2:03pm On Sep 11, 2008
ooohhh. . . . carry me carry me carry me. I will hold my fart for you. grin
Re: Lola, You Are Greatly Missed by tufe(m): 2:09pm On Sep 11, 2008
see this one dey jump. u know wetin be tantalizers sef
Re: Lola, You Are Greatly Missed by cbase: 2:19pm On Sep 11, 2008
Malayria gal, u think say na malayria u dey sad
Re: Lola, You Are Greatly Missed by tufe(m): 2:43pm On Sep 11, 2008
no mind the yeye girl
Re: Lola, You Are Greatly Missed by EFOSAVAL(f): 11:23am On Sep 12, 2008
na wa o! cheesy

na which girl no no tantalizer cheesy

tufe take ya time o! shocked
Re: Lola, You Are Greatly Missed by clemcykul(f): 11:26am On Sep 12, 2008
okay gabbie,
hop into my lincon navigator

*off we go to tantalizers, leaving a cloud of dust for cbase, efosa and tufecious* cool grin
Re: Lola, You Are Greatly Missed by tufe(m): 12:02pm On Sep 12, 2008
efosa, if u think say i dey lie, ask gab wetin tantalizers be.

clem, u still wan dey claim there. u no go talk that Iya Basirat joint wey u wan carry am go
Re: Lola, You Are Greatly Missed by clemcykul(f): 12:04pm On Sep 12, 2008
i resemble church/mosque rat?
Re: Lola, You Are Greatly Missed by tufe(m): 12:22pm On Sep 12, 2008
so u know wetin u be sef cool
Re: Lola, You Are Greatly Missed by MrInfo1(m): 12:40pm On Sep 12, 2008
clemcykul:

i resemble church rat

Damn it, clem has looked into the mirror again cry
Re: Lola, You Are Greatly Missed by clemcykul(f): 12:55pm On Sep 12, 2008
u dey crase angry grin grin grin grin

*dis pikin sef*
Re: Lola, You Are Greatly Missed by cbase: 1:09pm On Sep 12, 2008
e lie?, **takes a stone and breaks all the mirrors n glass in Clems Hut**
Re: Lola, You Are Greatly Missed by tufe(m): 1:25pm On Sep 12, 2008
Jah bless u for that kind gesture, at least now she can find solace in not knowing what she looks like
Re: Lola, You Are Greatly Missed by EFOSAVAL(f): 1:33pm On Sep 12, 2008
cbase= na wa for u o! u want rain to beat clem grin grin grin
Re: Lola, You Are Greatly Missed by MrInfo1(m): 1:35pm On Sep 12, 2008
Wicked thing
Re: Lola, You Are Greatly Missed by EFOSAVAL(f): 4:45pm On Sep 12, 2008
infobaba so how the weekend go be na!

how many girls are listed in ya list for this week sef grin
Re: Lola, You Are Greatly Missed by MrInfo1(m): 5:40pm On Sep 12, 2008
Did u just said that?
Re: Lola, You Are Greatly Missed by tufe(m): 7:42pm On Sep 12, 2008
i sure say na Efosa dey top list
Re: Lola, You Are Greatly Missed by MrInfo1(m): 10:59pm On Sep 12, 2008
It doesn't mata who's first cause, I use a latex. kiss kiss
Re: Lola, You Are Greatly Missed by tufe(m): 11:03pm On Sep 12, 2008
well it matters to me, cuz some are tite while some are loose. i prefer to save the best for the last
Re: Lola, You Are Greatly Missed by Gabry(f): 7:03am On Sep 13, 2008
Eh
Re: Lola, You Are Greatly Missed by tufe(m): 10:08am On Sep 13, 2008
i guess urs must be slacked
Re: Lola, You Are Greatly Missed by cbase: 10:54am On Sep 13, 2008
hei ya cheesy, Gab take heart
Re: Lola, You Are Greatly Missed by tufe(m): 12:10pm On Sep 13, 2008
i no dey lie oh.

if u think so, oya take this condom. go and find out with her then come back and tell everyone
Re: Lola, You Are Greatly Missed by cbase: 12:39pm On Sep 13, 2008
he who gets condom, Goes first,
Re: Lola, You Are Greatly Missed by Gabry(f): 3:49pm On Sep 13, 2008
Why the condom? You want to have a \baloon blowing competition?
Re: Lola, You Are Greatly Missed by dani1luv: 4:00pm On Sep 13, 2008
CONDOM angry

(1) (2) (3) ... (8) (9) (10) (11) (12) (13) (Reply)

Please Help Me Translate From Pidgin To English / Boko Haram Bomb Victim ( 1 Picture) / Rapper Jay Z Invests In Pure Water Business In Nigeria!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.