Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,154 members, 7,818,495 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 05:17 PM

Psalm 23 In Pigen - Religion - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Religion / Psalm 23 In Pigen (473 Views)

Pastor Psalm Okpe Of Fresh Oil Ministry And The Singer That Died In Benin Hotel / Psalm 23 In Pidgin / Psalm 23 In Pidgin English (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Psalm 23 In Pigen by Ktwice(m): 7:25am On Feb 19, 2013
Jajehova na my guide, i no go run, him make me lye down on greening things him help me pass were fearfull water day,him drag my soul come bak, him no make me sin again, because of him heavy name, even if i waka were devil set im trap, for were!! I no go fear jor, because my heavenly pale stand galant dey luk me with d heavy iron wey dey him hand, my baba God put big table 4 my front with plenty food, so tay devil and him piken dem no fit yarn again. My popsi God come pour cool ororo 4my head, my cup come day run 4 lome, my popsi com say fear nt because na sister goodness nd sister mircy dey run 4 lo u. Becos of dis papa God, i go dey sleep inside ur house 4plenty nd plenty days. Amen.

(1) (Reply)

How Do Healing Miracles Work? / Religion War / Send A Shout Out To The General Overseer Of RCCG Pastor E A Adeboye

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.