Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,037 members, 7,956,848 topics. Date: Monday, 23 September 2024 at 08:36 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Letter To 2face -angry Nigerians (1222 Views)
"Adopt Me" Dj Cuppy To 2face And Annie Idibia [PICS] / Blackface Was Not Invited To 2Face's Wedding / Happy 37th Birthday To 2face Idibia (2) (3) (4)
Letter To 2face -angry Nigerians by Nobody: 8:43pm On Mar 25, 2013 |
2face Idibia, "We follow buy ur Cds Ooo, now u come carry ur wedding go Dubai where we no go fit chop Ur Rice. ♓☺w many Arab don carry wedding come 9ja. Well sha if u sing ur next song make u ready go sell am 4 Dubai" - >>O Angry Nigerians m.facebook.com/100000274357414/timeline/story?ut=2&hash=6109440172548276285&wstart=0&wend=1364799599&ustart&_mn_=10&refid=17 1 Like |
Re: Letter To 2face -angry Nigerians by Eboski(m): 9:08pm On Mar 25, 2013 |
For he mind,we dey wait for am for wafi we go stone am |
Re: Letter To 2face -angry Nigerians by Nobody: 9:27pm On Mar 25, 2013 |
Abeg leave d guy o, na him turn to shine |
Re: Letter To 2face -angry Nigerians by nnecar(f): 9:54pm On Mar 25, 2013 |
Dis nigerian youth wey write dis letter 2 tuface abeg where u dey wen dem shoot tubaba some years back along oshodi apapa express way, if d guy hadn't survive d attack u 4 no write abeg free d guy, na him choice cos osondi owendi |
Re: Letter To 2face -angry Nigerians by Fussbot: 10:46pm On Mar 25, 2013 |
Lwkm...FACT! 1 Like |
Re: Letter To 2face -angry Nigerians by pomporiking: 4:27am On Mar 26, 2013 |
Even if he did it here you still wouldn't eat the rice |
Re: Letter To 2face -angry Nigerians by Nobody: 10:59am On Mar 26, 2013 |
^^^ he should D̶̲̥̅̊o it first nw atleast few nigerians ll eat |
(1) (Reply)
Actress Chika Ike Gets N5 Million To Cut Her Hair In New Movie / Emmanuel Adebayor Partying With Lil Wayne, Busta And Trey Songz / Forbes' List Of Hollywood's Highest Paid Actors Of 2013
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9 |