Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,371 members, 7,819,335 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 02:37 PM

Strictly Pidgin: Come Make We Yarn - Dating And Meet-up Zone - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Strictly Pidgin: Come Make We Yarn (637 Views)

Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) / Drop Your Pigeon English Yarn And Warri Parables Here. / Edos Make We Represent Here Like True Edolite. (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Strictly Pidgin: Come Make We Yarn by HarvardGrad: 2:49pm On May 10, 2013
I bin dey vex say some pipu no want make we yarn the normal levels for area. As I come survey the ten commnandments wey oga at the top nak for ground, I give my vex amnesty, Grammar no be the same thing as English, oya come enter make we yarn. My pipu wetin dey happen?
Re: Strictly Pidgin: Come Make We Yarn by Nobody: 2:58pm On May 10, 2013
Pigin writing join d ten commandment?
Re: Strictly Pidgin: Come Make We Yarn by HarvardGrad: 3:01pm On May 10, 2013
chidyhels: Pikin writing join d ten commandment?

I bin think say e follow join, I bin wan vex write epistle wey pass St Peter own nak the guy for head grin
Re: Strictly Pidgin: Come Make We Yarn by Mybox(m): 3:52pm On May 10, 2013
i beg i be new person here, make una help me. I want sabi hw 2 folow up new topic n hw 2 post update so dat una go folow me shaan?
Re: Strictly Pidgin: Come Make We Yarn by Nobody: 4:14pm On May 11, 2013
Enter nland General,u go sabi evr evr

(1) (Reply)

My Friends Need A Man / Looking For Friends With Benefits / Are You The Wife I'm Searching For?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.