Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,195,054 members, 7,956,936 topics. Date: Monday, 23 September 2024 at 11:05 PM

I-Go-Save And I Go Dye Celebrating Chelsea's Win - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / European Football (EPL, UEFA, La Liga) / I-Go-Save And I Go Dye Celebrating Chelsea's Win (35196 Views)

Referee Mike Dean To Be Demoted After Performance In Chelsea Win Over Manchester / Can Chelsea Win Premierleague This Season? / Will Chelsea Win the 2005 UEFA Champions League? (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)

Re: I-Go-Save And I Go Dye Celebrating Chelsea's Win by Jesuspikin87(m): 5:27am On May 16, 2013
1 shortblackboy: Na uefa lower division una win o

And they made History....Beat that history if u can.
Give credit to success at least and stop hating.

1 Like

Re: I-Go-Save And I Go Dye Celebrating Chelsea's Win by ABB1(m): 5:35am On May 16, 2013
toluleke: wetin make we do den...wat d big deal abt dis...see as dem look like hungry lions...na so all chelsea fans be
na your grandpapa hungry pass cow

2 Likes

Re: I-Go-Save And I Go Dye Celebrating Chelsea's Win by dericardos88: 6:00am On May 16, 2013
and so angry
Re: I-Go-Save And I Go Dye Celebrating Chelsea's Win by gabinogem(m): 6:03am On May 16, 2013
The Gods of envy laugh at the frivolous...
Re: I-Go-Save And I Go Dye Celebrating Chelsea's Win by TEEBEE12(m): 6:22am On May 16, 2013
Chelsea ko Red lebel ni undecided

1 Like

Re: I-Go-Save And I Go Dye Celebrating Chelsea's Win by yumsty: 6:27am On May 16, 2013
1 shortblackboy: Na uefa lower division una win o
yeah we now know d difference.we won d oda last year.just deal with it

3 Likes

Re: I-Go-Save And I Go Dye Celebrating Chelsea's Win by wale50cent: 6:29am On May 16, 2013
funny guys

Re: I-Go-Save And I Go Dye Celebrating Chelsea's Win by otumfour(m): 6:33am On May 16, 2013
bolaino: Why are local people attracted to chelsea football club?


grin grin grin grin grin
Re: I-Go-Save And I Go Dye Celebrating Chelsea's Win by Nobody: 6:35am On May 16, 2013
Abegi somebody shld ansa me dis questn after Man U won Uefa champions league hw many seasns ago wen dem nor c am fr hw many seasons so we nor talk oo...nw dey won premier leagues dis seasn did dat stop dem frm celebrating?.....as if if dem carry d trophy give una una go troway am inside bush... Its funny hw hate makes some pple start thinkin lyk children.....Its no news dat Man U fans hate our guts here's news fr u haters:We dnt like u either!!

6 Likes

Re: I-Go-Save And I Go Dye Celebrating Chelsea's Win by Nobody: 6:37am On May 16, 2013
Vickii Ro: Abegi somebody shld ansa me dis questn after Man U won Uefa champions league hw many seasns ago wen dem nor c am fr hw many seasons so we nor talk oo...nw dey won premier leagues dis seasn did dat stop dem frm celebrating?.....as if if dem carry d trophy give una una go troway am inside bush... Its funny hw hate makes some pple start thinkin lyk children.....Its no news dat Man U fans hate our guts here's news fr u haters:We dnt like u either!!

Vickii Ro, this message will be unbearable to Afam4ever grin grin

1 Like

Re: I-Go-Save And I Go Dye Celebrating Chelsea's Win by Nobody: 6:43am On May 16, 2013
Afta Chelsea beat Man U my Man U neighbour was sayin dat d win dint mata sinc dey already won d league...Me I dint say notin until afta yesterday's match....Dem say na luck...dem say na Benfica get bad luck..Hw dose dat stop Lampard frm bin d highest goal-scorin midfielder of all tym?...Pls Father God of Chelsea make d "LUCK" continue 2 follow us ooo in Jeus name......Amen

8 Likes

Re: I-Go-Save And I Go Dye Celebrating Chelsea's Win by Nobody: 6:50am On May 16, 2013
Vickii Ro: Afta Chelsea beat Man U my Man U neighbour was sayin dat d win dint mata sinc dey already won d league...Me I dint say notin until afta yesterday's match....Dem say na luck...dem say na Benfica get bad luck..Hw dose dat stop Lampard frm bin d highest goal-scorin midfielder of all tym?...Pls Father God of Chelsea make d "LUCK" continue 2 follow us ooo in Jeus name......Amen
15 likes cool

3 Likes

Re: I-Go-Save And I Go Dye Celebrating Chelsea's Win by joshuaidibia(m): 6:57am On May 16, 2013
Dis is an old pix. It was taken when chelsea lost d champions league final against Man utd. I-GO-DIE faintd dat nyt, nd I-GO-SAVE saved hm. Lol.

2 Likes

Re: I-Go-Save And I Go Dye Celebrating Chelsea's Win by Gentlegun(m): 7:01am On May 16, 2013
valinda: na today i know say i be fine boy..smh..imagine ugly guyz
dem get money pas u,

1 Like

Re: I-Go-Save And I Go Dye Celebrating Chelsea's Win by idriis: 7:05am On May 16, 2013
Na anyhowbody nahin dey support chelsea... e.g; alagbo, mai'ruwa, drug-dealers, agbero, shekpe addict, street-thugs, pesin-mama, pesin-papa, and many more. What a club!

2 Likes

Re: I-Go-Save And I Go Dye Celebrating Chelsea's Win by mascot87(m): 7:09am On May 16, 2013
grin See as Chelsea win dey painnnnn them, haaaaaaa * singing:he dey pain them kakao, see wetin Chelsea do them kakao,Arsenal fans wey no collect ANY single trophy for more than 8 years dey cry kakao,all haters,Chelsea fans dey feel your pain kakao, bros abeg no vex kakao,sister abeg no vex kakao, take heart kakao,you can also be there next season kakao............... It's normal for unsuccessful pple to be envious of successful pple, so haters keep it up, it shows how unsuccessful u are are unsuccessful you will always be. I aren't a Chelsea fan but *silently.................. to very loud* UP BLUEZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZ!!!!!!!!!!!!!!!!! hahahahahahaha!!!!!!!!!!!!! Oya hater continue from where you stopped

2 Likes

Re: I-Go-Save And I Go Dye Celebrating Chelsea's Win by Summersland(m): 7:17am On May 16, 2013
Up chelseeeea grin grin grin

1 Like

Re: I-Go-Save And I Go Dye Celebrating Chelsea's Win by Ontshafega: 7:20am On May 16, 2013
Enemies of progress make una join chelsea happy, abi na bad thing to win again

1 Like

Re: I-Go-Save And I Go Dye Celebrating Chelsea's Win by timbros(m): 7:21am On May 16, 2013
Please who can tell me what these clubs have in common? ?

grin grin cheesy cheesy

1 Like

Re: I-Go-Save And I Go Dye Celebrating Chelsea's Win by sol2galay: 7:23am On May 16, 2013
*idriis*:
Na anyhowbody nahin dey support chelsea... e.g; alagbo, mai'ruwa, drug-dealers, agbero, shekpe addict, street-thugs, pesin-mama, pesin-papa, and many more. What a club!



U just said it all,who come remain naw? which means chelsea get all the whole fans abi

1 Like

Re: I-Go-Save And I Go Dye Celebrating Chelsea's Win by glathis(f): 7:23am On May 16, 2013
dat pics don old,na wen I Go Die neva chop money…up chelsea!!!

1 Like

Re: I-Go-Save And I Go Dye Celebrating Chelsea's Win by Nobody: 7:24am On May 16, 2013
We be agberos...ehn we gree...did dat mak d champions league trophy we won last seasn lose its credibility?...We nor get "skills" lyk Man U...we hear..dose dat stop Liuz frm bin an outstanding player?...We lost to Corinthians last tym... Show me a team dat hs neva lost a crucial match....Does dat change d fact dat Ivanovic's 92mins header sealed d deal fr Chelsea?.....No!!!!!,,,,,,,,Ndi Osuimi will always hate

1 Like

Re: I-Go-Save And I Go Dye Celebrating Chelsea's Win by emmadejust(m): 7:26am On May 16, 2013
honour the champion.CHELSEA THE SUPER HEROES OF EUROPA..They be big boys wez know howfa.haters go drink water while we pop champegne
Re: I-Go-Save And I Go Dye Celebrating Chelsea's Win by Nobody: 7:28am On May 16, 2013
toluleke: wetin make we do den...wat d big deal abt dis...see as dem look like hungry lions...na so all chelsea fans be
Money wey those guys get go feed you for all your years on earth.

1 Like

Re: I-Go-Save And I Go Dye Celebrating Chelsea's Win by Nobody: 7:33am On May 16, 2013
Wizee: Money wey those guys get go feed you for all your years on earth.
Tell dem joor...jst com here dey run Mouth..I bet if dey've seen I-go-die's house dey wnt b degrading d guy here... Even look closely @ d wall behind dem dose dat luk lyk a Poor Man's house 2 U? .....God Abeg help all dese pple ooo Abeg help dem..so dey cn stop hating

1 Like

Re: I-Go-Save And I Go Dye Celebrating Chelsea's Win by Hillaco: 7:55am On May 16, 2013
chelsea is the best club in the world, full of superize wit talented players and fans.

1 Like

Re: I-Go-Save And I Go Dye Celebrating Chelsea's Win by AGgal(f): 8:16am On May 16, 2013
imsu.boi:


Comon Europa league cup o! Smh
My dear stop hating its not gud 4 ur health. As if u wouldnt celebrate if ur club had won d trophy. BTW,we won d champion's league last year. Cheers
Re: I-Go-Save And I Go Dye Celebrating Chelsea's Win by blueeyes1: 8:20am On May 16, 2013
We've got the BLUE(Royal) blood flowing in our veins,just look around you,BLUES RULE.
Haters go kiss aju ala.
Re: I-Go-Save And I Go Dye Celebrating Chelsea's Win by Krisgift(f): 8:23am On May 16, 2013
toluleke: wetin make we do den...wat d big deal abt dis...see as dem look like hungry lions...na so all chelsea fans be
sir,don't transfer ur aggression on them.it ain't their fault dat your team lost d match.over fed lion.
Re: I-Go-Save And I Go Dye Celebrating Chelsea's Win by Slimzybaby(m): 8:28am On May 16, 2013
Europa league winners for the past 10years:

1.Chelsea 2013

2.Athletico madrid 2012

3.Fc porto 2011

4.Athletico madrid 2010

5.Shaktar donetsk 2009

6.Zenith 2008

7.Sevilla 2007

8.Sevilla 2006

9.Cska moscow 2005

10.Valencia 2004

Clubs like Barcelona,Real madrid and Manchester united which are the three best club in the world can never think of lifting dis cheap european trophy which are meant for lower clubs in europe.

6 Likes

Re: I-Go-Save And I Go Dye Celebrating Chelsea's Win by Spiff20(m): 8:30am On May 16, 2013
Up chelsea, nd 2 all haters my middle finga up 4 u, take a hike!! ;DUp chelsea, nd 2 all haters my middle finga up 4 u, take a hike!!
Re: I-Go-Save And I Go Dye Celebrating Chelsea's Win by Dogzimalon: 8:35am On May 16, 2013
these guys you call ugly are rich ooo

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply)

'Everything I Have Built Has Been Taken Away': Pogba To Appeal Doping Ban / Memorable Moments In EPL History. How Many Do You Know? / 10-Man FC Porto Knock-out Juventus From The Champions League

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 36
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.