Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,661 members, 7,955,393 topics. Date: Sunday, 22 September 2024 at 02:59 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Seun's Fate (2674 Views)
Thread closed x / CARTOON: Mikel Obi's Fate At Chelsea FC / What's The Fate Of This Guy On Nairaland (2) (3) (4)
Seun's Fate by tjtj1(m): 7:19pm On Apr 25, 2008 |
Lets Decide Seun's fate |
Re: Seun's Fate by quentininc(m): 7:22pm On Apr 25, 2008 |
wetin him do? |
Re: Seun's Fate by tjtj1(m): 9:51pm On Apr 25, 2008 |
where ve yuu being? |
Re: Seun's Fate by ztyle(m): 4:53pm On Apr 26, 2008 |
if na seun hmmmmmm |
Re: Seun's Fate by tjtj1(m): 8:26pm On Apr 26, 2008 |
hisses |
Re: Seun's Fate by Phiniter(m): 8:41pm On Apr 26, 2008 |
whistles |
Re: Seun's Fate by tjtj1(m): 8:44pm On Apr 26, 2008 |
punk |
Re: Seun's Fate by lightest(m): 9:46pm On Apr 26, 2008 |
person wey landlord f**k in wife na in go go for landlord and at the same time person wey f**K lanlord wife na in go go. seun me i no dey among this coup o. |
Re: Seun's Fate by mimiko(f): 1:39am On Apr 27, 2008 |
@ poster men u re weird ooo sit there and decide his fate all by your self, |
Re: Seun's Fate by ituen(m): 7:47am On Apr 27, 2008 |
No be seun dey ontop dey decide people fate? |
Re: Seun's Fate by Nobody: 8:14am On Apr 27, 2008 |
hmmmmm |
Re: Seun's Fate by ituen(m): 8:23am On Apr 27, 2008 |
smelly mouths shld be kept shut |
Re: Seun's Fate by lightest(m): 11:45am On Apr 27, 2008 |
like ayusman's mouth |
Re: Seun's Fate by Nobody: 11:57am On Apr 27, 2008 |
.smirk. @ tj_tj if seun catch you |
Re: Seun's Fate by benjay1(m): 5:54pm On Apr 27, 2008 |
lightest: U meant anusman's anus ? |
Re: Seun's Fate by djcrooky(m): 5:56pm On Apr 27, 2008 |
@ituen no vex oh, wetin seun do |
Re: Seun's Fate by CrazyMan(m): 7:53pm On Apr 27, 2008 |
Sighs |
Re: Seun's Fate by saucekid(m): 7:57pm On Apr 27, 2008 |
sighs with am |
Re: Seun's Fate by CrazyMan(m): 8:07pm On Apr 27, 2008 |
You for use leg copy copy |
Re: Seun's Fate by saucekid(m): 9:14pm On Apr 27, 2008 |
if you no like am. . . .comot you tif wetin i wan type. . .you come dey complain |
Re: Seun's Fate by tytylayor: 9:31am On Apr 28, 2008 |
hmmmmmmm |
Re: Seun's Fate by kay9(m): 11:12am On Apr 28, 2008 |
**purses lips and thinks: Seun must be a gentleman, just standing aside and watching others decide his fate** (yawns) |
Re: Seun's Fate by saucekid(m): 1:52pm On Apr 28, 2008 |
na propor gentleman na |
Re: Seun's Fate by ohilebo(m): 2:00pm On Apr 28, 2008 |
dem say make una decide Seun fate, una begin fight and smell each other anus My own contribution be say hmmmmm Poster, na Seun get knife and Yam together ooo, so if anything happen to you, my hand nor dey ooooo |
Re: Seun's Fate by saucekid(m): 2:01pm On Apr 28, 2008 |
tell am |
Re: Seun's Fate by tytylayor: 2:26pm On Apr 28, 2008 |
make he hear |
Re: Seun's Fate by saucekid(m): 2:32pm On Apr 28, 2008 |
alas. . . he deaf small |
Re: Seun's Fate by delib: 3:09pm On Apr 28, 2008 |
na wa for here ooo |
Re: Seun's Fate by saucekid(m): 3:26pm On Apr 28, 2008 |
na wawa |
Re: Seun's Fate by clemcykul(f): 3:51pm On Apr 28, 2008 |
WHAT an e-world |
Re: Seun's Fate by tytylayor: 3:58pm On Apr 28, 2008 |
clem hw u dey nw |
Re: Seun's Fate by clemcykul(f): 4:01pm On Apr 28, 2008 |
where is seun? |
Basketmouth Vs Amber Rose: Battle of the Hottest / When Aboki Goes On His First Date (photo) / Download ACTING (mark Angel Comedy) (episode 123)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14 |