Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,420 members, 7,954,661 topics. Date: Saturday, 21 September 2024 at 05:41 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Akpos Interveiws Saka {"why I Port Go M.t.n"} (1067 Views)
Saka Rejects Ministerial Position / Akpos Interveiws Saka {"why I Port Go M.t.n"} / The Akpos Adventure - Post Only Akpos Story Here. Enjoy! (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Akpos Interveiws Saka {"why I Port Go M.t.n"} by DoctorShroud(m): 4:08pm On May 26, 2013 |
Below is the excerpt of akpos interview with saka. Akpos : saka how d go dey go na? Saka : .....{ akpos notices saka is dosing } Akpos : {taps saka on the shoulder} saka wake na, why you com dey sleep like dis na. Saka : eh! Eh {he wipes his eyes} i no dey sleep o Akpos : {irritated} then wetin you come dey do. Saka : i dey dream, infat i dream say i b obama. Akpos : na im b say , america na yankari game reserve o. Saka : no insult me {he grimaces} Akpos : no vex na, abi pesin no fit play wit u again. Oya Wetin be d meaning of your name? Saka : my name? {laughs}, na one day when i go america, so for dia na im i go toast queen elizabeth, na im she call me. "Sack of shit" . but d way she talk am sweet, i hear "sack'a'shit", na im i throway d shit collect saka!! Akpos : saka saka!! u dey wise, and you sabi filter!! Saka : thank u /thank u Akpos : So tell us why u port go m.t.n! Saka : {laughs hysterically} krikata krikata, i don port to m.t.n eh!! Akpos : eh tell us, y u port na. Saka : i know say all of una go dey think say na because of money, but no be because of money! Akpos : {getting curious} then y u port? Saka : if u wan knw! Bring ur ear come, make i tell u.{ akpos goes closer, and saka whispers inaudibly to him. } Akpos : yaaaaaaaay!! {akpos jumps up and begins to sing and dance } I don port o! i don port o, akpos don port to M. T. N chei!! KriSAKA KriSAKA! 1 Like |
(1) (Reply)
Sule & The Monkeys / Calabar Woman / Open Letter To Basketmouth Over His Rape Joke By Angry Fan
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12 |