Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,673 members, 7,820,362 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 01:38 PM

Humility Na The Best Choice - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Humility Na The Best Choice (990 Views)

Funtime: All Na The Same! Money Cannot Waste / Ofego Man Na Cock For Woman Matter Na The Proof Be This / Humility Na The Best Choice (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Humility Na The Best Choice by jamex93(m): 4:44pm On Jun 06, 2013
*U used BlackBerry to oppress,
now everybody has a Black
Berry.
*You used ur camry to Buga, now
boys use Camry to do taxi.
*Before u dey use ur plasma
screen dey swell.... now dem don
dey use am watch ball for buka,
*B4 u dey use ur ipad dey swag...
now ipad na heavy load to carry
comot house,
*B4 u go dey use brazillian hair
dey form big girl, secondary skul
student don dey wear am troway,
*B4 u dey go vacation 4 uk dey
talk pass urself, boys don dey
buy 1st class ticket dey enta
london just to go lick ice cream..
BOTTOM LINE: no dey over do like
say dat tin no go reach another
person hand,
All na vanity, e dey fade like Aba
Jean..
no 4get say tortoise car na big
man motor b4 o..
Notin wey come wey no get
expiring date,
even the life u have na borrow
you borrow am..
Humility na the best choice!!!...

1 Like

Re: Humility Na The Best Choice by Gozieekenkwo(m): 7:13pm On Jun 06, 2013
Boi u try thumbz up
Re: Humility Na The Best Choice by pcaliphate(m): 2:58am On Jun 08, 2013
E Pluribus Unum. This piece is so.

(1) (Reply)

SNAKE IN MY POCKET / The Names Of Money... / Funny African Proverbs

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.