Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,158,809 members, 7,837,914 topics. Date: Thursday, 23 May 2024 at 12:35 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Dont Stop (3090 Views)
Dont Stop *joke* / "Dont Stop" / Dont Stop (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)
Re: Dont Stop by Baxilexi(m): 10:31am On Sep 26, 2008 |
Re: Dont Stop by romsky: 1:21pm On Sep 26, 2008 |
Re: Dont Stop by Baxilexi(m): 1:29pm On Sep 26, 2008 |
hahahahahahaha, your embarassed, wetin happen?? you been thief meat and dem cash you?? |
Re: Dont Stop by romsky: 3:05pm On Sep 26, 2008 |
Baxi bad mouth wait me under d iroko tree bsyd akara seller wen u dey go river today |
Re: Dont Stop by Baxilexi(m): 3:12pm On Sep 26, 2008 |
irOKO, AKAra, river. i dont want to buy your akaras oo, help oooooooooooo, romade won rape me oo. nairalanders romade i sorry, me not do again *please stop,pleas, plea, ple, pl, p . . .* |
Re: Dont Stop by romsky: 3:43pm On Sep 26, 2008 |
rape ke emotion no dey dis one o i wan fyt physically for respect and seniority olodo |
Re: Dont Stop by tammyswits(f): 3:47pm On Sep 26, 2008 |
Dream on! |
Re: Dont Stop by romsky: 3:49pm On Sep 26, 2008 |
Tammy werrin now if dem send u tell dem say i no dey now haba |
Re: Dont Stop by Baxilexi(m): 3:54pm On Sep 26, 2008 |
fyt ehen, okay i will call my brother for you abi you won fyt. |
Re: Dont Stop by romsky: 3:56pm On Sep 26, 2008 |
see ur lyf unda d hot sun na ur broda go fyt 4 u shio ideclare myself d winner and henceforth trouble me not OR ELSE |
Re: Dont Stop by tammyswits(f): 3:59pm On Sep 26, 2008 |
You sound scared! CHICKEN! |
Re: Dont Stop by Baxilexi(m): 4:00pm On Sep 26, 2008 |
@romade, i'll tell my mummy for you, you will see she will put pepper in your eye. see her head like shreks own(fiona) |
Re: Dont Stop by Baxilexi(m): 4:02pm On Sep 26, 2008 |
@tammy, romade abi pomade i dont even remember her name is bullying me oo |
Re: Dont Stop by romsky: 4:05pm On Sep 26, 2008 |
tammy i got just three leta words 4 u
|
Re: Dont Stop by tammyswits(f): 4:08pm On Sep 26, 2008 |
@baxi, i aint your mama!!! Fight ur own battles! @romade, lemme guess the words, i love u! Its ok romy everyone loves me! |
Re: Dont Stop by romsky: 4:19pm On Sep 26, 2008 |
4 drim i resemble homosexual abi u no see d yansh i gave u |
Re: Dont Stop by Baxilexi(m): 4:23pm On Sep 26, 2008 |
you are hommer simpson |
Re: Dont Stop by romsky: 4:27pm On Sep 26, 2008 |
no borrowed him to tell tammy sumtyn na |
Re: Dont Stop by Baxilexi(m): 4:29pm On Sep 26, 2008 |
okay, are you still gonna beat me or have you taken it out on tammy??
|
Re: Dont Stop by romsky: 4:44pm On Sep 26, 2008 |
i no dey fear persin so 4gerrit |
Re: Dont Stop by Baxilexi(m): 4:48pm On Sep 26, 2008 |
i won try me ehn, you won try your fada, okay today i go show say kaki no be leather. |
Re: Dont Stop by romsky: 4:49pm On Sep 26, 2008 |
all talk no action lyk nitel |
Re: Dont Stop by Baxilexi(m): 4:55pm On Sep 26, 2008 |
ladies first |
Re: Dont Stop by romsky: 5:05pm On Sep 26, 2008 |
waka go bus stop jo |
Re: Dont Stop by Baxilexi(m): 5:16pm On Sep 26, 2008 |
see ya sef, agbero like you.*sighs* |
Re: Dont Stop by romsky: 5:28pm On Sep 26, 2008 |
yeye foul wey no gree lay egg |
Re: Dont Stop by Baxilexi(m): 5:31pm On Sep 26, 2008 |
Re: Dont Stop by romsky: 5:32pm On Sep 26, 2008 |
yea confused lyk Gabry |
Re: Dont Stop by Baxilexi(m): 5:39pm On Sep 26, 2008 |
are you asking me to sleep with you and afterwards lay you an egg if so gimmie a minute to think. |
Re: Dont Stop by cbase: 8:20pm On Sep 26, 2008 |
no over work ur brain oo |
Re: Dont Stop by folahann(m): 9:13pm On Sep 26, 2008 |
this is a good joke |
Re: Dont Stop by cbase: 9:26pm On Sep 26, 2008 |
joke good a is this |
The Craziest Answers To Exam Question / Infotech / Funny Funeral Poster . (photo)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12 |