Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,159,586 members, 7,840,404 topics. Date: Sunday, 26 May 2024 at 12:45 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Dont Stop (3094 Views)
Dont Stop *joke* / "Dont Stop" / Dont Stop (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)
Re: Dont Stop by Nobody: 9:53pm On Sep 26, 2008 |
if she no lay egg u use condom? |
Re: Dont Stop by romsky: 2:13pm On Sep 27, 2008 |
Baxilexi: even if i giv u 5 minutes u no fit fertilize |
Re: Dont Stop by mykali(m): 7:08pm On Sep 27, 2008 |
romade, u are here criticising all the able |
Re: Dont Stop by cbase: 8:16pm On Sep 27, 2008 |
it is a pity, Am a chineked boy oo |
Re: Dont Stop by studio43(m): 9:00pm On Sep 27, 2008 |
romade: put me on a test na |
Re: Dont Stop by cbase: 9:37pm On Sep 27, 2008 |
am sure u'll fail |
Re: Dont Stop by studio43(m): 9:47pm On Sep 27, 2008 |
u think sey everybody be like u wey nor fit perform? |
Re: Dont Stop by jmkbond(f): 10:11pm On Sep 27, 2008 |
@baxill.wetin concern una if i reside in boyz hostel.na my choice |
Re: Dont Stop by studio43(m): 10:12pm On Sep 27, 2008 |
against your choice u meant |
Re: Dont Stop by tammyswits(f): 11:08am On Sep 28, 2008 |
Popcorn please, this is gettn interesting! |
Re: Dont Stop by cbase: 1:05pm On Sep 28, 2008 |
am a witness |
Re: Dont Stop by dani1luv: 2:43pm On Sep 28, 2008 |
me too |
Re: Dont Stop by cbase: 8:25pm On Sep 28, 2008 |
too me |
Re: Dont Stop by mykali(m): 9:20pm On Sep 28, 2008 |
me three. |
Re: Dont Stop by cbase: 9:28pm On Sep 28, 2008 |
three me |
Re: Dont Stop by jmkbond(f): 9:39pm On Sep 28, 2008 |
all of una don join cbase dt always witness everything,i fear 4 u. studio43:na my choice.it makes everything more interestin.if i ve any reason what so ever to change in d nearest future ull b d first to know.yours sincerely jmk |
Re: Dont Stop by cbase: 9:43pm On Sep 28, 2008 |
ok, till u let us know, we're still witnessing |
Re: Dont Stop by studio43(m): 9:54pm On Sep 28, 2008 |
jmkbond: no problem, anyhow e be i'm waiting. but i just hope your next change of mind go dey relevant to my bank account |
Re: Dont Stop by cbase: 10:01pm On Sep 28, 2008 |
for wer, e no even change price of Crayfish for market |
Re: Dont Stop by studio43(m): 10:14pm On Sep 28, 2008 |
i reserve my comment till she confirm wetin u just alleged i nor get time |
Re: Dont Stop by cbase: 10:25pm On Sep 28, 2008 |
Studio, The Reservoir |
Re: Dont Stop by studio43(m): 10:32pm On Sep 28, 2008 |
i dey vex u nor see? |
Re: Dont Stop by cbase: 10:41pm On Sep 28, 2008 |
i no wear my Glasses my boy, U boys of nowadays, doenst understand what old age means |
Re: Dont Stop by mykali(m): 12:43pm On Sep 30, 2008 |
blind old man. |
Re: Dont Stop by romsky: 1:07pm On Sep 30, 2008 |
Re: Dont Stop by mykali(m): 1:53pm On Sep 30, 2008 |
blind young chik. |
Re: Dont Stop by dani1luv: 2:01pm On Sep 30, 2008 |
chick young blind |
Re: Dont Stop by adebayoor: 2:37pm On Sep 30, 2008 |
pirella i love your response dont stop it keep doing it |
Re: Dont Stop by romsky: 11:25am On Oct 01, 2008 |
bad belles |
Re: Dont Stop by saucekid(m): 12:26pm On Oct 01, 2008 |
until dem go give u belle abi? u betta run come meet me |
Re: Dont Stop by romsky: 12:28pm On Oct 01, 2008 |
did i tell u i am gay |
Re: Dont Stop by saucekid(m): 12:33pm On Oct 01, 2008 |
did i tell u i'm a lesbo?? come here jare make we kerewa |
Mystery Picture (picture) / The Best Way To Barb Your Hair Like Wizkid And Co. / Top Funny Quotes Of Todays
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11 |