Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,352 members, 7,957,942 topics. Date: Wednesday, 25 September 2024 at 04:47 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Education / ASUU Strike Na Wa O...what Are You Missing About Your School? (2301 Views)
Another Nationwide ASUU Strike? / Are You Missing Your School Life? / ASUU Strike (2) (3) (4)
ASUU Strike Na Wa O...what Are You Missing About Your School? by jazinogold(m): 12:11pm On Aug 24, 2013 |
AM MISSING SCHOOOOOL!! wow cant blive itz nw 50 dayz nd counting... I miss MAINGATE!! (All dose security men wey dey search bag evn when itz empty!!) I miss campus SHUTTLE DRIVERS!! (Dem nor dey eva get change!!) I miss SPORTS COMPLEX!! (5 guys go dey huzzle 2 teach 1gal hw 2 swim!!!) I miss GT BANK!!! (D only bank wey students dey go withdraw with extension & charger!!!) I miss 1st BANK!! (Alwayz online!!!!) I miss FIDELITY BANK!! (Withdraw and shit com4tably!!!) I miss LIBRARY!! (While u dey concentrate on ur books insyd anoda stdnt dey concentrate on ur bag!!!) I miss HALL 1!!! (I reserve my comments!!!) I miss HALL 2!!! (D only plc wey fit host both fellowship nd party 2geda!!) Misssss Hallll 3!!!! (D only hostel wey get fm!!!D only hostel wey get spiderman!! Concotion rice 24/7) I miss SUPREME ice cream!! (Alwayz causin quarrel btw me nd ma friends) I miss JUNE 12!!! (Wea d natnal anthem is #im_loyal_sir) I miss MISHAI guyz (Alwayz dey call pesn when dem c am wit babe) I miss BLESSED!!! (D only restaurant wey get POS, haba!!!) I miss HALL 4!!! (Beans is reaaadddyyyyyyy yy!!!) I miss night class!!! (Guyz toastin, galz greein, thieves thiefing, 90% sleeping) I miss all dem babes, secret admirers, loved ones, and my close friend PROF O.G OSHODIN (Still wonderin what he'd be doing with d calendar, e sure say no more public holiday, xmas holiday nd new year break!!!) I miss aluta,( when there is no light),I miss sitting down @faculty car park(just to see who no dress well and gossip) I miss faculty of Management science especially Accounting dept them too correct(y).abeg add ur own. 1 Like |
Re: ASUU Strike Na Wa O...what Are You Missing About Your School? by benkings(m): 12:23pm On Aug 24, 2013 |
great uniben student!!! |
Re: ASUU Strike Na Wa O...what Are You Missing About Your School? by jazinogold(m): 12:29pm On Aug 24, 2013 |
benkings: great uniben student!!!GREAT...baba u 2 much! |
Re: ASUU Strike Na Wa O...what Are You Missing About Your School? by peterjero(m): 12:30pm On Aug 24, 2013 |
The strike has been called off |
Re: ASUU Strike Na Wa O...what Are You Missing About Your School? by jazinogold(m): 12:54pm On Aug 24, 2013 |
peterjero: The strike has been called offah pray...abi na ASUU FM u dy work 4? |
Re: ASUU Strike Na Wa O...what Are You Missing About Your School? by yormite: 1:28pm On Aug 24, 2013 |
Hv missed clubbing in skul proudly oouite rugged intellectuals 1 Like |
Re: ASUU Strike Na Wa O...what Are You Missing About Your School? by okeke2: 1:53pm On Aug 24, 2013 |
i've got an idea. This is a good war strategy, if we had some troops in lekki protesting and causing a lot of trouble the FG will respond, do u know why? Lekki is where the theives of society and crafty foreigners stay. One thing is that FG serves the foreigners more than us if u protest in yaba or ikorodu who will care?, if we cause a lot of trouble in the island I AM SURE FG WILL PICK UP THE PACE. IF U GUYZ WANT TO SIT AT HOME FOREVER THEN IGNORE THIS..... |
Re: ASUU Strike Na Wa O...what Are You Missing About Your School? by dryakson(m): 2:00pm On Aug 24, 2013 |
Missed those 2 chicks in my department |
Re: ASUU Strike Na Wa O...what Are You Missing About Your School? by Nobody: 2:11pm On Aug 24, 2013 |
i miss SLT BUILDING *whr u must buy sharwama 4 babes b4 u go date dem* i miss MADAM KWANTITY* alwaz dia 2 help fill my stomach wen my foodstuffs don finish* i miss my DARIMART LODGE* alwaz arguing wit my lodgematez, Gerald nd Chukz go d preach 4 me mek i repent. Lol i miss CFI FUTO CHAPTER* confirm xtian lyfstyle nd brotherly love* I REP FUTO... (technology at itz best) |
Re: ASUU Strike Na Wa O...what Are You Missing About Your School? by Businesstools(m): 2:18pm On Aug 24, 2013 |
jazinogold: AM MISSING SCHOOOOOL!!Guy, you no miss Ekosodin? |
Re: ASUU Strike Na Wa O...what Are You Missing About Your School? by timwezzb(m): 3:06pm On Aug 24, 2013 |
I d Miss All d Gals in my class! |
Re: ASUU Strike Na Wa O...what Are You Missing About Your School? by jazinogold(m): 3:27pm On Aug 24, 2013 |
Denizsmart: i miss SLT BUILDING *whr u must buy sharwama 4 babes b4 u go date dem*nice 1 |
Re: ASUU Strike Na Wa O...what Are You Missing About Your School? by jazinogold(m): 3:27pm On Aug 24, 2013 |
Businesstools: Guy, you no miss Ekosodin?lols....i miss m 2... |
Re: ASUU Strike Na Wa O...what Are You Missing About Your School? by Egodons(m): 5:02pm On Aug 24, 2013 |
I miss impromptu test i miss fellowship, u just av to go make e no be like say na u bad pass i miss night class 4 great hall, u just av to go make e no be say na u no serious even doe na sleep and talk na we dey do pass. I miss chapters and mandate restaurant. Infact i dey miss FUTA. Greatest FUTARIANS!!! 4 Likes |
Re: ASUU Strike Na Wa O...what Are You Missing About Your School? by jazinogold(m): 5:32pm On Aug 24, 2013 |
E-godons :na so |
Re: ASUU Strike Na Wa O...what Are You Missing About Your School? by briliantsak(m): 5:56pm On Aug 24, 2013 |
nyt class 4 etf,great hall,lt1nd 2, 2in1....my departmental, level mate, my lecturers...AKINDEKO HOSTEL, LIBRARY, test afta each class...LOL...NAH EVRYTIN ABT FUTA I DY MISS SLF.... OMO FUTA NI MI, WE TOO TECH. |
Re: ASUU Strike Na Wa O...what Are You Missing About Your School? by Calebsworld(m): 6:22pm On Aug 24, 2013 |
briliantsak: nyt class 4 etf,great hall,lt1nd 2, 2in1....my departmental, level mate, my lecturers...AKINDEKO HOSTEL, LIBRARY, test afta each class...LOL...NAH EVRYTIN ABT FUTA I DY MISS SLF.... OMO FUTA NI MI, WE TOO TECH.greatest Futarian noni. 1 Like |
Re: ASUU Strike Na Wa O...what Are You Missing About Your School? by ocgreen(m): 7:31pm On Aug 24, 2013 |
Am proud of kogi state university and am missing everythin abt d school. Na we learn book pass. I miss levi wen d carry seven book of moses go klas only to sleep after 10 minutes. I d mis theatre arts. Great ksuites! |
Re: ASUU Strike Na Wa O...what Are You Missing About Your School? by abombom(m): 8:20pm On Aug 24, 2013 |
I miss campus 2, miss campus 3, miss shuttle buses, I miss bms jakin, miss motel resort, miss makati beach, miss Mama k bar, miss california bar, miss bush bar's miss barbecue, I miss abk as a whole. # I rep d great gbogbo, d great gbaba; I rep great delsuites. *Delta State Uni* abraka. |
Re: ASUU Strike Na Wa O...what Are You Missing About Your School? by killsmith(f): 8:29pm On Aug 24, 2013 |
i dey miss offrima.... |
Re: ASUU Strike Na Wa O...what Are You Missing About Your School? by Trophy4J(m): 8:32pm On Aug 24, 2013 |
Of the GREATEST IFE!.You've got to miss everything about Oba Awon University {O.A.U}. 1 Like |
Re: ASUU Strike Na Wa O...what Are You Missing About Your School? by AYODEJI4LOVE(m): 8:37pm On Aug 24, 2013 |
Am missing the 6.30am lecture,free internet browsing in the school and around the school,my fellowship,my lovely friends and the fetching of water on a long queue which looks intresting and borring sometimes in my hostel and also the school life,,,,,,,,greatest ladokite |
Re: ASUU Strike Na Wa O...what Are You Missing About Your School? by jazinogold(m): 8:40pm On Aug 24, 2013 |
abombom: I miss campus 2, miss campus 3, miss shuttle buses, I miss bms jakin, miss motel resort, miss makati beach, miss Mama k bar, miss california bar, miss bush bar's miss barbecue, I miss abk as a whole. # I rep d great gbogbo, d great gbaba; I rep great delsuites. *Delta State Uni* abraka.na wa o....na all the campuses u dy...campus1 2 3...u b ominipresence o! lols |
Re: ASUU Strike Na Wa O...what Are You Missing About Your School? by jazinogold(m): 8:43pm On Aug 24, 2013 |
Trophy4J: Of the GREATEST IFE!.You've got to miss everything about Oba Awon University {O.A.U}.O.A.U...una 2 get mouth jare...small nuga una no fit host...una jxt dy postpone m up n down! smh |
Re: ASUU Strike Na Wa O...what Are You Missing About Your School? by johnstar(m): 8:48pm On Aug 24, 2013 |
jazinogold: AM MISSING SCHOOOOOL!!, oga go find wrk do, c wetn ASUU dey cus nw , u juz enter nairaland come dey create dumb thread |
Re: ASUU Strike Na Wa O...what Are You Missing About Your School? by Francobaresi(m): 9:26pm On Aug 24, 2013 |
See wetin ASUU don cause oo...but me no go dull @all...gotta join d fun I miss AKT!! (While u dey concentrate on ur books insyd anoda stdnt dey concentrate on ur bag!!!) I miss MAKAMA!!! (I reserve my comments!!!) I miss MTH!!! (D only plc wey fit host both fellowship nd party 2geda!!) Misssss HONORS!!!! (D only hostel wey get fm!!!D only hostel wey get spiderman!! Concotion rice 24/7) I miss JAJA guyz (Alwayz dey call pesn when dem c am wit babe) I miss RED BRICKS!!! (D only restaurant wey get POS, haba!!!) I miss FAGUNWA!! (Beans is reaaadddyyyyyyyyy!!!) I miss over night class!!! (Guyz toastin, galz "greein", 90% sleeping) I miss all dem babes, secret admirers, loved ones. I miss ma wondaful cos adviser n cos mates(alwaiz teasing each oda) I miss sitting @ ma faculty quadrangle(*...* 4 practical or u no nw gurls stuff #amebo) I miss 2001,the only restaurant where d heat is enough to cook the food itself. I miss LT026(dah stuffy lecture theatre) i Miss queuing up 4 cab on our way 2 class u knw... |
Re: ASUU Strike Na Wa O...what Are You Missing About Your School? by jazinogold(m): 9:44pm On Aug 24, 2013 |
Francobaresi: See wetin ASUU don cause oo...but me no go dull @all...gotta join d funlols...whch skul b dis? |
Re: ASUU Strike Na Wa O...what Are You Missing About Your School? by abombom(m): 10:36pm On Aug 24, 2013 |
jazinogold: na wa o....na all the campuses u dy...campus1 2 3...u b ominipresence o! lolsbros na so abraka b o.lol. rugged school |
Re: ASUU Strike Na Wa O...what Are You Missing About Your School? by jazinogold(m): 10:47pm On Aug 24, 2013 |
abombom:ok...nw i know |
Re: ASUU Strike Na Wa O...what Are You Missing About Your School? by Excelboi(m): 10:55pm On Aug 24, 2013 |
Dont even know what to say abt my skul. Im comin back |
Re: ASUU Strike Na Wa O...what Are You Missing About Your School? by Francobaresi(m): 11:03pm On Aug 24, 2013 |
jazinogold: lols...whch skul b dis?Lol...university of 1st choice & d nation's pride...UNILASGIDI |
Re: ASUU Strike Na Wa O...what Are You Missing About Your School? by Egodons(m): 11:10pm On Aug 24, 2013 |
Francobaresi:oh MAULAG? i see |
How To Check Waec 2015 May/june Result For Free / Happy New Year Mathematical Equation. / Igbos Dominate 20th Annual Mathematics Competition Awards (photos)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 64 |