Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,037 members, 7,956,855 topics. Date: Monday, 23 September 2024 at 08:45 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Food / Is Koko Garri Manufactured By D’banj And Don Jazzy? (14618 Views)
Where Does The Word 'garri' Come From? / The Price Of Garri / What Are The Health Benefits Of Drinking/ Soaking Garri ? (2) (3) (4)
Is Koko Garri Manufactured By D’banj And Don Jazzy? by youngchopper(m): 3:03pm On Oct 14, 2013 |
It so happened that This Koko Garri was one of the souvenirs given at a wedding yesterday (don’t ask if I was the one that collected it, lol). Seriously, I was wondering !!! we all Know ” Mo Hits ” as a label is no more, Now who owns the GARRI franchise since it carries Mo’Hits as Labeled owners as well as Mo’Hits contact info plus website…
|
Re: Is Koko Garri Manufactured By D’banj And Don Jazzy? by tjskii(f): 1:36pm On Oct 17, 2013 |
Na wa o,wich kain weddin u sef go,wey dem dey share garri,hian 19 Likes |
Re: Is Koko Garri Manufactured By D’banj And Don Jazzy? by fpeter(f): 3:45pm On Oct 17, 2013 |
ok |
Re: Is Koko Garri Manufactured By D’banj And Don Jazzy? by Businesslocator(m): 3:45pm On Oct 17, 2013 |
Op wait make I finish this food... 8 Likes
|
Re: Is Koko Garri Manufactured By D’banj And Don Jazzy? by Nobody: 3:45pm On Oct 17, 2013 |
Loya Loya Loya!!!! |
Re: Is Koko Garri Manufactured By D’banj And Don Jazzy? by Nobody: 3:46pm On Oct 17, 2013 |
No Long thing, Na the Garri wey Don Jazzy take dey drink Loya Milk with Iya Idowougbo groundnut be that 1 Like |
Re: Is Koko Garri Manufactured By D’banj And Don Jazzy? by izenco2005(m): 3:46pm On Oct 17, 2013 |
what is koko garri |
Re: Is Koko Garri Manufactured By D’banj And Don Jazzy? by Jelo4kul(m): 3:46pm On Oct 17, 2013 |
Dont worry my guy relax nd eat ur garri,,,Koko or non koko,,u don already collect d garri.Abeg remain my share o 1 Like |
Re: Is Koko Garri Manufactured By D’banj And Don Jazzy? by Tyche(m): 3:46pm On Oct 17, 2013 |
Na so hungry people full the wedding ni? |
Re: Is Koko Garri Manufactured By D’banj And Don Jazzy? by fingard02k(m): 3:47pm On Oct 17, 2013 |
ubiam ajoka 4 Likes |
Re: Is Koko Garri Manufactured By D’banj And Don Jazzy? by devigblegble: 3:47pm On Oct 17, 2013 |
Yawn over thread mtcheeew |
Re: Is Koko Garri Manufactured By D’banj And Don Jazzy? by wellmax(m): 3:48pm On Oct 17, 2013 |
Is Koko Garri Manufactured By D’banj And Don Jazzy? What a question Is FRESH AIR manufactured by GEJ? 2 Likes |
Re: Is Koko Garri Manufactured By D’banj And Don Jazzy? by chinedugreat(m): 3:49pm On Oct 17, 2013 |
there are nothing I Cnt see hereoooo.Wetin concern D banj and garri.or is there anything special about it or dose it change de price of koko garri in de market. |
Re: Is Koko Garri Manufactured By D’banj And Don Jazzy? by Odinaka00(m): 3:49pm On Oct 17, 2013 |
Notin wey nor go aperecer 4 fp nowadays o |
Re: Is Koko Garri Manufactured By D’banj And Don Jazzy? by bory09(m): 3:54pm On Oct 17, 2013 |
no is made by ijebu |
Re: Is Koko Garri Manufactured By D’banj And Don Jazzy? by 3Dimension: 3:54pm On Oct 17, 2013 |
No long thing... This garri will give you strong thing U will fall in love until u say Why me.. 3 Likes |
Re: Is Koko Garri Manufactured By D’banj And Don Jazzy? by buoye1(m): 3:55pm On Oct 17, 2013 |
Wetin dis 1 dey talk?mtcheeeeeew |
Re: Is Koko Garri Manufactured By D’banj And Don Jazzy? by Nobody: 3:55pm On Oct 17, 2013 |
koko garri by koko master |
Re: Is Koko Garri Manufactured By D’banj And Don Jazzy? by 190theclown: 3:57pm On Oct 17, 2013 |
sponsored by davido distrubuted by olamide |
Re: Is Koko Garri Manufactured By D’banj And Don Jazzy? by Codedrock(m): 3:58pm On Oct 17, 2013 |
CURRENTLY DRINKING GARRI AND KULI KULI.. What a COINCIDENCE! 1 Like |
Re: Is Koko Garri Manufactured By D’banj And Don Jazzy? by Sllowppoisoon: 3:58pm On Oct 17, 2013 |
dz on FP Time to open ma own thread whc gat to make FP 'are Nigerians from Nigeria' |
Re: Is Koko Garri Manufactured By D’banj And Don Jazzy? by Rawpidgin(m): 3:59pm On Oct 17, 2013 |
i hate complaining but i nor believe say this na the same nairaland wen i dey always burst about say na the best place to be |
Re: Is Koko Garri Manufactured By D’banj And Don Jazzy? by ellycool(f): 4:00pm On Oct 17, 2013 |
[/b] eddiebruk: No Long thing, Na the Garri wey Don Jazzy take dey drink Loya Milk with Iya Idowougbo groundnut be that Long thing full everywhere |
Re: Is Koko Garri Manufactured By D’banj And Don Jazzy? by Codedrock(m): 4:00pm On Oct 17, 2013 |
devigblegble: Yawn over thread mtcheeewwetin this one dey talk? Eyin boys? =EGBA OJU EE...! 4 Likes |
Re: Is Koko Garri Manufactured By D’banj And Don Jazzy? by Mexyz(m): 4:00pm On Oct 17, 2013 |
@op, y u wan knw? Abeg make d garri crew cme feast on ds thread jawe. That wedding sef nawao, op, na hungry carry u go wedding wey be say na garri dem dey share. Hpe u no gate-crash dat weddn sha? |
Re: Is Koko Garri Manufactured By D’banj And Don Jazzy? by Sermwell(m): 4:04pm On Oct 17, 2013 |
Y |
Re: Is Koko Garri Manufactured By D’banj And Don Jazzy? by Daziz(m): 4:04pm On Oct 17, 2013 |
Foolish ops hw e take solve ASUU and asup strike mtcheeeeeeeeeeeeeew |
Re: Is Koko Garri Manufactured By D’banj And Don Jazzy? by Nobody: 4:07pm On Oct 17, 2013 |
Re: Is Koko Garri Manufactured By D’banj And Don Jazzy? by iyatrustee(f): 4:09pm On Oct 17, 2013 |
They even put preparation instructions for back like say we send them |
Re: Is Koko Garri Manufactured By D’banj And Don Jazzy? by pheesayor(m): 4:09pm On Oct 17, 2013 |
Simple question and y'all have been acting childish @topic, it is possible but where the company stands as at now is where I'm not sure. There were even going to start KOKO MOBILE too before the whole thing crumbled 3 Likes |
Where To Buy Choco Milo Cubes In The UK / When You See A Man In The Market: / How Much Does Pizza Cost?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14 |