Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,461 members, 7,816,082 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 03:10 AM

Transcript Of ASUU Strike Movie Advert - Education - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Education / Transcript Of ASUU Strike Movie Advert (670 Views)

Uniben Pulls Out Of ASUU Strike / Universities Pull Out Of ASUU Strike 2013 / Breaking News - ASUU-lasu May Pull Out Of ASUU Strike (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Transcript Of ASUU Strike Movie Advert by Nobody: 12:16am On Oct 20, 2013
ASUU STRIKE ADVERTISEMENT!!!
Yes O! E don happen again o. Chukwudi Films in
association with
Chukwuemeka Pictures presents anoda ogbonge
movie "ASUU
STRIKE 2013".
Dis one na movie wey pass movie ooooo. Dem no
dey tell person
dis 1 oooo, u must to watch am by ursef. Come
hear the true story
behind the whole ASUU Strike ooooo- who start am,
why dem start
am, who supose end am and who no gree end am
ooooooo! U go
c all for dis movie.
Money don scatter our country ooooo, dis 1 dey ask
4 money, dat 1
say no money.....ewoOoooo
Chai com c as university students dey suffer, c as
crime dey increase.
Girls dey born like fowl, yahoo men dey press die...
See Blood! Blood!! Blood!!!
Rich man no even worry.
Leaders no even send. Wetin poor man go do. Kai!
..
ASUU STRIKE! ASUU STRIKE!! ASUU STRIKE
2013!!!. . .
Suspense full am, intrigue, romance, swagger,
ginger... Dat will kip
u glued to d edge of ur seat . U go laff, u go cry
and u go reason sef.
ASUU STRIKE! ASUU STRIKE!! ASUU STRIKE
2013!!!. . .
Directed By C.M CLEMMEEk
Starring:
Kanayo. O. Kanayo as Goodluck Jonathan
Pete Edochie as Nassir faggie
Patience Ozokwor as Ngozi Okonjo-Iweala,
Eucharia Anunobi as Ruqayyat Ahmed Rufai and
Olu Jacobs as Gabriel suswan..
Jim iyke as yahoo boy,
Sacca na poor man oooo.
ASUU STRIKE 2013! Grab ur copy now..!!!
Re: Transcript Of ASUU Strike Movie Advert by idedan(m): 7:24am On Oct 20, 2013
Lols
Re: Transcript Of ASUU Strike Movie Advert by DrArewa(f): 9:43am On Oct 20, 2013
no mind dem o na marketin ploy d nonsns ASUU strike movie dt dey put oge okoyes face on is so useless,my dad bot it and it has nuffn to do wit ASUU not to tlk of univ sef..sum prematur sec skul girlz wer jez shakin yansh abt as bad girl...*spits*

(1) (Reply)

What Can I Do With A Bsc In English Language / UNIJOS Passes Vote For Continuation Of ASUU Strike / WIKE: We Intend Killing Education

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.