Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,161,622 members, 7,847,602 topics. Date: Saturday, 01 June 2024 at 10:01 PM

If Tecno Go Fit First Nokia Ping Who Say U No Go Make Am - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / If Tecno Go Fit First Nokia Ping Who Say U No Go Make Am (559 Views)

If U No Laf...call Me Olodo / Dont Read This Joke In Public, because U Go Laff Soteey Dem Go Say U Be Madman, / If U No Understand Dis Yoke, Then Fufu Dey Ur Brain. >:( (2) (3) (4)

(1) (Reply)

If Tecno Go Fit First Nokia Ping Who Say U No Go Make Am by tomzee2(f): 4:38pm On Dec 16, 2013
If TECNO fit ping first before NOkIA ---
who told u dt all ur mates weh first u
start fit make am before u finish ?

If CIVIL DEFENCE fit carry gun first
before ROAD SAFETY----who told u dt
its by how far , na by how well !!....

If GARRI fit sell pass INDOMIE after all d
adverts----- who told u dt u must
dress nude or indecently dis Xmas to
jst get married ?
If OgA JONATHAN weh no get even
common shoe before , but now he
wears 3 different shoes per hour ---
who told u dt u will continue being
poor ?...

over hope dey jareee If INSPECTOR GENERaL of POLICE fit
comot police for high way and check
points thereby stopping dia N20
rogger -----who told u dt Naija no go
better again ?........no
be me talk am oo

If 2face fit finally repent and marry
Anie - ---who told u dt ur current
boifriend no go marry u ...stick †̥♥ him
and dnt be distracted wit all d yahoo
boiz
weh go enter villa dis Xmas

If ma street fit get light every (4-5am)
----- who tell u say hope no dey for
constant light in naija by 2025 ?....
ok
naa
If Judas fit sell his boss Jesus ------
who told u dt ur bestfriend or lover no
fit do worse than this?.....be careful! If them fit tie cow with rope upon all
em size but must use chain to hold
dog follow body, who be that wey dey
tell you say you worth nothing?

Finally , I know u're gonna make it in
life so keep believing in ursef for every
man is made andm allowed to thrive
for purpose.

As we are about to end the year,
May
GOD opens a new gate in your life type
Amen in comment box to claim this.
Re: If Tecno Go Fit First Nokia Ping Who Say U No Go Make Am by InfoZone: 4:40am On Dec 17, 2013
amen, u mke senxe

(1) (Reply)

Good Dancer Except For Two Things / What Am I / What If The Healing Water Appeared In Other States Or Locales?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.