Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,788 members, 7,817,262 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 09:02 AM

Laugh It Off - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Laugh It Off (850 Views)

Laugh It Off...very Hilarious. / Laugh Off Your Sorrows With This Hilarious Joke / Just Laugh It Off =>daily Update- Funniest Joke (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Laugh It Off by Benilily(f): 2:24pm On Dec 26, 2013
E get one particular restaurant
wey i dey chop 4 VI, E get one
oyibo wey dey always come chop
there too... Any tym dis oyibo
chop finish he go shout '' Hey'', soI
wonder wetin dey make am
shout, i decide to chop wetin d
oyibo dey always chop so maybe
me self go shout too.. i reach d
restaurant last wk friday, i order
wetin d man dey chop.. Dem tell
me say na chicken & red wine, so
ichop am, but I no shout, i colet
xtra plate, but i stil no shout.. na
then i just vex ask 4 my bill. D
waiter tell me say one plate of
chicken & red wine na N75,000
then d xtra plate na another
N75,000....na then I shout
Heyyyyyy! Heyyyy!! Heyyyy!!!
Heyyyyyyyyyyyyy y!!!!,I still dey
shout till now.

1 Like

Re: Laugh It Off by Callmebabe(f): 3:57pm On Dec 26, 2013
Nice one smiley
Re: Laugh It Off by illicit(m): 9:21pm On Dec 26, 2013
hey, very funny

(1) (Reply)

Naija/nigeria Funny Videos And Jokes / Akpors And His Girl / This person has a problem (picture)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.