Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,153,017 members, 7,818,009 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 03:53 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Who Get Cure For White Bia-bia? (1722 Views)
Good News I Have Found A Cure For Hiv. . .projan / Bia - Bia / For White Folks Only (2) (3) (4)
Who Get Cure For White Bia-bia? by newdeal(m): 4:39pm On Sep 23, 2008 |
Abeg, this na serious matter! anybody get cure for white bia-bia? recently i found one on my chin, i vex remove am, now e don go invite him brothers and sisters, cousins, aunties, uncles, friends, etc, all of dem living comfortably on my chin without paying any rent! this is no joking matter-o! |
Re: Who Get Cure For White Bia-bia? by showbobo(m): 7:14pm On Sep 23, 2008 |
You don dey old at your age 89years u no wan get white bia-bia. . . . Anyway remedy dey. . . .Go find Conc. Acid make u apply for the parts for the bia-bia dey. . . . This works like hell its confirmed and tested. |
Re: Who Get Cure For White Bia-bia? by dreday(m): 7:26pm On Sep 23, 2008 |
Showbobo, Why u dey do half job nah? You no tell am the kain acid wey hin go use. Poster,I apologise on Showbobo's behalf. Na Conc. HCl u go use,u fit add Conc H2SO4 |
Re: Who Get Cure For White Bia-bia? by benjay1(m): 7:56pm On Sep 23, 2008 |
~dreday you wan show us now say you get chemist shop ? ~Poster Man haven't you heard, dem dey give money to people with white bear bear for UBA ?? |
Re: Who Get Cure For White Bia-bia? by tammyswits(f): 8:13pm On Sep 23, 2008 |
Accept it you are rotting with age! |
Re: Who Get Cure For White Bia-bia? by showbobo(m): 9:35pm On Sep 23, 2008 |
tammyswits:Thanks jare. . . . The way you accepted yours,huh dreday:Thanks for the further clarification. |
Re: Who Get Cure For White Bia-bia? by newdeal(m): 3:47pm On Sep 24, 2008 |
i thank una for de adverse[abi na advise?] but na Benjay own i like pass! a beg go bring d oga of UBA come nairaland! @tammy which kind old age! i just dey warm up to go join under-20 football club |
Re: Who Get Cure For White Bia-bia? by newdeal(m): 3:57pm On Sep 24, 2008 |
showbobo: Bia [b]showpapa! [/b]me and you who old pass? you wey no get one sinlgle tooth for ya mouth again, if na lie open ya mouth make we see, see my own as e complete set |
Re: Who Get Cure For White Bia-bia? by showbobo(m): 4:32pm On Sep 24, 2008 |
You go fear na. . . . . Decayed complete set |
Re: Who Get Cure For White Bia-bia? by benjay1(m): 5:07pm On Sep 24, 2008 |
Hmmmm. . . food for thought. |
Re: Who Get Cure For White Bia-bia? by bug24(m): 5:16pm On Sep 24, 2008 |
Thats a gud sign of old age, bro, u don write your will? at least you can will your bicycle to someone on NairaLand. and your wheelbarrow to someone in the Village. |
Re: Who Get Cure For White Bia-bia? by benjay1(m): 5:21pm On Sep 24, 2008 |
@bug24 Now that is a good advice, are you an attorney ?? |
Re: Who Get Cure For White Bia-bia? by newdeal(m): 5:22pm On Sep 24, 2008 |
@bug24, Good advise for showpapa wey no get teeth again! @benjay ----and thought for food, abi? |
Re: Who Get Cure For White Bia-bia? by bug24(m): 5:28pm On Sep 24, 2008 |
Hope u never begin poopoo for house? make dem carry u go Home for the Elderly. |
Re: Who Get Cure For White Bia-bia? by tammyswits(f): 5:47pm On Sep 24, 2008 |
Bye bye, u will be greatly missed! |
Re: Who Get Cure For White Bia-bia? by showbobo(m): 7:49pm On Sep 24, 2008 |
R.I.P In Advance. . . . . Adieu Old-deal i mean Newdeal |
Re: Who Get Cure For White Bia-bia? by jaymobb(m): 8:03pm On Sep 24, 2008 |
strolls into room wit my bottle of hypnotic |
Re: Who Get Cure For White Bia-bia? by benjay1(m): 8:14pm On Sep 24, 2008 |
showbobo: Guy na waoo. . . You no dey go church oo. |
Re: Who Get Cure For White Bia-bia? by newdeal(m): 11:52am On Sep 25, 2008 |
@tammy & show, newdeal is forever karid by way of methuselah! |
Re: Who Get Cure For White Bia-bia? by showbobo(m): 4:58pm On Sep 25, 2008 |
newdeal:AMEN |
Re: Who Get Cure For White Bia-bia? by benjay1(m): 6:43pm On Sep 25, 2008 |
WTF |
Re: Who Get Cure For White Bia-bia? by Gabry(f): 2:00am On Sep 26, 2008 |
wetin be white bia bia |
Re: Who Get Cure For White Bia-bia? by Jeovy(m): 7:34am On Sep 26, 2008 |
You just dey ask questions every where |
Re: Who Get Cure For White Bia-bia? by Gabry(f): 8:04am On Sep 26, 2008 |
Why dont you just explain and get it over with? |
Re: Who Get Cure For White Bia-bia? by benjay1(m): 9:34am On Sep 26, 2008 |
@gabrywyl white bia bia can be defined as that thing under ya armpit. |
Re: Who Get Cure For White Bia-bia? by Gabry(f): 9:36am On Sep 26, 2008 |
Whats under my armpit? Nothing ohhh. . . I don't even grown any hair there. . . |
Re: Who Get Cure For White Bia-bia? by benjay1(m): 9:38am On Sep 26, 2008 |
sahara desert. |
Re: Who Get Cure For White Bia-bia? by Gabry(f): 9:39am On Sep 26, 2008 |
Are you playing around with me like Jeovy now? |
Re: Who Get Cure For White Bia-bia? by dreday(m): 9:51am On Sep 26, 2008 |
JEOVY,see accusation!!!!!!!!!!!!!!1 Gabby says u've been 'playing' with her,na true? She even says ben-jay sef wan join dey folo her play |
Re: Who Get Cure For White Bia-bia? by benjay1(m): 9:57am On Sep 26, 2008 |
~dreday Me and Jeovy dey run bedroom things with gabrywyl, if you wan join talk nor dey waka kona kona. |
Re: Who Get Cure For White Bia-bia? by dreday(m): 10:59am On Sep 26, 2008 |
GABBY,GABBY,GABBY!!!! How many times I call u? See as dem dey try finish your small rep wey remain. @ ben-jay If its true sha,,,,, |
Re: Who Get Cure For White Bia-bia? by Gabry(f): 11:05am On Sep 26, 2008 |
What are you guys amebo-ing abhout here? NOW TELL ME WHAT IS WHITE BIA BIA. . . . In simple english if you dont mind |
15 REASONS To Know If Witches Follow You From Your Village / What A Miracle! Lolzzzz / As Funny As This May Seem I Believe Its Reality
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17 |