Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,472 members, 7,823,099 topics. Date: Friday, 10 May 2024 at 12:33 AM

Let's Hear Ur Slangs - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Let's Hear Ur Slangs (665 Views)

When Nigerian Dude Hear Angelina Jolie Is Coming Back To Africa To Adopt Babies / Heading to Yoruba Slangs!! / Latest Naija Funny Slangs (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Let's Hear Ur Slangs by tuoyoojo(m): 11:07am On Jul 25, 2014
For the purpose of this thread.permit me to use pidgin

Area! Area!!
As guyman wen grow up for waffi,I come notice say wen I leave bonk(house) come enta kinas(school) for north that year, some of my paddy wen I just met come dey eye me.

Dem say dem jus weak like dodo(fried plantain) wen dem hear as I dey burst slangs any time wen we collide

Today , body just fone me say mak drop some of the slangs wen I dey use den

All waffi men and loves of waffi wen dey NL fit join contribute

Kongo dey background....the police is around

Bros, the mata don cast...sir, the deal went bad

Bros head burn....sir, am broke

As we dey kira,I kolobi d guy, nine I use am stone ground...as we were fighting,I wrapped my arm around his neck and threw him on d ground

U dey bazz?....do u smoke?

Where u keep the fash....where is d gun

Na me u dey follow dey nack teeth...r u arguing with me?

U don arrange d lem...is d food ready

I bottle until my eye fall.....I drank till I was drunk

Dem don download ose....they hav buried daddy

(Two guys talking refering to a chic)...guy u don insert sim for that fone...have u slept wit her

Dem bluetooth dat guy o,him left side nor get network coverage,him life now na one bar....they used juju against him. He is paralyzed on the left side and is abt to die


Ova to una!

(1) (Reply)

A Certain Man Vs Kidnappers / The Church N Governor / Ofego A Husband With Wisdom

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.