Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,193,945 members, 7,952,818 topics. Date: Thursday, 19 September 2024 at 03:55 AM

Latest Naija Funny Slangs - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Latest Naija Funny Slangs (6026 Views)

Funny Nigerian Jokes From Naija Funny Videos / Naija Funny Quotes! / Funny Slangs In English A Must See ;d (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Latest Naija Funny Slangs by badboym: 9:21pm On Oct 11, 2009
Don't know if anyone of you guys on here have heard them or maybe you have but doesn't sound as funny as it is to me.Here are some of them.If you have some please post abeg.


You hear words like, You don ever see person wey take Alomo Bitters drink Garri? grin grin

You don see Ife Herbalist wey get mind go sleep beside Lion ? grin grin

You don ever see Carpenter wey take Ewedu stick do Ladder? grin grin

1 Like

Re: Latest Naija Funny Slangs by studio43(m): 10:00pm On Oct 11, 2009
U need serious deliverance. I swear lol
Re: Latest Naija Funny Slangs by mamagee6(f): 10:28pm On Oct 11, 2009
I've never heard of those slangs before. undecided
Re: Latest Naija Funny Slangs by bydot1(m): 5:22am On Oct 12, 2009
studio, for once in ur life U no lie wink
Re: Latest Naija Funny Slangs by donjon: 9:38am On Oct 12, 2009
U wan take generator do pendant?

Abi u wan take toothpick pound fufu?

Abi u wan kiri recharge card inside aeroplane?

All funny when said in yoruba
Re: Latest Naija Funny Slangs by badboym: 4:51pm On Oct 12, 2009
Donjon you sabi the matter and yes na yoruba them take dey talk am wey e dey dey funny well well.


Who wan take ATM card comot money for inside piggy bank

Piggy bank as in KOLO in Yoruba.The kain one wey we dey put coins those days to save money
Re: Latest Naija Funny Slangs by sweetliet: 5:02pm On Oct 12, 2009
i cant fit shaot!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!

1 Like

Re: Latest Naija Funny Slangs by Abbeycity4(f): 5:09pm On Oct 12, 2009
lol dere's one hip-hop music dat dey use all those suff as song. . . . it's damn funny

unlyk . . . .
can u use petrol to fry plaintain !
Can u lap Cow to your fillage!
Can u use acid has bath water!
Can u wear pampers 4 chicken!

E.t.c. . . . jst watch out 4 part 2   cheesy

1 Like 1 Share

Re: Latest Naija Funny Slangs by aristole(m): 5:13pm On Oct 12, 2009
Chioor.
See Street Girl!!! lipsrsealed
Re: Latest Naija Funny Slangs by oladayo042: 6:51pm On Oct 12, 2009
can you use make-up for cat?
Re: Latest Naija Funny Slangs by studio43(m): 8:06pm On Oct 12, 2009
Can u dress sexy for a black sheep?
Re: Latest Naija Funny Slangs by Ben13: 8:34pm On Oct 12, 2009
una don hear when naija slangs dey for inglish. abeg u guys shud come home, please.
Re: Latest Naija Funny Slangs by badboym: 8:53pm On Oct 12, 2009
That's why it's in pidgin Nigger
Re: Latest Naija Funny Slangs by tomialph(m): 11:38pm On Oct 12, 2009
u fit use pepper soup wash yarnsh?
u fit do ablution for express?
u fit take snake do tie?
Re: Latest Naija Funny Slangs by donjon: 2:19am On Oct 13, 2009
Omo! Na only rambo fit take snake do tie, na?
Re: Latest Naija Funny Slangs by studio43(m): 7:00am On Oct 13, 2009
Liar
Re: Latest Naija Funny Slangs by Ben13: 9:08am On Oct 13, 2009
make him try am na cheesy
Re: Latest Naija Funny Slangs by Nobody: 9:35am On Oct 13, 2009
Lols.you fit use maclean eat bread, or you fit use moto reach italo, crazy shit.
Re: Latest Naija Funny Slangs by Nobody: 9:36am On Oct 13, 2009
Lols.you fit use maclean eat bread, or you fit use moto reach italo, crazy shit.
Re: Latest Naija Funny Slangs by Ben13: 9:49am On Oct 13, 2009
keep the slangs coming cheesy
Re: Latest Naija Funny Slangs by flexystar(f): 7:47pm On Oct 14, 2009
Ben-10:

keep the slangs coming cheesy
set ur ears very well.
Re: Latest Naija Funny Slangs by Kunbee: 5:54am On Oct 15, 2009
Meow cheesy
Re: Latest Naija Funny Slangs by aristole(m): 1:51pm On Oct 15, 2009
eh! na war ooo
Re: Latest Naija Funny Slangs by StellaN3(f): 1:59pm On Oct 15, 2009
una well done oooooooooooooo tongue tongue tongue tongue tongue tongue
Re: Latest Naija Funny Slangs by tomialph(m): 1:59pm On Oct 15, 2009
can u use indomie to tow a trailer?
Re: Latest Naija Funny Slangs by lordmassac(m): 2:17pm On Oct 15, 2009
U fit do morning prayer for BRT lane?

u fit chop with mad man?

Abi u wan use indomie do death by hanging

1 Like

Re: Latest Naija Funny Slangs by Ben13: 2:48pm On Oct 15, 2009
lol death by hanging for dey sweet wella
Re: Latest Naija Funny Slangs by OJEZ02: 2:56pm On Oct 15, 2009
bros,u want kill person
Re: Latest Naija Funny Slangs by studio43(m): 9:58pm On Oct 15, 2009
Lol wetin we no go see for hia
Re: Latest Naija Funny Slangs by lordmassac(m): 9:52am On Oct 16, 2009
Who go wan follow mad man chop?

abi u wan use trailer carry weight
Re: Latest Naija Funny Slangs by badboym: 11:43am On Oct 16, 2009
Who get mind go try Prison Break for Kiri kiri
Re: Latest Naija Funny Slangs by donjon: 9:12pm On Oct 16, 2009
Abi u wan call crocodile bingo?

(1) (2) (Reply)

Girls Abeg No Vex / Funny Pic From Bestwapcom.com / Tuesday Morning

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.