Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,224 members, 7,818,766 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 01:21 AM

Conversation Between Ebola And Aids - Very Funny - Health - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Health / Conversation Between Ebola And Aids - Very Funny (1169 Views)

Enugu Requires N500Million To Tackle HIV And Aids In The State / Ebola And O.A.U Ile-ife Bat Community / Ebola And Fraud: The Nanosilver LIES By Dr. Rima E. Laibow (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Conversation Between Ebola And Aids - Very Funny by Clinton594(m): 10:55pm On Aug 04, 2014
CONVERSATION BTW EBOLA AND AIDS

Ebola on sighting Aids coming closer excitedly offered him a handshake.
Aids ; (avoiding his hands)Ah ah ah abeg abeg not today.
Ebola ; Hahahaha Wetin nah, you nah my man nah
Aids; Hmm no be me and you oh, I carry aids you wan make I put Ebola join, u just come
everybody they fear you like death, wia u get ur
own from.
EBOLA: Ha ha ha, I been tell u that tym naa, say
make u wait ,make u neva commot, u no gree,
u rush come out, e no tey doctors tidy u put for corner, shey no be the patient dog, dey eat fatest bone.
AIDS: na wahoo, everybody dey fear oo, no body
dey near person wey u catch oo, but me, if i
catch someone, no one go send, people go dey
even chop wit am, hug am, even 'sleep' with am
sef, without issue.
EBOLA: Bros Na only me waka come, u know native doctor
wey do ds juju for me? I dey pursue somebody
sef even if im don die...u no fit carry person wey
I kill from state to state like dat oo.
Y you think say I first enta Africa... If oyibo like make them close boarder Na dia I'm go sweet pass.
AIDS: Even hospital sef dey fear u oo, if dem
carry ur victim come hospital, d hospital don
close be that, bt me, everybody go dey go
normally like say i no dey dia sef.
Ebola: Bros, no be me do u oooooo,
Aids; all this virus we're sharing , make form team go visit 9ja politicians , enta sambisa .
Ebola ; Lols you make sense..... Buh make I flex my time shaa.
Re: Conversation Between Ebola And Aids - Very Funny by aweonline(m): 11:20pm On Aug 04, 2014
#lame

2 Likes

Re: Conversation Between Ebola And Aids - Very Funny by Clinton594(m): 7:05am On Aug 05, 2014
Hahahahha so funny, abeg make them go visit our politicians

(1) (Reply)

“chew Tobacco Leaves And Drink Honey”:ghanaian Imam Offers ‘solution’ To Ebola / Water Or Toilet Roll: Which Do You Use To Clean Up After Defecating? / An Indian Girl Born With EIGHT Limbs Cries out For Help

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.