Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,194,500 members, 7,954,918 topics. Date: Saturday, 21 September 2024 at 12:30 PM

Corpers,abeg How Much Una Receive For Una Respective States As State's Allowee - NYSC - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / Corpers,abeg How Much Una Receive For Una Respective States As State's Allowee (926 Views)

State Allowee For NYSC / Nysc Batch C 2014......yobe Corpers...where Una!! / Ex-Corpers, How Much Did You Save From Your Allowee? (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Corpers,abeg How Much Una Receive For Una Respective States As State's Allowee by djdoxxx(m): 12:40pm On Aug 27, 2014
Abeg ooo,I dey consider state wey I go deploy go...presently na kogi dem post moi and I don dey hear ugly gists about d place...so,biko...make una helep moi drop how much each state dey pay.
Re: Corpers,abeg How Much Una Receive For Una Respective States As State's Allowee by Antell95(m): 12:42pm On Aug 27, 2014
wait, lemme ask Grandma
Re: Corpers,abeg How Much Una Receive For Una Respective States As State's Allowee by Nobody: 1:11pm On Aug 27, 2014
KWARA....00000000000000000000 thousand naira.
Re: Corpers,abeg How Much Una Receive For Una Respective States As State's Allowee by djdoxxx(m): 1:13pm On Aug 27, 2014
Ask grand quickly......Kwara oooo,lol....any idea about Ogun,Lagos,kogi and ibadan

(1) (Reply)

Nysc Adamawa / Rivers Coppers, Let Meet Here / NYSC 2017 Batch B Stream 2 Passing Out Parade Date - Update

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 4
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.