Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,286 members, 7,815,488 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 01:12 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / No Time (5472 Views)
Oya Laugh It Out: The Space Travel With A Nigerian No Time To Check Time. / No Time For Joke.. It's Urgent. Become A Contributor And Make Money / No Time To Wait For The Ladies ;D ;D;D ;D (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply) (Go Down)
Re: No Time by sylve11: 8:56am On Nov 11, 2008 |
where else if not bushland? |
Re: No Time by CuteAngel(f): 9:11am On Nov 11, 2008 |
there is no home like ganjaland. |
Re: No Time by clemcykul(f): 10:08am On Nov 11, 2008 |
aww ganja my beloved homeland |
Re: No Time by cbase: 6:30pm On Nov 11, 2008 |
[center] dances and sings |
Re: No Time by sylve11: 6:38pm On Nov 11, 2008 |
see gboli men |
Re: No Time by coolykdat(m): 8:53pm On Nov 11, 2008 |
NDLEA oficials Alert! Ganja in NLD. . . . . |
Re: No Time by cbase: 8:47am On Nov 12, 2008 |
Na Naija be this oo, Weed is legalised, abi u never pass the streets of Lagos? sings this lagos wey we dey so Is our own everything wey we dey do we dey do in our own Stylee, Stylee Stylee |
Re: No Time by spenchuks(m): 10:32am On Nov 12, 2008 |
even the guy wey sing the song take ganja before he sing the song no be me talk am |
Re: No Time by clemcykul(f): 10:39am On Nov 12, 2008 |
me i wan jogodo o me wan feel eerie *puffs weed* |
Re: No Time by sima(f): 4:50pm On Nov 12, 2008 |
clemcykul:dat explains alot. , |
Re: No Time by spenchuks(m): 5:16pm On Nov 12, 2008 |
me sef dey perceive am for here |
Re: No Time by dani1luv: 7:05pm On Nov 12, 2008 |
e nevr rich ma side |
Re: No Time by Raysima(f): 7:59pm On Nov 12, 2008 |
no be u infect am. . . |
Re: No Time by dani1luv: 8:06pm On Nov 12, 2008 |
newbie in acshun. . wait a mins. . . isnt this SIMA |
Re: No Time by Raysima(f): 8:12pm On Nov 12, 2008 |
wait. . lemmme crosscheck [size=5pt]no mind dem yeye admin jare. . dey ban mi again [/size] |
Re: No Time by spenchuks(m): 8:26pm On Nov 12, 2008 |
why dem ban u? which offence u commit chei! this life. . . sima wey i see dey bubble with life in the morning don turn to puppy now oh what a pity anyway, take heart |
Re: No Time by tammyswits(f): 8:29pm On Nov 12, 2008 |
@Poster, wat madness is this?? |
Re: No Time by studio43(m): 9:16pm On Nov 12, 2008 |
ganja community, nor be sey dis noise makers fit even finish one parcel |
Re: No Time by spenchuks(m): 9:18pm On Nov 12, 2008 |
pls mould one for me now |
Re: No Time by studio43(m): 9:27pm On Nov 12, 2008 |
read my signature, im too responsible |
Re: No Time by cbase: 10:47pm On Nov 12, 2008 |
IN case he can't see it The Signature Reads "Real men drink, smoke, & womanize" |
Re: No Time by spenchuks(m): 10:50pm On Nov 12, 2008 |
thank u cbase, the guy is demented upstairs |
Re: No Time by cbase: 9:00am On Nov 13, 2008 |
ha ha hei ya, so e dey demented upstairs, and i bet e dey cemented too for downstairs |
Re: No Time by clemcykul(f): 10:52am On Nov 13, 2008 |
downstairs lol am happy at least dem babes will come to me |
Re: No Time by spenchuks(m): 10:57am On Nov 13, 2008 |
na dat one be ur ambition? sorry o. |
Re: No Time by cbase: 1:12pm On Nov 13, 2008 |
I like e ambition |
Re: No Time by sylve11: 2:39pm On Nov 13, 2008 |
enthusiasm the fervour that makes men intolerant. |
Re: No Time by disease(m): 2:44pm On Nov 13, 2008 |
@sylve11 Où avez-vous aller? |
Re: No Time by sylve11: 3:03pm On Nov 13, 2008 |
disease what's that? |
Re: No Time by clemcykul(f): 3:24pm On Nov 13, 2008 |
he is trying to tell you that those things disturbing him are now back full time |
Re: No Time by sylve11: 4:37pm On Nov 13, 2008 |
ha ha ha!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! |
Re: No Time by bydot1(m): 4:59pm On Nov 13, 2008 |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply)
What Is Olowo Ori Mi ?? / Crazy MEMES that most guys will relate to: MEME COLECTIONS / Underneath The Hijab (18+)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16 |