Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,758 members, 7,955,885 topics. Date: Sunday, 22 September 2024 at 05:50 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / People Wan Make I Die (2893 Views)
Photo: Hilarious Pixels" Shey Dem Want Make I Marry" Happy Saturday Hustle Hard. / PPPPPPPPPPPPP!!!!!!!!!!! Comot 4 Road Make I Pass!!... / Make I Write My Own (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)
People Wan Make I Die by babarazy: 12:45pm On Nov 08, 2008 |
Some people wan make i die, some people wan make i no grow. WHY |
Re: People Wan Make I Die by bydot1(m): 12:48pm On Nov 08, 2008 |
Tseeeeew! |
Re: People Wan Make I Die by sexyLeamon(f): 12:50pm On Nov 08, 2008 |
so stupid that it is hilarious |
Re: People Wan Make I Die by dyabman(m): 12:51pm On Nov 08, 2008 |
If dem like make dem Kill you na ur probs bi dat , Animatiasis! |
Re: People Wan Make I Die by shens2006(m): 12:52pm On Nov 08, 2008 |
why u come dey tell us , u won die? lol. u no go die jare. have faith, God dey |
Re: People Wan Make I Die by dyabman(m): 12:55pm On Nov 08, 2008 |
God Sha dey when ex-late First lady died STELLA! so who no fit , make him die if he want to JO! |
Re: People Wan Make I Die by sexyLeamon(f): 12:55pm On Nov 08, 2008 |
easy people |
Re: People Wan Make I Die by dyabman(m): 1:00pm On Nov 08, 2008 |
You pleading! |
Re: People Wan Make I Die by babarazy: 1:02pm On Nov 08, 2008 |
wetin u won make i do |
Re: People Wan Make I Die by sexyLeamon(f): 1:03pm On Nov 08, 2008 |
jump off the tallest building |
Re: People Wan Make I Die by dyabman(m): 1:04pm On Nov 08, 2008 |
Go to the mainland bridge and make a olympic world record dive (OWR), i will be there with my stopwatch. |
Re: People Wan Make I Die by babarazy: 1:06pm On Nov 08, 2008 |
i like ur advive my PA |
Re: People Wan Make I Die by Nobody: 1:06pm On Nov 08, 2008 |
Hehehehehe, just transfer the sum of 1 Billion Pounds into my account and you will be fine, trust me |
Re: People Wan Make I Die by dani1luv: 1:06pm On Nov 08, 2008 |
babarazy:make i help yhu finish am |
Re: People Wan Make I Die by dyabman(m): 1:09pm On Nov 08, 2008 |
ibkaye: you got any protection aside from ur witchcraft |
Re: People Wan Make I Die by shens2006(m): 1:11pm On Nov 08, 2008 |
ok u won die, go die then |
Re: People Wan Make I Die by Nobody: 1:11pm On Nov 08, 2008 |
E mi? Witchcraft? Olorun Ma Je |
Re: People Wan Make I Die by dani1luv: 1:14pm On Nov 08, 2008 |
tank u |
Re: People Wan Make I Die by dyabman(m): 1:14pm On Nov 08, 2008 |
no nah Dbanj |
Re: People Wan Make I Die by dani1luv: 1:24pm On Nov 08, 2008 |
no nah maintain |
Re: People Wan Make I Die by princesa(f): 2:21pm On Nov 08, 2008 |
@post Olohun maje Olohun maje Olohun maje Ko de ni Baje ohhhhhhhhhh Dbanj: Ko ni baje fun wa instrumental |
Re: People Wan Make I Die by krama(m): 3:49pm On Nov 08, 2008 |
so stupid that it is hilarious |
Re: People Wan Make I Die by Gabry(f): 3:51pm On Nov 08, 2008 |
Some people wan make i die, some people wan make i no grow. WHY Because you look like a monkey wearin a diapers (mamy poko brand) |
Re: People Wan Make I Die by dyabman(m): 3:52pm On Nov 08, 2008 |
waste! |
Re: People Wan Make I Die by princesa(f): 6:33pm On Nov 08, 2008 |
of a talent come lets sign u up |
Re: People Wan Make I Die by dyabman(m): 12:12am On Nov 09, 2008 |
okay then , to which LABEL |
Re: People Wan Make I Die by Gabry(f): 2:04am On Nov 09, 2008 |
Toto Pte Ltd |
Re: People Wan Make I Die by dyabman(m): 6:06pm On Nov 09, 2008 |
toto , me i no know that wan ooooo |
Re: People Wan Make I Die by yanye(f): 6:42pm On Nov 09, 2008 |
dani1luv:lmao!! i fynd dis funny |
Re: People Wan Make I Die by mykali(m): 6:51pm On Nov 09, 2008 |
some people want make u die. bros, kill them first. simple. consult moi if u need any help. |
Re: People Wan Make I Die by dani1luv: 7:00pm On Nov 09, 2008 |
u nor well |
Re: People Wan Make I Die by mykali(m): 8:10pm On Nov 09, 2008 |
have never been. ask gabby. |
10 Ways To Discover An Ajebo N Ajekpako In Nigeria / Men Versus Women: Part 2 / Nigerians Harmattan Prayer (pics)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16 |