Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,277 members, 7,954,094 topics. Date: Friday, 20 September 2024 at 12:16 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Make I Write My Own (2636 Views)
Photo: Hilarious Pixels" Shey Dem Want Make I Marry" Happy Saturday Hustle Hard. / PPPPPPPPPPPPP!!!!!!!!!!! Comot 4 Road Make I Pass!!... / People Wan Make I Die (2) (3) (4)
Make I Write My Own by rakel05(f): 9:32am On Jan 17, 2012 |
KEVIN = Next weekend am going on vacation SYLVIA = Ooohh that is nice,please can i come with you ? KEVIN = No,am sorry it is very expensive,am travelling by flight SYLVIA = Ok,but if the flight set on fire from where will you come out? KEVIN = I don`t really know SYLVIA = Don`t worry you will come out on television |
Re: Make I Write My Own by bright007(f): 10:23am On Jan 17, 2012 |
And so wat happened? Or better still Where is d joke? |
Re: Make I Write My Own by Excelboi(m): 10:32am On Jan 17, 2012 |
Very dry joke like MIKUZ bald head. - no offence! |
Re: Make I Write My Own by rakel05(f): 10:54am On Jan 17, 2012 |
Excelboi: DEY DON SHOW U FOR TELEVISION B4? |
Re: Make I Write My Own by mikuz(m): 2:49pm On Jan 17, 2012 |
@excessboi, its your friends i pity. @topic, is this a joke? |
Re: Make I Write My Own by rakel05(f): 2:51pm On Jan 17, 2012 |
mikuz:no na discussion |
Re: Make I Write My Own by bunmioguns(m): 3:47pm On Jan 17, 2012 |
This Joke is very very interesting Irony |
Re: Make I Write My Own by rakel05(f): 4:01pm On Jan 17, 2012 |
see ur head like , |
Re: Make I Write My Own by bunmioguns(m): 4:02pm On Jan 17, 2012 |
rakel05: |
Re: Make I Write My Own by mikuz(m): 6:41pm On Jan 17, 2012 |
so whats the topic of discussion. |
Re: Make I Write My Own by rakel05(f): 8:41am On Jan 18, 2012 |
mikuz:find out Mr Mikuz |
Re: Make I Write My Own by roselynbas(f): 2:13pm On Jan 18, 2012 |
where the correct joke bombers? dem don die? where all this dry people from? |
Re: Make I Write My Own by Nobody: 2:17pm On Jan 18, 2012 |
JOKE GRADING: ATTEMPTED F ! REMARK: see me ASAP! |
Re: Make I Write My Own by rakel05(f): 2:21pm On Jan 18, 2012 |
DONkollione:Good Day Sir, U ask me to see in ur office. hope there is no problem sir, Donkey |
Re: Make I Write My Own by Nobody: 2:33pm On Jan 18, 2012 |
@RAKEL yes come in n kneel down here! Sheybe u kno d rèason i failed u? *she shakes her head showing ignorance* well! U refused to gv me "kpormor", i will show u dat i am MR LECTURER |
Re: Make I Write My Own by rakel05(f): 2:35pm On Jan 18, 2012 |
chei! Pls sir where do i come i see sir |
Re: Make I Write My Own by Nobody: 2:42pm On Jan 18, 2012 |
@ rakel hv u made up ur mind to gv me "kpormor" ? yes or yes? den we go arrange! |
Re: Make I Write My Own by rakel05(f): 2:45pm On Jan 18, 2012 |
Sir i no get kpormo na money i get *kneeling down with hands on my head* |
Re: Make I Write My Own by Nobody: 2:51pm On Jan 18, 2012 |
* brings out her nxt joke script n gvs her anoda 'F' * Wen u ready tell me! |
Re: Make I Write My Own by rakel05(f): 2:55pm On Jan 18, 2012 |
Chei! i don die ooo Excuse me Sir em, em, u have to pity me |
Re: Make I Write My Own by Nobody: 3:02pm On Jan 18, 2012 |
I don't even understand d joke |
Re: Make I Write My Own by rakel05(f): 3:04pm On Jan 18, 2012 |
booqee:abeg go chop na hunger cause am |
Re: Make I Write My Own by Nobody: 3:32pm On Jan 18, 2012 |
make me LaUgHfFfFfF |
Re: Make I Write My Own by rakel05(f): 3:37pm On Jan 18, 2012 |
who be this wey de tyr rope for mouth |
Re: Make I Write My Own by Nobody: 3:39pm On Jan 18, 2012 |
i'm still not LaUgHfFfFfFfFing |
Re: Make I Write My Own by rakel05(f): 3:44pm On Jan 18, 2012 |
chai! mad man in this thread |
Re: Make I Write My Own by Nobody: 3:46pm On Jan 18, 2012 |
rakel05: ^^^ y do u have to say this to yourself *gives her 5 hott slaps* make me LauGhFfFfFf |
Re: Make I Write My Own by bunmioguns(m): 3:54pm On Jan 18, 2012 |
rakel05: So you mean Otooro is mad, no wonder, he always wanna laff without any reason |
Re: Make I Write My Own by Nobody: 3:56pm On Jan 18, 2012 |
still not fanny. . . . . make me LauGhFfFfFf |
Re: Make I Write My Own by rakel05(f): 4:00pm On Jan 18, 2012 |
nawa ooooooohhhhhhhhhhhh see me see joke subsidy |
Re: Make I Write My Own by james2man: 5:45pm On Jan 26, 2012 |
This Joke sweet oooo,Just because you're a female i will pretend as if i'm laughing, But can you give me 5 reasons why i need to laugh to this sweet Joke, No offence |
Re: Make I Write My Own by Nobody: 5:54pm On Jan 26, 2012 |
^^^@james2boy: but why do have to repeat the same dry comment on every thread you open mstchewwww! |
If U No Laugh, U Get Tooth Decay! / Three Mad Men In Maryland Bridge With Police Man / Our 1st Lady Blonder
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16 |