Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,194,410 members, 7,954,629 topics. Date: Saturday, 21 September 2024 at 02:57 AM

Toooooo Funny - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Toooooo Funny (1443 Views)

(2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Toooooo Funny by hakeem4(m): 9:48pm On Oct 16, 2014
1.Guys wey dey brags abt their hustle,u hustle
reach Judas?..That guy sold Jesus. 2.U are 20yrs
and dating a 52yrs old man and u call him ur
baby,is he ur baby or ancestor..SMH,ur matter
dey shiloh. 3.U dey snap facebook pictures for
another person Hummer,don't
worry,Honey,when thieves go find u come,dem
go nack u hammer. 4.At the age of 40,u still dey
ur mama house dey drag Head of fish with ur
siblings..haba,the witch wey dey ur village dey
use ur picture dey do hand fan. 5.U get 8 tribal
marks for face,and marks scatter all over ur
body,yet u still want tatoo,,My friend,u wan
become zebra?. 6.Just because of Blackberry bold5
u lost ur virginity,nah ipad dey out nw,wetin u
go do?.see what impatient cos for ur life. 7.U be
housemaid and u dey sing "I'M THE BOSS by
RICK ROSS" Mehn,u get case for C.A.C. 8. U are a
first class graduate at 40yrs without any job and
u dey follow LIL WAYNE dey sing "I AIN'T GOT
NO WORRIES".My dear,even devil dey weep for
u

1 Like

Re: Toooooo Funny by teekrackz(m): 9:19am On Oct 17, 2014
nYc
Re: Toooooo Funny by yaris(m): 11:37am On Oct 17, 2014
What's funny?
Re: Toooooo Funny by SMARTgurUxxxxxxx(m): 11:22pm On Oct 17, 2014
GUY U 3RY
Re: Toooooo Funny by SMARTgurUxxxxxxx(m): 11:22pm On Oct 17, 2014
yaris:
What's funny?

TRY your own make ah see
Re: Toooooo Funny by bunmioguns(m): 3:49am On Oct 18, 2014
It would have been better if you have edited it after pasting it

3 Likes

(1) (Reply)

World Shortest Jokes! / can't stop laughing :16 Hilarious Facts Of The Day in Nigeria / Pix: Tomorrow Is Sallah And Barber Shop Is Full

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.