Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,194,232 members, 7,953,882 topics. Date: Friday, 20 September 2024 at 08:13 AM

Dstv Must Stop Fooling Nigerians-house Of Reps - Nairaland / General - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Dstv Must Stop Fooling Nigerians-house Of Reps (471 Views)

Reps To Intervene For The Release Of Shiite Leader, Members. / Lagos House Of Assembly Members Ask Fashola To Rename IDH After Adadevoh / Is Ncc Fooling Nigerians? (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Dstv Must Stop Fooling Nigerians-house Of Reps by ogakpatakpata1(m): 2:12pm On Oct 23, 2014
Di house of representatives for naija don come out for dia join bodi sitting say,South Africa company, DSTV of Multichoice,must stop di rough play wit naija pipo moni.
Dem say di kain big moni wey dem dey charge no make majority of naija pipo fit dey watch am.
Dem say lack of competition from oda stations no even dey hep mata.
Di lawmakers say wetin dey vex dem pass na, as DStv take dey charge pipo weda yout watch or u no watch, weda u dey house or u no dey house, weda u on yor tv or you no on am.
Di pesin wey carry di mata for head like lakpalakpa na, di house memba from Adamawa state, Mrs..OYA CLICK HERE TO READ MORE...http://ogakpatakpata..com/2014/10/dstv-must-respect-nigeria-people-pocket.html

(1) (Reply)

First Ebola Case Hits Newyork / Armed Robbers Write Notice To Lagos Residents, Demanding “end Of Year” Gifts / Google Lost The Guy Who Started Android, But It Sounds Like The Perfect Move For

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.