Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,340 members, 7,819,201 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 12:39 PM

My Bleep Up - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / My Bleep Up (761 Views)

See Bleep Up / Greatest Bleep Up On Earth,check It Out! / Nepa Bleep Up (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

My Bleep Up by Chillext(m): 12:25pm On Oct 29, 2014
This morning I just dey escort one of
my visitors
to the bus stop from my house when I
see one clean
beautiful girl come out from her SUV
dey cry dey kneel down dey beg one slim
bobo
wey be like say
him never chop for months, the babe
just dey beg
dey cry dey follow the guy, dey tell am
say she no need money, she no need
Brazilian
wigs, she no
want house or anything, she say she
no even need
the SUV all she want na him love, him
kisses and him warm embrace, the babe
just dey
shout dey cry,
when I hear these words my heart
stop, my head
spark and my brain burst, the guy no
even dey look the babe sef, na there me I
vex say if
this guy no
value this girl well right now me I don
fall in
love be that, so make I go claim this girl
but as I near there, one man just touch me
for
back say
mr man abeg no block the camera… na film
dem dey shoot
Re: My Bleep Up by cutieepearl(f): 5:05pm On Oct 29, 2014
grin so funny
Re: My Bleep Up by Wiztek(m): 5:23pm On Oct 29, 2014
Chaiii.........!!!!!!!! grin loooollllzzzzzzz I can't stop oooo
Nice one here
Re: My Bleep Up by Nobody: 8:07pm On Oct 29, 2014
;Dkai!!! I be think say na dream I dey dream
Re: My Bleep Up by jusuph: 5:14am On Oct 30, 2014
This guy ehn !!! Well nice one sha

1 Like

(1) (Reply)

18+ Take A Look At What Nicki Minaj’s Anaconda Video Made This Boy Do / Xmas Jokes For Fun / I Wonder Who Really Won The Fight: The Green Or The White One?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.