Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,198 members, 7,953,730 topics. Date: Friday, 20 September 2024 at 01:36 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Douzy - The Individual (37054 Views)
RSS Feeds On Individual Topics / Huge Savings! Elementk Online Learning For Corporate And Individual Nigerians / Re: Douzy - The Individual (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) ... (51) (Reply) (Go Down)
Re: Douzy - The Individual by acidrop(f): 10:38am On Mar 21, 2007 |
abeg help me ask trendy oo, we are watching ur back if u dont know, douzy fill be higher killer |
Re: Douzy - The Individual by kateflow(f): 10:44am On Mar 21, 2007 |
douzy and trendy una don run |
Re: Douzy - The Individual by Creamish(f): 10:47am On Mar 21, 2007 |
*shebi dem talk say dem wan open thread for only demself and deir love* |
Re: Douzy - The Individual by acidrop(f): 10:48am On Mar 21, 2007 |
i be never do am oooo |
Re: Douzy - The Individual by trendy(f): 10:53am On Mar 21, 2007 |
Hum. i run before o! but i don come wetin una dey talk sed |
Re: Douzy - The Individual by kateflow(f): 11:02am On Mar 21, 2007 |
ABEG MAKE UNA LEAVE THE TWO LUV BIRD MAKE THEM ENJOY THEMSLVES @creamish how u dey jare |
Re: Douzy - The Individual by trendy(f): 11:11am On Mar 21, 2007 |
kate i dey gbadun u, dem leave us!, dem nor leave us o! we go enjoy ourselves |
Re: Douzy - The Individual by Douzy(m): 11:22am On Mar 21, 2007 |
Why are they all so interested in what goes on between us, babes? I think they just love the way our names rhyme: Tren[b]dy[/b] and Dou[b]zy[/b]! |
Re: Douzy - The Individual by kateflow(f): 11:23am On Mar 21, 2007 |
Douzy: i don laugh beleful |
Re: Douzy - The Individual by Creamish(f): 11:28am On Mar 21, 2007 |
dis one pass Zulu and Blue own oooo---person no fit hear word again---acid, make we open thread for dem abi? |
Re: Douzy - The Individual by Douzy(m): 11:45am On Mar 21, 2007 |
Acid has gone to bed, as she mourns the loss of her boo. |
Re: Douzy - The Individual by Creamish(f): 4:07pm On Mar 21, 2007 |
make she hear u Douzy!!! |
Re: Douzy - The Individual by trendy(f): 4:22pm On Mar 21, 2007 |
lol. douzy dont upset acidrop o! u know i told u she is going to be the Maid of honour at our wedding! Creamish u wanna say something lol |
Re: Douzy - The Individual by Creamish(f): 4:25pm On Mar 21, 2007 |
errr--nope--I just did! |
Re: Douzy - The Individual by kateflow(f): 4:30pm On Mar 21, 2007 |
which wedding are u talking about trendy |
Re: Douzy - The Individual by Douzy(m): 4:55pm On Mar 21, 2007 |
trendy:Ok, no problem. kateflow:Wait until you get the invitation card. |
Re: Douzy - The Individual by Creamish(f): 5:13pm On Mar 21, 2007 |
hmmm |
Re: Douzy - The Individual by Cyclone5(m): 5:15pm On Mar 21, 2007 |
Creamish: @Creamish - Do you know something we dont? |
Re: Douzy - The Individual by kateflow(f): 5:16pm On Mar 21, 2007 |
ddddddouzy which wedding be that |
Re: Douzy - The Individual by Cyclone5(m): 5:19pm On Mar 21, 2007 |
@Kateflow - You too like to ask question. When you sef go get answer? |
Re: Douzy - The Individual by kateflow(f): 5:24pm On Mar 21, 2007 |
why i no go ask when i no know which wedding him dey talk about abi na the of faceless couples na him u dey talk about |
Re: Douzy - The Individual by Creamish(f): 5:26pm On Mar 21, 2007 |
Yes cyc but it's very costly info |
Re: Douzy - The Individual by Cyclone5(m): 5:27pm On Mar 21, 2007 |
Creamish: You don turn paparazzo? |
Re: Douzy - The Individual by Creamish(f): 5:32pm On Mar 21, 2007 |
anything to survive man!, either u beat them or u join them----ive decided to |
Re: Douzy - The Individual by Douzy(m): 5:44pm On Mar 21, 2007 |
Niether can you beat nor can you join us. For what? party? |
Re: Douzy - The Individual by Cyclone5(m): 5:45pm On Mar 21, 2007 |
Creamish: You wan ride dem now? You don become Game now? |
Re: Douzy - The Individual by trendy(f): 5:46pm On Mar 21, 2007 |
kateflow, sidon there dey ask which wedding |
Re: Douzy - The Individual by kateflow(f): 5:49pm On Mar 21, 2007 |
no need to sidon na stand i go stand |
Re: Douzy - The Individual by trendy(f): 5:54pm On Mar 21, 2007 |
lol, ur sense of humour is outstanding |
Re: Douzy - The Individual by kateflow(f): 5:59pm On Mar 21, 2007 |
so na how many rank u and douzy go |
Re: Douzy - The Individual by Cyclone5(m): 6:04pm On Mar 21, 2007 |
@Kateflow - You don become Viewer? |
Re: Douzy - The Individual by Creamish(f): 6:15pm On Mar 21, 2007 |
@Douzy----was talkn bout paparazziiii--haba!! where ur concentration dey sef? *remembers trendy* oooooookkkkkkkkkkkkkkkkkk |
(1) (2) (3) ... (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) ... (51) (Reply)
See The Alligator I Killed Today / My Experience With A Native Doctor / Which Of The Pictures Best Illustrates Your Sleeping Style/Position?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16 |