Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,985 members, 7,814,356 topics. Date: Wednesday, 01 May 2024 at 11:35 AM

Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants - Education (335) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Education / Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants (2383523 Views)

FUTMINNA 2015/2016 ASPIRANTS THREAD / 2015 Unilorin: Utme And Direct Entry Applicants / The medical students and aspirants thread (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (332) (333) (334) (335) (336) (337) (338) ... (1996) (Reply) (Go Down)

Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 11:55pm On Aug 29, 2015
Yungmilio2:

no mind we kwarans
but guy no forget say our fulani n emirates babes dey fresh gan
nah because you dey oke odo nah him make u no dey see them o
l
and most of them no dey stay kwara

But them sha get stretch mark na


Be like dem curse kwara gals with stretch marks.... Show me one wey no get den I go dash you my accommodation fee
Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Dhamielawlah(f): 11:55pm On Aug 29, 2015
Yungmilio2:

no mind we kwarans
but guy no forget say our fulani n emirates babes dey fresh gan
nah because you dey oke odo nah him make u no dey see them o
l
and most of them no dey stay kwara
yeah..true talk we n0 dey stay kwara..buh we #cute sha.
Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 11:56pm On Aug 29, 2015
Dhamielawlah:
If i hear..see 4get 0 we have cute baes 4rm kwara..u knw d tin is dat m0st 0f us d0nt live in kwara n0ni..shey u get?

I get

Stillbdoeant change d fact that Hausa gals beat una for beauty
Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Yungmilio2(m): 11:56pm On Aug 29, 2015
khassy:


Remember entering bike from Oke odo to offa garage and paying the guy just 70 cus I was jus gisting the guy in Hausa till we reash grin

nah so my abokis be
sometimes them fit no collect money
but the bad side b say
if riot start now - nah only go dem they hear
and them dey always listen to their elders/leaders
and nah their leaders they instigate them
them go just dey burn things any how
l
all doess ones wey go don inhale solution - them no know waiting be death again - brain dead go dey cuz wahala
l
but nah the few way wise among them still makesense pass
Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Yungmilio2(m): 11:58pm On Aug 29, 2015
Dhamielawlah:
yeah..true talk we n0 dey stay kwara..buh we #cute sha.
yeah - btw u look cute wink

1 Like

Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Yungmilio2(m): 11:58pm On Aug 29, 2015
khassy:


But them sha get stretch mark na


Be like dem curse kwara gals with stretch marks.... Show me one wey no get den I go dash you my accommodation fee
how u take see the stretch marks?
Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 11:59pm On Aug 29, 2015
Yungmilio2:


nah so my abokis be
sometimes them fit no collect money
but the bad side b say
if riot start now - nah only go dem they hear
and them dey always listen to their elders/leaders
and nah their leaders they instigate them
them go just dey burn things any how
l
all doess ones wey go don inhale solution - them no know waiting be death again - brain dead go dey cuz wahala
l
but nah the few way wise among them still makesense pass


Hahahah

Dose solution guys no get head atall ooo

Dem fit kill you bcus of #5 if dem dn take wells


Anyways I still like my Hausa brothers sha
Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Dhamielawlah(f): 11:59pm On Aug 29, 2015
khassy:


But them sha get stretch mark na


Be like dem curse kwara gals with stretch marks.... Show me one wey no get den I go dash you my accommodation fee
and if i may ask h0w u take kn0w say kwara gals get stretch marks??u bin dey examine/inspect all 0f dem??
Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Yungmilio2(m): 11:59pm On Aug 29, 2015
Dhamielawlah:
Yaaaaayyyy..wait where in kwara??
irepodun lga - omu aran environs
u?
Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 12:01am On Aug 30, 2015
Yungmilio2:

how u take see the stretch marks?

Shey I blind ni.


Especially for their leg and dem go still wear tight small skirt wey dem go d draw am down every time



Mtxhewwww
Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Dhamielawlah(f): 12:02am On Aug 30, 2015
khassy:


I get

Stillbdoeant change d fact that Hausa gals beat una for beauty
I w0nt argue anym0re because i think it depends 0n what we think ryt??
Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 12:02am On Aug 30, 2015
Dhamielawlah:
and if i may ask h0w u take kn0w say kwara gals get stretch marks??u bin dey examine/inspect all 0f dem??


All wey I know get stretchmark abi you wan prove me wrong


Omo jus lock up... Kwara gals = Stretch mark +- bleaching
Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Yungmilio2(m): 12:04am On Aug 30, 2015
khassy:


Seems you no north more than I do ooo shockedshocked


Been to Kaduna,Katsina,Kebbi,Sokoto,Niger,Taraba,Nasarawa,

Haven't only been to Ondo in SW and Jo's I NC


SS and SE= haven't been there

why u think say my tone change entirely
yoruba no deu fluent for my mouth
l
been to
Jos, kaduna, kano, bauchi, jigawa, part of maiduguri
niger, nasarawa, lol abuja , kwara n kogi
for west
lagos, ibadan n ogbomoso , ogun ( plenty times ) , pass tru osun edo ondo n ekiti never been dere on foot )
Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Dhamielawlah(f): 12:04am On Aug 30, 2015
Yungmilio2:
irepodun lga - omu aran environs u?
Ilorin East Lga..and as 4 d environs me n0 knw dat 1 jaree..
Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 12:04am On Aug 30, 2015
Dhamielawlah:
I w0nt argue anym0re because i think it depends 0n what we think ryt??

Lol

One of those rare moments when I reply females

Heheheheh


Anyways was jus kidding sha... Kwara gals ain't bad ooooo




S/O to Mhz_Darhmie

Funny you have the same name with my crazy friend
Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Yungmilio2(m): 12:06am On Aug 30, 2015
khassy:


Shey I blind ni.


Especially for their leg and dem go still wear tight small skirt wey dem go d draw am down every time



Mtxhewwww

shey the ones wey you see for broadway
does olosh...?
them no be kwarans
them just come hustle for kwara nah
Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Dhamielawlah(f): 12:06am On Aug 30, 2015
khassy:



All wey I know get stretchmark abi you wan prove me wrong


Omo jus lock up... Kwara gals = Stretch mark +- bleaching
Ahhh khassy i wish i c0uld just prove you wrong..we dont bleach!!!
Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 12:08am On Aug 30, 2015
Yungmilio2:


why u think say my tone change entirely
yoruba no deu fluent for my mouth
l
been to
Jos, kaduna, kano, bauchi, jigawa, part of maiduguri
niger, nasarawa, lol abuja , kwara n kogi
for west
lagos, ibadan n ogbomoso , ogun ( plenty times ) , pass tru osun edo ondo n ekiti never been dere on foot )

Kogi and Benue are my base so don't even count that one Kike somewhere I've been

SW= Lagos,Oyo,Osun(ikirun/osogbo), Ogun(heheheheh...Lagos side own sha) Ekiti (ikole,oye)
Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 12:09am On Aug 30, 2015
Dhamielawlah:
Ilorin East Lga..and as 4 d environs me n0 knw dat 1 jaree..

This one no sabi her village self... Hahababababababab
Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Yungmilio2(m): 12:10am On Aug 30, 2015
Dhamielawlah:
Ilorin East Lga..and as 4 d environs me n0 knw dat 1 jaree..
LOL
school brought me to kwara
l
i don't know the road to the village i originated from
thou
Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 12:11am On Aug 30, 2015
Yungmilio2:


shey the ones wey you see for broadway
does olosh...?
them no be kwarans
them just come hustle for kwara nah

So you self d go Broadway abi


Awom weyrey sha gringrin
Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 12:11am On Aug 30, 2015
Dhamielawlah:
Ahhh khassy i wish i c0uld just prove you wrong..we dont bleach!!!

Na Lagos people d bleach abi Ibadan gaks
Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Nobody: 12:12am On Aug 30, 2015
Hmm..jst continue making we frm d southwest feel inferior..nd cntinue making pple like moi who avnt visited any northern state feel insignificant..its cool..we'll jst observe cluelessly
Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Dhamielawlah(f): 12:12am On Aug 30, 2015
khassy:


Lol

One of those rare moments when I reply females

Heheheheh


Anyways was jus kidding sha... Kwara gals ain't bad ooooo




S/O to Mhz_Darhmie

Funny you have the same name with my crazy friend
Yeah n0w y0u sayin d ryt thing..and pls dnt criticize us agn 0.k mister??
Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 12:12am On Aug 30, 2015
Yungmilio2:

LOL
school brought me to kwara
l
i don't know the road to the village i originated from
thou

Eleyi gidigan
Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 12:13am On Aug 30, 2015
MzLarem:
Hmm..jst continue making we frm d southwest feel inferior..nd cntinue making pple like moi who avnt visited any northern state feel insignificant..its cool..we'll jst observe cluelessly

Wetin you still d do by this time angryangry


Go back to sleep
Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Yungmilio2(m): 12:14am On Aug 30, 2015
khassy:


I get

Stillbdoeant change d fact that Hausa gals beat una for beauty

hausa gals no fine jare
nah fulani and hausa combination dey fine
all the fine girls wey you see - if you find out their origin nah either one of them be fulani
l
u go call buhari daughters hausa
them be mix nah
Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Dhamielawlah(f): 12:14am On Aug 30, 2015
khassy:

Na Lagos people d bleach abi Ibadan gaks
Mhe n0 knw dat one 0..
Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 12:16am On Aug 30, 2015
Dhamielawlah:
Yeah n0w y0u sayin d ryt thing..and pls dnt criticize us agn 0.k mister??

All ma SW frnds would crucify me when they come online tomorrow but by then I'll be long gone gringrin


Like I said I was jus pulling your legs ni... grin
Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Yungmilio2(m): 12:16am On Aug 30, 2015
khassy:

Na Lagos people d bleach abi Ibadan gaks
nah ib gals dey bleach ask dygeasy
Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Dhamielawlah(f): 12:16am On Aug 30, 2015
khassy:


This one no sabi her village self... Hahababababababab
Dnt make fun of mhe abeg..its n0rmal.
Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Yungmilio2(m): 12:16am On Aug 30, 2015
khassy:

So you self d go Broadway abi

Awom weyrey sha gringrin
i only went there once to chow Fish

(1) (2) (3) ... (332) (333) (334) (335) (336) (337) (338) ... (1996) (Reply)

UNIBEN STUDENTS ADMISSION THREAD, 2015/2016 / National Open University Of Nigeria (NOUN) Students

Viewing this topic: 2 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 37
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.