Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,194,490 members, 7,954,891 topics. Date: Saturday, 21 September 2024 at 11:52 AM

Chilling Things...bba Bobo, Tayo,hang Out Wit Big Name, Ayiri And Papa Isabella - Celebrities - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Chilling Things...bba Bobo, Tayo,hang Out Wit Big Name, Ayiri And Papa Isabella (570 Views)

Isabella Ayuk And Mercy Johnson Stun In New Photos / Isabella Ayuk Joins Nollywood, Features With Mercy Johnson, Nkem Owoh / Chilling Things...bba Bobo, Tayo,hang Out Wit Big Name, Ayiri And Papa Isabella (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Chilling Things...bba Bobo, Tayo,hang Out Wit Big Name, Ayiri And Papa Isabella by AKPOSbaba: 11:29pm On Dec 17, 2014
Dia is no smoke witout fire, di popular proverb wey we dey hear since wen we be small pikin.
Di rumors wey we hear say Big Brother,Ayiri dash Naija representa for Big Brother Africa ( BBA), Tayo,64 million naira don dey be like say small truth dey inside di mata.
Tayo come back to di kontri yestaday afta Big Brother Africa end on di 7th of December and few hours afta di bobo land,he don alreadi hang out wit Waffi billionaire, Ayiri Emami wey don dey swell many musicians pocket.
Even papa Isabella,2baba, hang out wit Tayo and Ayiri too as di picture wey dey bottom hia dey suggest.

READ MORE( PHOTOS)>>>>http://ogakpatakpata..com/2014/12/big-brother-africa-contestant-tayo-in.html

(1) (Reply)

Rapper Wiz Khalifa Buys Himself A $2.5million Bugatti / 16-year-old Student Arrested For ‘insulting’ The President / ‘it’s Haunted Me All My Life' - Nicki Minaj On Abortion She Had As A Teenager

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.