Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,155,590 members, 7,827,217 topics. Date: Tuesday, 14 May 2024 at 09:00 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / 5 Types Of Radio Presenters (874 Views)
Full List Of Radio Stations In Nigeria, Frequency, Location And Address / 8 States With Highest Numbers Of Radio Stations / List Of Radio Stations In Nigeria (2) (3) (4)
5 Types Of Radio Presenters by Nobody: 11:15pm On Jan 03, 2015 |
the latest trend na type of this and that abi, na my own be this. (1) THE LAFA(locally accquired foriegn accent )presenter. This once dey form ontop mic die lyk say na dem be snoop dogg part 2, wey nobody for their family don ever get visa to go ghana talkless of yanki and na them cum dey blow for-ne pass. (2)THE TALKACTIVE this once na im dey vex me pass, dem go jst dey talk jst for talkin sake, watin get head and watin no get head dem go talk am. (3)THE BASKET MOUTH WANNA BE. This once dey try 2 be funny always and dey feed us wit dry jokes wey u go begin dey ask yur self when be tym 2 laff. (4)THE ADVICERS. This once dey behave lyk say dem know d solution 2 every problem, All dem dey do na 2 give advice morning til nite. (5)THE MATURE GUY/BABES. this once know how 2 entertain wella and keep things real. oya make una begin add una own. |
Re: 5 Types Of Radio Presenters by softnipples(f): 11:18pm On Jan 03, 2015 |
Nice thread! Next? |
Re: 5 Types Of Radio Presenters by Kenzico(m): 11:39pm On Jan 03, 2015 |
Errrmmm!!? |
Re: 5 Types Of Radio Presenters by Newkidoo(m): 11:48pm On Jan 03, 2015 |
6. The Flirt... All they do is flirt on air either with their guest or co-presenter!! They are good in speaking I must say.. |
Re: 5 Types Of Radio Presenters by LogoDWhiz(m): 11:57pm On Jan 03, 2015 |
softnipples: Are they really soft? Nice one OP. Some Radio Presenters are just boring! And some fake djs wey no sabi mix |
Re: 5 Types Of Radio Presenters by mayordadon(m): 12:07am On Jan 04, 2015 |
Lolx make i booked ticket 4 here abeg na only me get vip ticket 4 here ooo |
Re: 5 Types Of Radio Presenters by Nobody: 4:50am On Jan 04, 2015 |
The American wannabe,always talking more of overseas news,than local news. |
Re: 5 Types Of Radio Presenters by Nobody: 4:53am On Jan 04, 2015 |
K |
Re: 5 Types Of Radio Presenters by Nobody: 7:20am On Jan 04, 2015 |
Dis topic never enter FP? |
Re: 5 Types Of Radio Presenters by BuhBye: 2:06pm On Jan 04, 2015 |
TALKACTIVE ? OK |
(1) (Reply)
Free Beat – Masterkraft Ft. Flavour X Sarkodie – Finally / [full Album Download] Olamide - Eyan Mayweather / Humblesmith Ft. Davido – Osinachi Remix
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8 |