Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,281 members, 7,957,721 topics. Date: Tuesday, 24 September 2024 at 06:21 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Culture / ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** (727 Views)
Oyinbo Woman Pays Homage To Oba Of Benin In His Palace. Photos / Oyinbo People Greet Ooni Ogunwusi At A Get-Together In New York.Pics / ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** (2) (3) (4)
(1)
****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** by OyinboPrincess(f): 12:41pm On Jan 09, 2015 |
E b like say eh, Pidgin don enter my system well well, so na wetin I wan take am do, ideally, I go reach out to the 9ja society make am known ooo... Nau get time for laffs abi - Abeg if una get small time, make u watch my video for YouTube - Oyinbo Princess 'Omo See Yanch' plus others wey dey there under my name - if u want leave comments u go subscribe (free of charge) for the latest updates and videos I be British lady oo, where sabi Pidgin well well... E b like say the sound don dey sweet me ooo! I live for London and wan come show again soon for 9ja - watch this space oo!! I dey for facebook too - Oyinbo Princess - u for like my page, info of when I go enter ur area go show for there Also twitter - @OyinboPrincess - all the latest
|
Re: ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** by basisop(m): 12:55pm On Jan 09, 2015 |
You never talk the Nigerian Sperm Wey mould you. 2 Likes |
Re: ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** by bigfrancis21: 4:46am On Jan 10, 2015 |
1 Like |
(1)
The First Ever Catholic Catechist To Become A King In Nigeria / Oh! Ibadan / Why are Some Nigerian Citizens Abroad So Interested In The Affairs Back Home
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7 |